Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 2:46pm On Jan 08, 2010 |
Dont lyssa cuz i know u are capable of rubbishing my good rep, Ewu |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 2:43pm On Jan 08, 2010 |
I agree. Infact u don win, U still wan collect the plastic bocket wey u win, I know sey u dey always say yes to everything |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 2:39pm On Jan 08, 2010 |
Chai lyssa is too local, So all dis big gurl u bin dey form for a rich dude like me na unto sey u don dey manage go chop for chicken republic wey i dey go buy food for my dog, |
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 2:33pm On Jan 08, 2010 |
Aboki's like dem know wetin dem dey Dico ni? |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 2:30pm On Jan 08, 2010 |
*Shines teeth* |
Jokes Etc › Re: If I Were The Moderator. by studio43(m): 12:08pm On Jan 08, 2010 |
i'm above the law, nobody can ban me, dem want me to impeach them? |
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 12:01pm On Jan 08, 2010 |
who nor know the guy for Area as Grade 1 Magga, na him dey pay my money steady naw  |
Jokes Etc › Re: Oxford Dictionary Extension by studio43(m): 11:58am On Jan 08, 2010 |
make i laugh? |
Jokes Etc › Re: If I Were The Moderator. by studio43(m): 11:46am On Jan 08, 2010 |
scarcity of men, yes i know, but u fit bribe me to manage u sha o  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 11:44am On Jan 08, 2010 |
truth hurts  |
Jokes Etc › Re: Studio Cfr Brian Diagram Illustration by studio43(m): 11:43am On Jan 08, 2010 |
cfr and not 43, recognise! |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 11:40am On Jan 08, 2010 |
no comment  |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by studio43(m): 11:30am On Jan 08, 2010 |
like u na |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 11:28am On Jan 08, 2010 |
nor do wetin u go regret  by the way , u don greet me dis morning? |
Jokes Etc › Re: Get Yuh Belly Full of Laughs Every day! by studio43(m): 11:27am On Jan 08, 2010 |
laughter abuse |
Jokes Etc › Re: If I Were The Moderator. by studio43(m): 11:24am On Jan 08, 2010 |
no comment |
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 11:20am On Jan 08, 2010 |
mehn, the two gurls u carry follow body nor too fine to make bend10 nor dey fit know wetin him dey do naw  |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 11:18am On Jan 08, 2010 |
how can i say No to a brick like you |
Jokes Etc › Re: From Friends Party With Great Love. by studio43(op): 11:15am On Jan 08, 2010 |
the dry bone must rise again in this new year insha allau, watever |
Jokes Etc › Re: Umar Farouk Abdullmuttalb :nigeria Women Failed Us by studio43(m): 11:08am On Jan 08, 2010 |
 No Comment |
Jokes Etc › Re: When Opportunity Knocks Use It To The Maximum by studio43(m): 11:05am On Jan 08, 2010 |
Chai, wicked thing  |
Jokes Etc › Re: Studio Cfr Brian Diagram Illustration by studio43(m): 10:55am On Jan 08, 2010 |
are your sisters included too? |
Jokes Etc › Re: Geography Of A Woman by studio43(m): 10:54am On Jan 08, 2010 |
Lol |
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 10:51am On Jan 08, 2010 |
erm nor sey na me leak him secret to you o |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 10:48am On Jan 08, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Lmao by studio43(m): 10:41am On Jan 08, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 10:28am On Jan 08, 2010 |
u nor need to pay, just carry gurl wey dey fully bre.asted follow body believe me that ben of a guy go forget to ask for money |
Jokes Etc › Re: Trust Naija Guys Now (pics): lol by studio43(m): 10:19am On Jan 08, 2010 |
errm lol oga poster, i think i like the first gurl cuz she's got it all, naturally endowered at the back and a little up front, u know were she dey live?  |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 10:15am On Jan 08, 2010 |
lol i trust igbo man |
Jokes Etc › Re: Commandments For Men: by studio43(m): 6:02am On Jan 08, 2010 |
Jumaingirl, Which one out of those commandments do u like most?
Clem if the men should go down today, the women are going with us |
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 5:54am On Jan 08, 2010 |
*faints* |
Jokes Etc › Re: If I Were The Moderator. by studio43(m): 10:58pm On Jan 07, 2010 |
Why u come dey face me naw? Shoooh |