StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 176 177 178 179 180 181 182 183 184 (of 416 pages)
I'm so happy for u bro U be correct person unlike some fiful for here wey don reach to marry but still dey deceive themselves with one excuse or another Lol respect! bro |
I regret sleeping with u U dis eczema distributor lol |
*Blinks* Married? U kidding u aren't u? Cuz i still catch u with a tramp last week (laffs) |
No be u i see for silverbird galleria last weekend? Your height make me laugh lol Me and Tuface na the same height U don see tubaba before (Laffs) |
Is yeye4real male, female or hermaphrodite? No Ofience |
Guy - please always wear your rain coat before action I dey beg u IBO girls would tell you 'tis not sweet with condom" Please dont mind dem - tis with condom or no sex. If na girl wey need am die, she go comply. Life no get duplicate oh. |
Where is the joke? |
Try yo luck |
U dis IBO boy - for yo mind u don make sense oh |
If i begin dey lend u knock' for head now - people go say na cuz i tall pass u make me dey ride u |
Ok i take it dat IBO girls are nyanshable But why cant they go more dat 3 rounds? Dem get waist pain? Ok i am a semi yoruba dude And yoruba girls are yummy - infact they are gud suckers (laffs) No ofience |
lol Speechless |
Cool |
The only time i managed see cotonu girl na for one documentary - and dem look like fulani fiful Though they are naturally endowned front and back. But are they nyanshable? I mean dem sabi funck well like IBO girls? IBO girls too dey demand for money to send to dia sick mom for fillage. |
Kunbee and brother Una no well at all walahi Lol |
Ok |
Yo babe get yansh reach her ni? |
Cotonu girls fine so? I love all our naija girls - dem sweet die But the IBO's too like money dem wan send to dia mama for fillage |
No near tanimz oh Cuz i heard u no dey fit control body when u dey close to beautiful woman |
@ademiller U no fit do shi-shi Na mouth u sabi run anyhow like public tap. Nothing! Highest u go do na to ra.pe me. |
Na today |
Lol No forget to use condom oh Cuz those girls out dia body dey hot |
Na School |
Too durty U are idle I dont have your time |
Why u no run dat mouf when she dey around? Fear fear |
Na bashy demy wey tanimz just dey downgrade like dis ni? |
Wetin else u expect from ajegunle brought up like tanimz |
Dats my boy |
*Rolls sleeve'* Chi call my name with respect And why would u love your fellow woman when men plenty full ground - are u . . . .? |
Lol |
But if na money i say make we follow go collect u go run follow me Women! |
I treat fiful dey way i wanna be treated If i entertain u, dats cuz u are nyanshable And i demand u comply when i want to nyansh u Oops! Entertain me back i meant |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 176 177 178 179 180 181 182 183 184 (of 416 pages)
(Laffs)