StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 177 178 179 180 181 182 183 184 185 (of 416 pages)
I want u to come wit me ID We're going to meet baba god |
Id is nyanshable She's hotter dan fire No ofience |
No need to park well Una fit nyansh una sef inside the molue tis allowed Some fiful wey get tinted cars dey position the girl one leg up and nyansh her like tomorow no dey. No ofience |
I'm still searching for the joke |
Like u na |
Lol El Classico |
Na wa'o |
Too sexy Grow up |
Ode! na french word Google am |
No expose me na habba Lol |
Your business? |
Another IBO man's life story Excuse me Is Nairaland the BBC NEWS for IBO people? Gadammit |
Tehehehehe Easy bro I no fear anybody oh |
Ode omo ibo |
Hehehe I gbadun your Touching Story jor Nothing do u |
lol Mr Bones Try dey make sense and stop talking like a kiddo See as u bring dat your IBO mentality here and everybody run comot. I heard u dey Enugu doing business - i hope no be pirated vcd u dey sell sha? U need to come Lag come upgrade small ehn. . . No dey force yourself to get attention by trying to pull other people down cuz u go only end up falling your hand by yourself. (Laffs) @bashy i no go anywhere my boy Lol I just take style go finish my food inside |
Evening school dey na |
I go tender my resignation letter if dem ever post me and u in the same office |
Bros your english too bad Habba! U go school at all? |
Make we come dey run ni? Mtchew |
U dey run? I bin think sey fear nor dey yo dictionary before Mtchew |
Gotcha! at last Lyssa So na only when dem talk bout yo yansh u dey vex ehn? Ok henceforth sha |
Make una wait for me make i enter house come back |
So na Lyssa nyansh dey trip u abi? |
I dont think so lyssa |
Una two wan spoil my mood dis morning abi? |
Da Boss Rosary in hand ke? Are u catholic? |
Lyssa dont dare |
Lol Me or Bones? |
Bowl of garri or not - i dey look clean and fresh like a new born baby so make una leave things the way they are Some of una never even see food eat dis morning Yet una dey yarn dust to person wey god put bowl of . . . . for him table to eat. |
the only person wey dey lie here na u lyssa Mother of all lies lol |
Guy free me jor |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 177 178 179 180 181 182 183 184 185 (of 416 pages)