StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 175 176 177 178 179 180 181 182 183 (of 416 pages)
I won't answer to such an idio.tic question *burns down thread* |
I never see dat person |
Eyin olofofo, make una go go Pally with me no no I dont know why dem dey even talk about me Egbamii, won'pe mi ni wife beater I responsible man jor ooo lol |
No answer my question witha question u dis ajegunle brought up See as u just dey tabbon for here since Ok i know sey english is a borrowed language But manage speak pigin than to dey give Tanimz mouth to tackle u (No Ofience) |
Ode Since when u become better person? |
Thunder fire una nyansh dia Dis IBO people |
Whatevs |
Tanimz Which part of your side dem forget Front or Back? |
Guy u go school so? |
Hell No @ Da Boss U be crase man tehehehe |
b-) |
Hehehehe Una fear don dey catch me |
When is the part 2 of dis joke coming out? |
lol Dis children sef |
lol |
Hhmm |
i'm not a saint |
lol |
No mind dem Dem too dey form But go dia house - na garri morning till night |
You're on your own |
Yes i dey get erection wey u no see get and no be my fault Take your case to god and miracle fit happen And guy please for your gal's sake - reduce your excess intake of sugar and stop mastur.bation - luck fit shine on again I no need to baff before i bed your chick Cuz i still look fresh and clean pass u even if i no take my bathe for a day And and and- i no think the no chick get choice especially now wey u no dey get erection. Abi dem castrate u? U better open up to yo wife. |
Igberaga! Na u suppose' dey feel among sey i dey talk to u sef No abuse am abeg |
Carry your girl friend come and lets see if she no go carry belle too na Na favour i wan even do for u since dat dangling piece of decoration inbetween your legs dey only make the girl to feel sorry for herself anytime she want am bad and u not man enough to give it to her. No Ofience |
My guy no dey biff me Na me say make u no get dyck? |
U be mugun Nothing to take serious for nairaland |
Stale |
No wonder yo dangling piece of decoration no dey function Dat herbalist wey give t dat condition must be a very wicked man |
21 22 23 24 25 old One out of da five numbers |
Go hug transformer |
Lol |
People never dey expect me to marry now cuz i never ripe reach But i have good friends i fit pick from when i'm ready to settle down I'm still too young to make marriage priority I'm a free agent a bachelor lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 175 176 177 178 179 180 181 182 183 (of 416 pages)