StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 178 179 180 181 182 183 184 185 186 (of 416 pages)
Whatever Vicks @Lyssa How my matter take concern u now? Na my lane i dey oh lol |
*starts singing* Some people jealous me Some people Jealous me Some people Jealous me because of my breakfast I will not mind them I will not mind dem I will not mind dem cuz na god be my sponsor. lol |
Thread Hijacker |
If the civil war or even huricane katrina starts, na u go first smell am na U don forget? |
Not at all Mr Burns I just dey wonder why some of una just turn americana overnight for nairaland Even Enugu based IBO pirated home video cd seller like dey form yankee Guy be yourself jor It pays (No Ofience) |
The time wey u get na to send person wey just wan manage u abi? Just kidding *blinks* |
Whats 'moi" Naija americana Mtchew |
Nobody wan die But dem wan go heaven |
U heard? |
What happened to yours? |
Bashy Fine bro How ya side na? Morning! |
Her rantings no need reply bro |
god wey i dey serve no go let una two see my back |
lol |
Wetin u dey try talk now? Sey DA BOSS thing be like pankere ni? |
Retract dat statement and apologise publicly or else. . . I pour dis corn flakes for your body |
U still never answer my question bro Na IBO person cook dat food? Cuz if i go eat from that food, the IBO lady wey cook am must eat from the food first Before i take my own share to be sure dem no wan waste me U know sey election dey come? |
Idowu noffing is wrong wiff ma eyes oh I sabi read the handwritten' on the wall clearly without mistaken Z for 2 Hhmm Element is gonna be jealous lol |
Da boss Na IBO person cook dat food? Because Because. . . (No ofience) |
Demoted |
Where is the joke? |
No dey show dis guys levels na Habba lol |
all some fiful sabi na to criticise other fiful's joke' Mtchew |
Walahi u na real aboki I hope u no put da*ger for waist sha |
Father please forgive them For they do not know what they are doing |
Guy free me jor Na me be the poster? |
*Blinks* |
Whatevs |
lol Office Happenings |
Da Boss I can see u and idowuigbo dey get along very well I dey expect to hear something good about una two sha. It is well. lol @tanimz Keyboard don dey intoxicate u abi? |
Ma se binu si mi o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 178 179 180 181 182 183 184 185 186 (of 416 pages)