StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 179 180 181 182 183 184 185 186 187 (of 416 pages)
Btdiamonds. . Who release u from yaba left? Welcome back bro U be thomas And na your type go wan see things wit ur two eyes b4 yo believe. IBO fiful sef |
My dear brother lol Wetin u dey feel like? lol |
@ELEMENT Na fone u lost dey make u feel dis way Me wey hackers hack my ATM nko Thank god no be my main account atm dem hack I just dey , alert dey enter my phone sey i don withdraw I never read dat message finish another one enter I no waste time i run go block the account immediately. Lol |
I'm a happy man anytime dear Why the hard tackle na Who told yo i hate IBO girls? U can lie oh My girl friend is ibo I roll with ibo guys the way i'm rolling witcha right here right now. lol IBO Rockz |
lol No dear I have nothing against the IBO's Ignore if u like - dats no problem to me ok I have nothing against the ibo's |
lol Gud old dayz Hhmm |
Tehehehe Na so u dey fear reach? |
lol Hey hey Be nice to me or i toss yo as.s to the mod |
lol |
Cool |
Lol Why not |
Excuse me Is NAIRALAND the cnn news for IBO people? |
Ok Gotcha i.d Tell mama not to deny before element find another woman I know of one woman him dey see codedly for one joint |
Where is the joke? |
Wahala wa oh Lol Doing what? |
Idowu When the wedding go hold na? Make una arrange am fast or i go dey away dey wish una all the good things for una marriage. And all dis yoruba u dey speak too deep. Se Rora pelu mi Whatever dat means |
Bla bla bla U too dey run mouf like your e-hubby Wia dat guy wakka go sef |
lol IDOWU I dey - U nko? Well make sure your wedding I.V reach my side on time make i fit arrange for una cuz ELEMENT na my right hand man. Though sometimes de yeye boy dey give me stone instead of meat. But he's still my paddy |
Na your e-wife be ogbanje i dey select - and na only babes wey get class i dey roll with. No ofience |
Na pharoh dey totori your thing when ya bloody civilian honet don go night watch abi IDOWU |
How u dey? |
U sef dey go church? Lousy thing |
u dis gay IBO man U better respect ya self or i toss your as.s to the mod |
lol |
My god Mtchew |
Women go talk one thing here And go back go do another thing |
Whats bla bla bla please? |
Where is the joke? |
@SEEKERS Cossy Orjiakor is IBO go ask her where she bought dat dog she was caught Nyanshing |
Thats the problem with dis IBO people Negative coments Negative minds |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 179 180 181 182 183 184 185 186 187 (of 416 pages)