StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 416 pages)
send them recharge card and stop complaining no be u go find trouble? Mtchew |
OP u try infact, more palm oil to your elbow dat mogue dead peoples joke reminded me of one Ajibel may his gentle soul rest in peace. . . |
Ajibel when will u post yo own joke make we laugh small? If u not gonn give me an answer just ignore the question please. . .dont throw insult |
Dont derail my thread with yo silly questions and complaint is mulikat nt the name of yo gf? Anyway sha how ws yo nyt hope dat winch wey dey always chase u for dream no chase u again? |
if u wanna be friends with me, Call me Young Skales or else. . . . Good morning sicko |
am begining to doubt your feminism cus normal women wont hate on papa |
Ajibole to Mulikat; Do u like maths? Mulikat; hmmm, show mi sum examples Ajibole; if so add a bed subtract your clothes divide your legs and we can multiply! Bad boy |
Tatafo ![]() Ghana must go! |
Ajibel:God is love |
my dog sabi phuck woman well if e cross u, u sef go carry belle too |
Oniranu ![]() |
madness no be only when person pull shirt and begin waka naked for street |
i'm short of words stop askin questions and concentrate ![]() |
me sef no fit fall for you Liltech are u from Edo State? Please dont take my criticismz to heart i love you ![]() |
*MY COMPLAINT* Please mod. . I want to change my username from Studio Cfr to Young Skales the reason for diz cuz i wan go low key* i will be glad if my request'z granted Thank You |
booqee:ok seeing . . But too small i hav no problem wit u, i just wan confirm if u be Albino like the poster above me ![]() |
judek2 English is not by force naw ![]() exists ke? Hahahaha |
why u dey reason like Ibo people like this? I want to see cuz i didnt check tha last time u uploaded it. . . ![]() |
Ori e ti foka iwo bobo yi |
is dis what maturity does to people? Shakes head in pity and hisses on Bin Gbagbo in every dialect of Nigeria |
booqee:why did u delete dat pic . . Are u dat beautiful? Make we see yo face naw ![]() |
Lol . . Lets show him some love he needs it |
El guapo fall my hand but who i go complain to |
U can do better than this Guapo and Studio on the same line wit dat god forsakin Gbagbo an insult i demand u delete my honourable name from dis silly thread and replace it with Ajibel and apologise in private and publicly or else, u go know sey AC no be FAN |
Whats this? Danni u suppose lock dis silly thread na |
Boogee. . . Dont tell me to change cuz i dont want to be like Ajibel he's soooooòo Borring ![]() boogee congrat o. . U don sabi retrieve quote and e come be Ajibole u use learn ![]() |
Hehehehehe Ajibel bro, i'm a lover and not a fighter i dont have enough strength to fight like u do just leave me the way i am and go try elsewhere maybe u go find a fighter like yourself to take it out on see i no sabi punch but i sabi slap. . And i know if i throw u one slap, u no go see well for two days. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 416 pages)
