StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 416 pages)
Lol |
Lol |
Airforce1:Ore are u jealous? ![]() FUNKYMALAM Lol ![]() mtchew |
Airforce1:Ore bawo ni naw ![]() i dey miss u gan mehn @Funkymallu how many of una dey claim ownership of Boogee sef as if she be misplaced property cuz i don lost count na wa o |
booqee:u not serious walaihi yeah help me talk to the mod to give me the go ahead please . . You are a woman they would listen to u quick than me and atleast now u know why i want to change to Young Skales ![]() |
Judek2:gee, access bank is the best. .go open account with them and i promise u will not regret it they sent fine fine girls to visit u at home and most time when dis girls come, they tell u to please serve them something cold or chilled any one u fit understand i like access baink girls cuz are a peauriful, boogeelicious , natural endowned in the front and ain't short and cross eyed like Ajibole ole they are friendly and not always bittered like Homar or Dry and always copy from other peoples work Like Obioma They are real and not as fake as booqee and one other thing about dis girls is dat they're not flat chested like PrettyEPunny, farts all the time like Araregem or talk too much like aggybabe i love access bank. . Wouldnt u rather baink with us? |
never been unfortunate before. . . I'm a good bad buoy and girls like me and some of the jokes i post here are true life experiecnces. . . While some na forming |
maybe na her toaster or ex boyflend write those words to her and she copy paste u know ![]() |
dani1luv:i want to go low key* dont want fame to get into my head ![]() |
Na me Young Skales u calling stupidio u dis Aboki wey no get respect |
Moi_:E wo omo jatiti means Look at this Nonsense Child Ewu means a Goat* yes they are insults |
booqee:who be dis one mtchew |
yep it happened but i added some sugar to make it sweet na Popcorn girls full silverbird cinema. . . Some from rich home but wanna be pop corn girls just for the fun of it ![]() |
booqee:Effect of abnormal menstruation always running |
Funkymallam:when creativity jam originality, Nothing is impossible ![]() but seriously , lagos girls are as dangerous as a python. . . Tis either they wanna eat yo moiney or dey wanna give u disease *I mean dis in a good way* @Boogee hating on me is a serious crime change style |
Mo! ![]() the person don finish u . . If i were u, i go just go hug transformer |
u be multi lingust? Cuz u sabi languages including the ones used by common criminals like dat cross eyed, bow legged chauvinistic piglet of a boy BEAST GBAGBO and as for Boogee. . She's just my loyalist ![]() |
where is yo own joke AJIBOLE? |
like i care |
what u do is post silly copy copy dry jokes and run away. . . . Dat doesnt make u a good humourist try dey comment that way, we would know if u got good sense of humour or not. *please dont take my criticism to heart as usual* |
my name always in your mouth cuz i'm always on your mind Beast Gbagbo. . . Am not contesting anything with u so stop rubishing my honourable name Mr President |
;d ;d |
atlast dey wanna be friends again God bless Mr Young Skales |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 416 pages)




