StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 254 255 256 257 258 259 260 261 262 (of 416 pages)
Idowu and Helmet, i just dey freestyle with my swagger bites. I never cross my lane - Oyekan kilo fun'yin mehn |
Tehehehe - your popsy na disfigured. Thief |
Your english dey make me laugh |
Yeah - a di*kless one. No wonder your babe dey chase me about |
Wetin else u expect from dry people wey nor know dia left and right |
Poster are u an Ajegunle soldier Cuz na only for area like dat people still dey poo even inside dia living room. No offence ajegunle people |
U wish u be my girl friend - I dey feel your Pain dear lol- let me know if u need my help igbo girl. I no biff you babe lol |
Lol |
Who u dey ask? |
Barack O'grin (Dagrin) |
Dont call me yo baby u dis sick hard cold bit*ch - - cuz i won't accept u even as a second fiddle - and u know why U are fat, ugly, lazy and your p*otruding belly na turn off XTIANA |
Like yo face |
I'm aware of my celebrity status- - even BASKET MOUTH wan know who i be and the things wey make me thick. Lol To answer your question eventhough e no make sense, i go owerri go see my grand ma. U still be my man even upon sey u don use your sense of humour sell groundnut finish |
Igbo rat lol - who u dey tell Ta? I be your mate?? Spoilt child - your fatness no make me see well na |
Shakes head in pity |
No every she*diot dat speaks to me i speak back at especialy when the stupi.d she*diot aint on de same level with me. - - - Bounce! Xtina |
Have u ever thought of sueing your brain for failing u ![]() |
I like dis joke' tehehehe |
U be person ![]() |
Baby.me , no vex |
No make me laugh abeg |
Your swagger is fake like clown. Just admit am sey u dey feel my swagger. . Heaven no go fall |
Farouk na Hero - but the boy stup.id no be small. When i see am dey arrange those bombs like u dey arrange pampers for waist, i bin think sey na Aso Rock him dey go. . |
I nor like the way people dey ENVY ME for dis section |
Oyekan kilo fun'e |
I think sey assasin supposed be human wey sell him soul to devil - lol I'm beginning to suspect u HELMET |
Na today? |
I think sey u dey form yankee before - baby.me @Helmet, bless u lol |
U don forget sey na when elders don go far for age finish dem sense dey decrease. . Dem go begin dey yarn dust like small pikin. Nigg*r, na my lane i dey oh |
U want make i fall sick? Lol |
U get names ![]() |
Is dis what maturity does to people? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 254 255 256 257 258 259 260 261 262 (of 416 pages)