Jokes Etc › Re: Johnnny And The Nun by StudioCFR(m): 10:39am On Sep 08, 2010 |
She's speechless as usual' |
Jokes Etc › Re: Lol With Element by StudioCFR(m): 10:38am On Sep 08, 2010 |
Fine my boy - i happy una don dey reduce the way una dey corrupt jokes section wit una hug and kisses |
Jokes Etc › Re: Funny Naija Pix: by StudioCFR(m): 10:29am On Sep 08, 2010 |
hypertek nigg*r indeed lol |
Jokes Etc › Re: Secrets Of A Successful Marriage by StudioCFR(m): 10:27am On Sep 08, 2010 |
Are u going to pay me with your body  |
Jokes Etc › Re: Zobo by StudioCFR(m): 10:25am On Sep 08, 2010 |
Oyekan kilo fun'e |
Jokes Etc › Re: Funny Testimony by StudioCFR(m): 10:24am On Sep 08, 2010 |
Kunbee don provoke lol |
Jokes Etc › Re: 25 Ways to Cope With Stress by StudioCFR(m): 10:20am On Sep 08, 2010 |
Nobody for hear my story - i go just dey live my life like sey tomorow nor dey u know |
Jokes Etc › Re: Annoying Quotes by StudioCFR(m): 10:18am On Sep 08, 2010 |
Walahi lol |
Jokes Etc › Re: Get Behind Me, Devil by StudioCFR(m): 10:17am On Sep 08, 2010 |
I be child of God - devil messenger comot for road |
Jokes Etc › Re: Lol With Element by StudioCFR(m): 10:14am On Sep 08, 2010 |
Hector - no dey shout my name like dat jor |
Jokes Etc › Re: Lol With Element by StudioCFR(m): 10:29pm On Sep 07, 2010 |
Are u talking to me or to the Ceilling  |
Jokes Etc › Re: Haters Gonna Hate by StudioCFR(m): 10:24pm On Sep 07, 2010 |
I dey make u shiver? Na my lane i dey jor lol |
Jokes Etc › Re: Lol With Element by StudioCFR(m): 10:15pm On Sep 07, 2010 |
U again? |
Jokes Etc › Re: Haters Gonna Hate by StudioCFR(m): 10:13pm On Sep 07, 2010 |
See as she run deny am - fear fear gurl. Onye Ofe'mmanu |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 10:11pm On Sep 07, 2010 |
Na real wa |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 9:47pm On Sep 07, 2010 |
Pity the guy na lol |
Jokes Etc › Re: Am Back In A Big Way by StudioCFR(m): 9:41pm On Sep 07, 2010 |
Kidnapped! |
Jokes Etc › Re: Haters Gonna Hate by StudioCFR(m): 9:39pm On Sep 07, 2010 |
Chai |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 9:39pm On Sep 07, 2010 |
Tehehehe |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 9:11pm On Sep 07, 2010 |
*Clears throat* Tehehehe |
Jokes Etc › Re: Johnnny And Bill Gates by StudioCFR(m): 8:37pm On Sep 07, 2010 |
Weldone poster lol |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 8:36pm On Sep 07, 2010 |
U well so? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 8:32pm On Sep 07, 2010 |
Crase man get rep? Who him dey rep for?? |
Jokes Etc › Re: Lol With Element by StudioCFR(m): 8:31pm On Sep 07, 2010 |
U dey mind dem? Between dem two, i nor know who be husband and who be wife |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 8:28pm On Sep 07, 2010 |
The boy just dey spit everywhere like craze person. See as everywhere dey clear road for'am lol |
Jokes Etc › Re: Am Back In A Big Way by StudioCFR(m): 7:54pm On Sep 07, 2010 |
Tehehe na serious matter lol |
Jokes Etc › Re: Annoying Quotes by StudioCFR(m): 7:52pm On Sep 07, 2010 |
I'm hot - you're not |
Jokes Etc › Re: Lol With Element by StudioCFR(m): 7:49pm On Sep 07, 2010 |
She no only dey answer me, she dey trip for me |
Jokes Etc › Re: You Don Mash Am by StudioCFR(m): 7:44pm On Sep 07, 2010 |
I no dey live for street wey dem dey sh*it for road |
Jokes Etc › Re: Annoying Quotes by StudioCFR(m): 7:41pm On Sep 07, 2010 |
*Clears throat* |
Jokes Etc › Re: Lol With Element by StudioCFR(m): 7:39pm On Sep 07, 2010 |
Orie so'sinu Elenu gbeske - omo'ita |
Jokes Etc › Re: You Don Mash Am by StudioCFR(m): 7:38pm On Sep 07, 2010 |
The poster school dey A.j city |