Jokes Etc › Re: - by StudioCFR(m): 11:43pm On Aug 27, 2010 |
i dunno - i be ajebutter by birth- and i'm aware of my celebrity status. i nor want dat local v-champ come tear my shirt |
Jokes Etc › Re: Nut' by StudioCFR(op): 11:37pm On Aug 27, 2010 |
'morow |
Jokes Etc › Re: Tea Break by StudioCFR(op): 11:34pm On Aug 27, 2010 |
if i start dem go say i corrupt- no spoil me |
Jokes Etc › Re: - by StudioCFR(m): 11:31pm On Aug 27, 2010 |
i dont know what to believe- cant tell- |
Jokes Etc › Re: Tea Break by StudioCFR(op): 11:28pm On Aug 27, 2010 |
stop winking- i know how women dey feel when dey dey relate wit celeb like me |
Jokes Etc › Re: - by StudioCFR(m): 11:25pm On Aug 27, 2010 |
SEARCH YO HEART WELL. AND DAT CANCER PART AIN'T FOR ME. |
Jokes Etc › Re: Nut' by StudioCFR(op): 11:21pm On Aug 27, 2010 |
I'M NOT BOTHERED. YES! I BE CHIEF EXECUTIVE TOUT. AND MY PLATE NUMBER NA T1 |
Jokes Etc › Re: Tea Break by StudioCFR(op): 11:16pm On Aug 27, 2010 |
EFE SEF- BIBS NA LIKE MY KID SISTER LOL . . BIBS? |
Jokes Etc › Re: - by StudioCFR(m): 11:13pm On Aug 27, 2010 |
off my slippon - u wan steal am? |
Jokes Etc › Re: Nut' by StudioCFR(op): 11:10pm On Aug 27, 2010 |
na only bad bad things u see grab from all de things wey i tish u - spoilt child- olodo |
Jokes Etc › Re: Goat With Bow Leg With Pic by StudioCFR(m): 11:06pm On Aug 27, 2010 |
lol but but but. . . |
Jokes Etc › Re: Nut' by StudioCFR(op): 11:04pm On Aug 27, 2010 |
lol u get bad mouf |
Jokes Etc › Re: - by StudioCFR(m): 11:01pm On Aug 27, 2010 |
u and cynth wan plan coup? the thread dry walahi lol |
Jokes Etc › Re: Tea Break by StudioCFR(op): 10:58pm On Aug 27, 2010 |
in yo dreams aight? lol |
Jokes Etc › Re: Nut' by StudioCFR(op): 8:29pm On Aug 27, 2010 |
Cuz u see me for balogun market wit my house help buying baskets of tomato' we wan use for my birthday? Mtchew |
Jokes Etc › Re: Nut' by StudioCFR(op): 8:25pm On Aug 27, 2010 |
Aeronautical engineer like me Go ask question bout me |
Jokes Etc › Re: Nut' by StudioCFR(op): 8:21pm On Aug 27, 2010 |
I don hear u. So, how market? |
Jokes Etc › Re: Tea Break by StudioCFR(op): 8:17pm On Aug 27, 2010 |
Na to make u have small sense of belonging lol |
Jokes Etc › Re: Nut' by StudioCFR(op): 8:15pm On Aug 27, 2010 |
Yep! Sup? |
Jokes Etc › Re: Goat With Bow Leg With Pic by StudioCFR(m): 8:15pm On Aug 27, 2010 |
U don dey pray to get yo own share of the goat meat abi? Fastin no be by force oh lol |
Jokes Etc › Re: Goat With Bow Leg With Pic by StudioCFR(m): 8:02pm On Aug 27, 2010 |
It is well |
Jokes Etc › Re: Tea Break by StudioCFR(op): 8:01pm On Aug 27, 2010 |
No negative signs dear - allah is my protector. And i like u too my muslim sister |
Jokes Etc › Re: - by StudioCFR(m): 7:55pm On Aug 27, 2010 |
Oh - otito. Yes i jusu uncode am now lol. |
Jokes Etc › Re: Tea Break by StudioCFR(op): 7:51pm On Aug 27, 2010 |
Na so u like me reach? U for go straight to the point and i go understand na. As a soji dude lol |
Jokes Etc › Re: Goat With Bow Leg With Pic by StudioCFR(m): 7:49pm On Aug 27, 2010 |
Dat kunu and hot akara u chop don dey disturb yo system abi? Lol |
Jokes Etc › Re: - by StudioCFR(m): 7:47pm On Aug 27, 2010 |
Otito! Kilon'jebe? |
Jokes Etc › Re: Tea Break by StudioCFR(op): 7:44pm On Aug 27, 2010 |
Really! Dem say u dey sleep and begin halla my name for midnight- na true? Lol |
Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by StudioCFR(m): 7:40pm On Aug 27, 2010 |
Loff love lust lol |
Jokes Etc › Re: Tea Break by StudioCFR(op): 7:37pm On Aug 27, 2010 |
Dont worry bout me babe lol |
Jokes Etc › Re: - by StudioCFR(m): 7:37pm On Aug 27, 2010 |
Kilode ti'oun biff me - life mi ni mo'n live |
Jokes Etc › Re: Goat With Bow Leg With Pic by StudioCFR(m): 7:35pm On Aug 27, 2010 |
Olodo- na pointed nose dem dey call am - lol |
Jokes Etc › Re: Goat With Bow Leg With Pic by StudioCFR(m): 7:30pm On Aug 27, 2010 |
No wonder u get big head |