Jokes Etc › Re: Da Iyabos by StudioCFR(m): 1:37pm On Aug 24, 2010 |
good to hear that, long time no see, wia u take head wakka go wey nobody see your break light? |
Jokes Etc › Re: +++craziest Food Combinations+++ by StudioCFR(m): 1:34pm On Aug 24, 2010 |
wetin be combi? |
Jokes Etc › Re: Spoil Bodi Edition Ver 0.7 - No Enter Cause Your Waist Go Break by StudioCFR(m): 1:30pm On Aug 24, 2010 |
thankk god for that hearing aid i bought for you |
Jokes Etc › Re: Da Iyabos by StudioCFR(m): 1:29pm On Aug 24, 2010 |
whats the laughter for? , pastor chris don deliver you? lool |
Jokes Etc › Re: +++craziest Food Combinations+++ by StudioCFR(m): 1:26pm On Aug 24, 2010 |
u be real aboki,,,walahi  |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 1:19pm On Aug 24, 2010 |
kkk babe, later  |
Jokes Etc › Re: Spoil Bodi Edition Ver 0.7 - No Enter Cause Your Waist Go Break by StudioCFR(m): 1:16pm On Aug 24, 2010 |
my joke still dey top UK CHART  google am |
Jokes Etc › Re: +++craziest Food Combinations+++ by StudioCFR(m): 1:14pm On Aug 24, 2010 |
watch it girl, i dey chop indomie  |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 1:12pm On Aug 24, 2010 |
bibs: abi make u no infect me, infact i change my mind no make me laugh abeg |
Jokes Etc › Re: +++craziest Food Combinations+++ by StudioCFR(m): 1:10pm On Aug 24, 2010 |
i no dey for the same league with una, i don upgrade tey tey.
sorry for disappointing you |
Jokes Etc › Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 1:08pm On Aug 24, 2010 |
na me una dey do like dis? loll |
Jokes Etc › Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 12:37pm On Aug 24, 2010 |
Lol why me? |
Jokes Etc › Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 12:35pm On Aug 24, 2010 |
Bibs wireless reach ground- but her memory card too low. |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 12:32pm On Aug 24, 2010 |
Sha no transfer virus follow am sha |
Jokes Etc › Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 12:29pm On Aug 24, 2010 |
Bibs go help me receive am |
Jokes Etc › Re: +++craziest Food Combinations+++ by StudioCFR(m): 12:28pm On Aug 24, 2010 |
Aboki |
Jokes Etc › Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 12:26pm On Aug 24, 2010 |
U stingy na |
Jokes Etc › Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 12:23pm On Aug 24, 2010 |
Wit dat yo palasa phone? How u dey babe? |
Jokes Etc › Re: +++craziest Food Combinations+++ by StudioCFR(m): 11:30am On Aug 24, 2010 |
U don see person wey no get work abi? |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 11:28am On Aug 24, 2010 |
Your business? |
Jokes Etc › Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 11:26am On Aug 24, 2010 |
Lol - naughty gurl. I'm fine. And u? |
Jokes Etc › Re: Spoil Bodi Edition Ver 0.7 - No Enter Cause Your Waist Go Break by StudioCFR(m): 11:25am On Aug 24, 2010 |
Are u threatening me? U suppose' dey fear me. Yo joke no too sweet sha |
Jokes Etc › Re: Reasons Immortality Would Be Worse Than Death. by StudioCFR(m): 11:18am On Aug 24, 2010 |
Too long and dry |
Jokes Etc › Re: +++craziest Food Combinations+++ by StudioCFR(m): 11:17am On Aug 24, 2010 |
Where is the joke man? Una dey make dis section dry wit una stale gistz |
Jokes Etc › Re: Spoil Bodi Edition Ver 0.7 - No Enter Cause Your Waist Go Break by StudioCFR(m): 11:13am On Aug 24, 2010 |
Really How dat one take relate with your dry joke(s) now? |
Jokes Etc › Re: Spoil Bodi Edition Ver 0.7 - No Enter Cause Your Waist Go Break by StudioCFR(m): 11:04am On Aug 24, 2010 |
Still searching for the joke |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 11:02am On Aug 24, 2010 |
Ignore jokingmary babe- i go soon post am |
Jokes Etc › Re: Da Iyabos by StudioCFR(m): 10:59am On Aug 24, 2010 |
Skydrop i'm a man! Not your boy. How u dey sha? |
Jokes Etc › Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 10:57am On Aug 24, 2010 |
Too early to greet yo uncle? |
Jokes Etc › Re: Joke Of The Week! by StudioCFR(m): 9:53am On Aug 24, 2010 |
Tehehe So kunbee dey rubbish herself anyhow ehn lol |
Jokes Etc › Re: Da Iyabos by StudioCFR(m): 9:49am On Aug 24, 2010 |
This thread still dey? |
Jokes Etc › Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 9:47am On Aug 24, 2010 |
U no get work? Deaf and Dumb |