Jokes Etc › Re: Never Lie To Your Mother by StudioCFR(m): 11:36am On Jul 21, 2010 |
I'm not a boy- i'm a man. Recognise! @poster, i like yo joke. |
Jokes Etc › Re: Never Lie To Your Mother by StudioCFR(m): 11:31am On Jul 21, 2010 |
Ok u win - i'm out |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 11:27am On Jul 21, 2010 |
I'm fine - and you? |
Jokes Etc › Re: Never Lie To Your Mother by StudioCFR(m): 11:26am On Jul 21, 2010 |
How are my derailing now - tell me? |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 11:24am On Jul 21, 2010 |
I thought it was a peaceful war. Why una wan turn am to ija jaguda? |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 11:21am On Jul 21, 2010 |
E dey pain me i no dey fit see the pictures |
Jokes Etc › Re: + Will You Eat Your Shitt For 1week For 10million Dollars + by StudioCFR(m): 11:14am On Jul 21, 2010 |
Lol |
Jokes Etc › Re: Never Lie To Your Mother by StudioCFR(m): 11:12am On Jul 21, 2010 |
No make me laugh abeg |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 11:07am On Jul 21, 2010 |
Stay on topic guys - stop derailling. |
Jokes Etc › Re: From Imo by StudioCFR(m): 11:02am On Jul 21, 2010 |
Lol |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 11:01am On Jul 21, 2010 |
Lol - na me una dey do like dis? Two women - too many trouble' |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 4:11pm On Jul 20, 2010 |
I'm aware of my celebrity status. Women go just dey die to get my attention |
Jokes Etc › Re: What If? by StudioCFR(m): 4:08pm On Jul 20, 2010 |
Excuse me? |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 4:06pm On Jul 20, 2010 |
I want my blood back |
Romance › Re: Babes,i Need Your Honest Comments by StudioCFR(m): 4:05pm On Jul 20, 2010 |
U dey wyne me to break her? Cynthoney, efe no be better friend oh- u need to see the way she dey eye me to break your bow-hand and legs |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 4:01pm On Jul 20, 2010 |
Ok u don win lol |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 3:59pm On Jul 20, 2010 |
U get mouth no be small- walahi lol |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 3:40pm On Jul 20, 2010 |
U get 2 head'? |
Romance › Re: Babes,i Need Your Honest Comments by StudioCFR(m): 3:38pm On Jul 20, 2010 |
Lol cynthoney, i like u - but no lemme break u |
Jokes Etc › Re: What If? by StudioCFR(m): 3:36pm On Jul 20, 2010 |
*Sips Moet* |
Jokes Etc › Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by StudioCFR(m): 3:15pm On Jul 20, 2010 |
Your left leg like satan chewing stick |
Jokes Etc › Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by StudioCFR(m): 3:05pm On Jul 20, 2010 |
Lol |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 2:55pm On Jul 20, 2010 |
Tehehehe |
Romance › Re: Babes,i Need Your Honest Comments by StudioCFR(m): 2:54pm On Jul 20, 2010 |
No be cuz of u that cynwhatever dey attack me? |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 2:51pm On Jul 20, 2010 |
Lol my enemies just dey escalate anyhow |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 2:50pm On Jul 20, 2010 |
U don vex? |
Romance › Re: Babes,i Need Your Honest Comments by StudioCFR(m): 2:47pm On Jul 20, 2010 |
Really? Your head no dey dia. Your types dey beg me to look dia face. I live like a king - no even bring na babe into this cuz if u see her, u go wish she from your family. Ewu! |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 2:41pm On Jul 20, 2010 |
Drex back dikele, i no be jjc for dis area. I know how una dey pick pocket here - so no near me. Cynthoney, if i say make i kidnap u now u no reach - but i no fit kidnap u cuz u no be whity - nobody go fit pay better money for your ransom' |
Romance › Re: Babes,i Need Your Honest Comments by StudioCFR(m): 2:35pm On Jul 20, 2010 |
U even look like a gutter girl - see yo nails like fowl own. Mtchew |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 2:33pm On Jul 20, 2010 |
U too dey jump like frog - na dikele get dat message. Ewu! |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 2:30pm On Jul 20, 2010 |
How come u and yo dog re-semble? No offence! |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 2:26pm On Jul 20, 2010 |
The one u dey live inside abi? |