Jokes Etc › Re: Sick Leave by StudioCFR(m): 10:12am On Jul 24, 2010 |
Hahahaha Ere ni mon'se naw |
Jokes Etc › Re: Morality Tales - Aunty Sharon by StudioCFR(m): 10:11am On Jul 24, 2010 |
Lol Dyt slap dat ajepako for me |
Jokes Etc › Re: Pregnancy Q & A by StudioCFR(m): 10:09am On Jul 24, 2010 |
Lol hhmm |
Jokes Etc › Re: Morality Tales - Aunty Sharon by StudioCFR(m): 10:03am On Jul 24, 2010 |
Are u threatening me? U should be afraid of me |
Jokes Etc › Re: New Joke by StudioCFR(m): 10:01am On Jul 24, 2010 |
Thats my boy lol |
Jokes Etc › Re: Sick Leave by StudioCFR(m): 10:00am On Jul 24, 2010 |
So dat u go send your fellow touts come attack me? |
Jokes Etc › Re: A True Life Story by StudioCFR(m): 9:57am On Jul 24, 2010 |
Mumu pikin |
Jokes Etc › Re: Morality Tales - Aunty Sharon by StudioCFR(m): 9:56am On Jul 24, 2010 |
You're on your own |
Jokes Etc › Re: New Joke by StudioCFR(m): 9:54am On Jul 24, 2010 |
The english sef get k-leg' Mtchew |
Jokes Etc › Re: Morality Tales - Aunty Sharon by StudioCFR(m): 9:52am On Jul 24, 2010 |
No thanks! I no fit follow chop or suck milk from cowbell wey no get NAFDAC APPROVAL. |
Jokes Etc › Re: Morality Tales - Aunty Sharon by StudioCFR(m): 9:47am On Jul 24, 2010 |
Blacksta- Na u dey talk - and na u dey laugh. U well so? Wetin dyt give u chop wey dey scatter your brain like dis? Dyt i'm not yo baby. See me as yo brother - or as your Hypertek Nigg*r |
Jokes Etc › Re: Imagine-if Na You, Wetin U Go Do? by StudioCFR(m): 9:43am On Jul 24, 2010 |
I go burn down dis thread. Na wetin i go do be dat |
Jokes Etc › Re: Morality Tales - Aunty Sharon by StudioCFR(m): 9:40am On Jul 24, 2010 |
My guy soji yourself and stop yarning nonsense. No derail dis thread - carry your stale gists go yaba left. |
Jokes Etc › Re: A True Life Story by StudioCFR(m): 9:35am On Jul 24, 2010 |
Mumu thread |
Jokes Etc › Re: Morality Tales - Aunty Sharon by StudioCFR(m): 9:32am On Jul 24, 2010 |
Dyt and Blacksta - Make una two get a room and stop derailing na. @EFE, keep trying, i know sey one day u go make me proud. |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 9:27am On Jul 24, 2010 |
Lol |
Jokes Etc › Re: Sick Leave by StudioCFR(m): 9:07am On Jul 24, 2010 |
Pirated jokes |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 8:55am On Jul 24, 2010 |
Cynthoney u dey miss me Lol |
Jokes Etc › Re: Laugh it Off with Efe by StudioCFR(m): 8:42am On Jul 24, 2010 |
More than 5 different jokes on top one thread - no one fit make me laugh. Mtchew |
Jokes Etc › Re: Never Lie To Your Mother by StudioCFR(m): 8:34am On Jul 24, 2010 |
I'm still searching for the joke. |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 12:08pm On Jul 21, 2010 |
B!t'ch! Na wa o |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 12:06pm On Jul 21, 2010 |
Sho've it down your throat first - bitch! |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 12:02pm On Jul 21, 2010 |
The boy never kiss woman before since dem born am. Lol @sylvex, suicide approved |
Jokes Etc › Re: Female Bashing ~ by StudioCFR(m): 11:54am On Jul 21, 2010 |
Hehehehe |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 11:53am On Jul 21, 2010 |
Stay on topic - stop derailing |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 11:50am On Jul 21, 2010 |
Lol sup dyt |
Jokes Etc › Re: If Men Ruled The World by StudioCFR(m): 11:48am On Jul 21, 2010 |
Wetin concern ben own now? Lol |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 11:47am On Jul 21, 2010 |
Na wa o |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 11:42am On Jul 21, 2010 |
Lol rumsky u funny die |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 11:41am On Jul 21, 2010 |
I wont answer to such an idiotic question |
Jokes Etc › Re: Never Lie To Your Mother by StudioCFR(m): 11:40am On Jul 21, 2010 |
Are u happy now? Dats all u wanna hear right? |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by StudioCFR(op): 11:38am On Jul 21, 2010 |
Bounce! |