₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,026 members, 8,443,543 topics. Date: Sunday, 12 July 2026 at 12:12 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 307 308 309 310 311 312 313 314 315 (of 416 pages)

RomanceRe: Babes,i Need Your Honest Comments by StudioCFR(m): 11:49am On Jul 19, 2010
Stay on topic jor
Jokes EtcRe: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(op): 11:46am On Jul 19, 2010
I know na dis kind yarnings u dey like - see yo mouth lol
Jokes EtcRe: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 11:43am On Jul 19, 2010
So cynthoney na woman?

I wont waste my time arguing with her no more.

Dyt continue from where i stopped- afterall na wetin i dey pay u for be that.

Clem lets go!
Jokes EtcRe: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(op): 11:38am On Jul 19, 2010
Sylvex are u talking from experience?

Na God be my sponsor, una don talk tire sey i be yahoo.com but na lie.

Una talk sey i get gun and knife, but na lie.
Una set me up by sending EFCC to my house to investigate me, but to the glory of god dem give me clean sheet.

Where were u when i dey feed from hand to mouth?
Baba god don turn my life around for good u come dey biff.
Aimo'ye aje - aimo'ye osho lol
Jokes EtcRe: **new Perfumes For Sale** by StudioCFR(m): 11:22am On Jul 19, 2010
Nella - dat your piss your many ants dey depend on for su'vival - una need to see how ants dey jubilate 2minutes after nellalust piss finish ground
Jokes EtcRe: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 11:14am On Jul 19, 2010
Cynthoney, u see as my bodyguards dey halla u back on my behalf?

Thats to show u how important i am- and nobody messe's with me and go unpunished.

Talk again make Clem pocket u for me
Jokes EtcRe: Test Your Iq With This Situation: by StudioCFR(m): 11:08am On Jul 19, 2010
Lol yeah right
Jokes EtcRe: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(op): 11:06am On Jul 19, 2010
Shattap sylvex- before u, i was.
I get sense pass you, i tall pass u, i be graduate u be illiterate, the kind money wey i get too big for thief, checks into your bank account and you're about to poverty.

I just arranged for myself Rolls Royce Ghost 2010 model, while u stile dey drive merceder 190 1966 model.
See my house, see mike adenuga house.
But where your house dey? A.J CITY.

Comot for road make i make call jor
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 10:55am On Jul 19, 2010
Bibs,
U try walahi.
I know sey na pirated joke, but u try. Lol
Jokes EtcRe: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 10:46am On Jul 19, 2010
Put hand inside na boxer' and bring am out - but no let yo hand touch my cane
RomanceRe: Babes,i Need Your Honest Comments by StudioCFR(m): 10:44am On Jul 19, 2010
Peace na man or woman?

Na women sabi misyarn pass
Jokes EtcRe: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by StudioCFR(m): 10:41am On Jul 19, 2010
Where is de joke?
Jokes EtcRe: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(op): 10:40am On Jul 19, 2010
No give dat guy much work to do here cuz i no fit write statement for police station oh

No say i no tell u
Jokes EtcRe: Critical Condition by StudioCFR(op): 10:35am On Jul 19, 2010
Lol!
Dem just dey jealous me - mtchew
Jokes EtcRe: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(op): 8:16pm On Jul 18, 2010
Symptom' of malaria
Jokes EtcRe: **new Perfumes For Sale** by StudioCFR(m): 8:13pm On Jul 18, 2010
No babe!
My stage name na blutooth
Jokes EtcRe: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by StudioCFR(m): 8:10pm On Jul 18, 2010
How big kunbee? Mmmmmmmm
Jokes EtcRe: **new Perfumes For Sale** by StudioCFR(m): 8:07pm On Jul 18, 2010
16% of naija gurls woulda bin lonely if not for my emotional benevolence.

If i die, no cry for me.
Jokes EtcRe: **new Perfumes For Sale** by StudioCFR(m): 8:02pm On Jul 18, 2010
Drex back, no confuse me
Jokes EtcRe: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 8:00pm On Jul 18, 2010
Lol, Too much money dude like me - u dey mistake me for sylvex?
Jokes EtcRe: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by StudioCFR(m): 7:58pm On Jul 18, 2010
As u fine reach, na only gce result u get for hand.
Jokes EtcRe: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 7:55pm On Jul 18, 2010
I dey gbadun u bro lol
Jokes EtcRe: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 7:53pm On Jul 18, 2010
Dikele, why u dey use all your power dey talk? Person wey come in now go think sey we dey fight. Omo"ita
Jokes EtcRe: Umar Farouk Abdulmutallab - his Education by StudioCFR(m): 7:46pm On Jul 18, 2010
Comot for road jor
Jokes EtcRe: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 7:45pm On Jul 18, 2010
U know am reach house?
Jokes EtcRe: **new Perfumes For Sale** by StudioCFR(m): 7:44pm On Jul 18, 2010
Wake up babe, na CFR u dey talk to,
Jokes EtcRe: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by StudioCFR(m): 7:42pm On Jul 18, 2010
Whats yo qualification make i see how i fit assist u.

I no want forget certificate oh

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 307 308 309 310 311 312 313 314 315 (of 416 pages)