StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 301 302 303 304 305 306 307 308 309 (of 416 pages)
Dont talk to clem like dat babe - i dont joke with her u hear me? |
Dickele na the gardenerz son - your ex bf lol U don forget? |
Lol Clem If only i could turn back the hands of time |
Lol skydrop- no be long strong things babes dey like? Lol D1 sorry sey i borrow your babe lol |
*Dies* Lol what in god's name are u talking about SkydroP? Dyt-- no make me battery charge oh lol |
Same with me Dyt- never spoil me for my momma jor. Escapes through the back door |
Papa is proud of u. I hope u never post another pix sha? Lol |
But why me? Dickele sabi wetin u dey talk bout jor |
Bounce! Na Dyt i dey ask |
No mind dem-Pity dem jor. Since u no get lawyer to defend u incase yo slap send person enter grave |
Ok |
Lol Dyt u don see horse b4? Talk true |
BIBS lol , yes i know sey i get mouth. but na bribe u dey try bribe me so? |
stale! |
oh my god thank god my kid sister never log on only to see this ![]() |
Tehehehe, EFE thanks alot. so na wetin dis peeps dey do for my back be this abi? lol, efe my sweety how u dey, long time no see. hope u dey fine sha Tehehehe, EFE thanks alot. so na wetin dis peeps dey do for my back be this abi? lol, efe my sweety how u dey, long time no see. hope u dey fine sha and as for you Bibs, walahi me and u don enter am today. as from tomorow, when u see me dey come, dey run ![]() |
Me too lol |
Say something babe- i no dey understand all dis yo laughter walahi. Lol |
I wan see *smiles* |
Stud O'grin Baby. I don step up my game. Let's Go! |
Bad advice! Me and police na enemy- I no sabi write statement |
Naija babes sabi for no be small |
Na u be the fowl wey hin yansh open na |
Lol why me? |
Wetin u wan use dat shaving stick do? |
But what can i say |
Mukina u come police me again? Lol |
Make una compose una selves well na. @Berrylol, U well so? |
U dey mind clem? Hhmm, she's one hell of a dragon. She spits fire everytime! No wonder her cookings get burnt all the time. |
Hhmmm- where u hide put all dis while? |
Dandy? U cant even spell- u dey enter classroom so? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 301 302 303 304 305 306 307 308 309 (of 416 pages)
