₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,033 members, 8,443,556 topics. Date: Sunday, 12 July 2026 at 02:11 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 309 310 311 312 313 314 315 316 317 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Hilarious Yahoo Petname by StudioCFR(m): 4:47pm On Jul 17, 2010
I trust u lol
Jokes EtcRe: If Na You Nko by StudioCFR(m): 4:45pm On Jul 17, 2010
Yes i know babe Mmmmmmm
Jokes EtcRe: Messi Vs Kaka by StudioCFR(m): 2:36pm On Jul 17, 2010
Hehehe
Jokes EtcRe: The Generous Wife! by StudioCFR(m): 2:30pm On Jul 17, 2010
Where is the joke?
Jokes EtcRe: Never Lie To Your Mother by StudioCFR(m): 2:29pm On Jul 17, 2010
Mtcheww
Jokes EtcRe: Test Your Iq With This Situation: by StudioCFR(m): 2:28pm On Jul 17, 2010
I'm proud of u Efe lol
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 2:25pm On Jul 17, 2010
Sorry for disappointing you bibs - this joke too dry.

As i dey read am, na so sleep wan catch me.
Jokes EtcRe: Laugh it Off with Efe by StudioCFR(m): 2:21pm On Jul 17, 2010
U go let dem kill u ontop joke wey no funny?
Jokes EtcRe: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(op): 2:19pm On Jul 17, 2010
Shattap! Bad belle,
See your mouth like the poster is an attention seeker

Jonny just come
Jokes EtcRe: Bra Size by StudioCFR(m): 2:14pm On Jul 17, 2010
No!
Na dat craze man near your house u dey talk to
Jokes EtcRe: Management Lesson by StudioCFR(m): 2:12pm On Jul 17, 2010
Where is the joke?
Jokes EtcRe: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 9:15pm On Jul 16, 2010
No thanks.

I'm a big boy
Jokes EtcRe: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(op): 9:14pm On Jul 16, 2010
Hhmmm mama-gee and her WAEC question' sef - lol

I dont even know how to boil rice lol.


Efe, No talk wetin u nor know lol
Jokes EtcRe: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 9:09pm On Jul 16, 2010
Comot for road make i enter Taxi jor
Jokes EtcRe: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 9:07pm On Jul 16, 2010
Like i care-mtchew
Jokes EtcRe: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 9:04pm On Jul 16, 2010
U no tell me u married to him
Jokes EtcRe: Pix Talk by StudioCFR(m): 8:59pm On Jul 16, 2010
Lol i trust u dear.
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 8:58pm On Jul 16, 2010
I wont behave like the romans--dressing like a terrorist. Lol
Jokes EtcRe: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(op): 8:56pm On Jul 16, 2010
I think sey dem say u don find work for Dunlop Nigeria Plc
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 8:54pm On Jul 16, 2010
Na so kano bad reach?
Tell me more babe - cuz i get one project i need to runs dat side.
And fear don dey catch me already lol
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 8:48pm On Jul 16, 2010
Then why kano? Your popsy company dey dat place?
Lol
Jokes EtcRe: My House Help Is The Best Cook In The World by StudioCFR(op): 8:46pm On Jul 16, 2010
Hehehe
Welcome mod, how work?
Jokes EtcRe: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 8:43pm On Jul 16, 2010
Your name dey sweet for your mouth?
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 8:41pm On Jul 16, 2010
Hhmm no sing again please.
Lol.
Na aboki or fulani u be?
*No offence*
Jokes EtcRe: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 8:39pm On Jul 16, 2010
My jungle don mature -
Come check am first.
U wont be disappointed!
I promise lol
Jokes EtcRe: Pix Talk by StudioCFR(m): 8:35pm On Jul 16, 2010
Lol and i think say na hausa u be oh--cuz u said u dey kano!
And gurls from dat side no soji
Jokes EtcRe: Laugh it Off with Efe by StudioCFR(m): 8:33pm On Jul 16, 2010
Make i laugh?
Jokes EtcRe: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 8:31pm On Jul 16, 2010
Go drink garri wey u dey drink before.
U no sabi better thing.

Correct guy like me dey invite u to my jungle u dey form innocent- mtchew
Jokes EtcRe: Just kidding by StudioCFR(m): 8:28pm On Jul 16, 2010
Lol una too no well
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 8:26pm On Jul 16, 2010
Aaww kano too far-- yes i know sey today na friday and i dey enter club dis night.
If to sey u dey around i for come pick u. Lol

Abi u be sharia?
Jokes EtcRe: What If faze, tu face were. . . . . . . . ! ! ! ! by StudioCFR(m): 8:24pm On Jul 16, 2010
Pirated rhymes - mtchew

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 309 310 311 312 313 314 315 316 317 (of 416 pages)