StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 324 325 326 327 328 329 330 331 332 (of 416 pages)
Him jump-am pass |
Police cease my laptop dis morning cuz i refused to drop something |
Dress Back First- u wan enter my mouth? |
U need dia number? |
Lol |
Lol |
Sting-- no biff me. Stay on topic |
Lyssa go like dis joke |
An idle mind is the devil's workshop. Tell that sister of yours to go look for work- not only that, > she sabi misyarn |
My stage name na BLUETOOTH- and the title of my album na Unfinished Business. Watch out ladies. |
Who u calling stadium? Tell lyssa to use the Hammer. |
Lyssa jonah respect yourself- stay on topic. gowd save una say i no be one of the modz i for don ban some people. |
*puffs cuban ciggar* No joblesness no dey cause. |
Thread derailers |
Is this what maturity does to people? |
Him doctor never come give am dat injection wey fit make am sleep |
I wan pass |
Nonsense! |
Who u wan innitiate, me or cbase? |
Respect yourself, I like you, i respect you, But no let me Downgrade you. |
U be chief executive tout! Wetin i wan do with dat rascal? His swagger is fake like clown. I'm the best, I'm the yes. Recognise! |
*faints* |
Were is the joke? |
Realated abi na Related u wan talk? Illiterate! |
Not in dis life. I'm going to make sure your dream of having her in your arms no make to reality. *Lights Cuban Cigger* |
My haters don say plenty things about me just to bring me down, But na dem get dia mouth. First dem say i be yahoo.com Second dem say i militant and that i get gun and knife, But dem no succeed. Now dem say i dey pick pocket for south africa (SA), But no be true. Una say i no get life but i dey live big now and na Baba God be my sponsor. The kind money wey i get too big for thief, No be bragging, na Reality flashing. Leave me jor. |
Ode ni'e walahi |
U like boyfriend, abi u are searching for a boy friend ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 324 325 326 327 328 329 330 331 332 (of 416 pages)
