Jokes Etc › Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 7:02pm On Jun 14, 2010 |
Lol |
Jokes Etc › Re: Jokd Of The Century! by StudioCFR(m): 6:58pm On Jun 14, 2010 |
U well so? |
Jokes Etc › Re: Fascinate by StudioCFR(m): 6:54pm On Jun 14, 2010 |
Tayo too like big bossoms, See him eyes like Bat own |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by StudioCFR(m): 6:51pm On Jun 14, 2010 |
Park well abeg, i wan pass. |
Jokes Etc › Re: Things Fall Apart by StudioCFR(m): 6:46pm On Jun 14, 2010 |
Him always dey wish. Bros, except u change your name to Goodluck Jonathan, Nothing for you |
|
|
Sports › Re: Vuvuzela Manual by StudioCFR(m): 6:34pm On Jun 14, 2010 |
Whenever i use the word STALE for him thread' Dem go say na Biff. |
Jokes Etc › Re: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by StudioCFR(m): 6:31pm On Jun 14, 2010 |
Lyssa u are too lousy, No let me trash you |
Jokes Etc › Re: Just Met Her by StudioCFR(m): 6:03pm On Jun 14, 2010 |
Thanks |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 4:17pm On Jun 14, 2010 |
Lyssa don fall in-love with tee-jay |
Jokes Etc › Re: Goodnews For The Ladies! by StudioCFR(m): 3:57pm On Jun 14, 2010 |
Dat chick well so? Na u be her Doctor. |
Jokes Etc › Re: A Little Joke By Sting 224 by StudioCFR(m): 3:53pm On Jun 14, 2010 |
Well if u call my Golf4 tuketuke, when i wonder wetin u go call Dikele's Mercedes 190 when u see-am |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 3:47pm On Jun 14, 2010 |
Na everything your eyes see your mouth go ask? |
Jokes Etc › Re: Jesus Is Watching You by StudioCFR(m): 2:28pm On Jun 14, 2010 |
Your swagger no tyte jor. *puffs cuban cigger* |
Jokes Etc › Re: A Little Joke By Sting 224 by StudioCFR(m): 2:19pm On Jun 14, 2010 |
But u no get car, Na bicycle u get. Wetin u dey find for car park with that master key wey u hold for hand? |
Jokes Etc › Re: Nigerian Adult Movie Industry by StudioCFR(m): 2:16pm On Jun 14, 2010 |
U no holy pass my sister |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 2:15pm On Jun 14, 2010 |
Diego and paloma |
Jokes Etc › Re: A Little Joke By Sting 224 by StudioCFR(m): 2:09pm On Jun 14, 2010 |
Park well jor |
Jokes Etc › Re: Goodnews For The Ladies! by StudioCFR(m): 2:07pm On Jun 14, 2010 |
Lyssa your head don dey hot again. Go pour cold water for head. |
Jokes Etc › Re: A Little Joke By Sting 224 by StudioCFR(m): 2:04pm On Jun 14, 2010 |
I hate it when people wey live for face me i face dey use internet form wetin dem no be. |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 2:00pm On Jun 14, 2010 |
Jambite? |
Jokes Etc › Re: Goodnews For The Ladies! by StudioCFR(m): 1:58pm On Jun 14, 2010 |
Na lyssa u dey talk to like that? |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 1:55pm On Jun 14, 2010 |
Were is Dikele  |
Jokes Etc › Re: Jesus Is Watching You by StudioCFR(m): 1:54pm On Jun 14, 2010 |
Good for your face lol |
Jokes Etc › Re: Nigerian Adult Movie Industry by StudioCFR(m): 1:52pm On Jun 14, 2010 |
Birds of the same feather' |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 1:50pm On Jun 14, 2010 |
Such is life |
Jokes Etc › Re: Goodnews For The Ladies! by StudioCFR(m): 1:49pm On Jun 14, 2010 |
Na u dey talk and na only u dey laugh. U well so? |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 1:44pm On Jun 14, 2010 |
Good Question |
Jokes Etc › Re: Jesus Is Watching You by StudioCFR(m): 1:41pm On Jun 14, 2010 |
I no be Dikele, I go sound oh |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 1:36pm On Jun 14, 2010 |
Lol, See life. |
Jokes Etc › Re: Jesus Is Watching You by StudioCFR(m): 1:32pm On Jun 14, 2010 |
Try dey make sense abeg. E be like the coffee u take last night still dey disturb you |