Jokes Etc › Re: Religious Husband by StudioCFR(m): 10:29am On Jun 19, 2010 |
Cbase dey toast my babe for my back thinking she no go tell me. *beats chest* |
Jokes Etc › Re: Sexual Jokes by StudioCFR(m): 10:23am On Jun 19, 2010 |
Na wa'o lol |
Jokes Etc › Re: Forget Durex, Use Enyeama For Protection: Lool ;d by StudioCFR(m): 5:13pm On Jun 18, 2010 |
Ask Rum-sky |
Jokes Etc › Re: Let's Joke About The On-Going 2010 World Cup In S/A by StudioCFR(m): 5:11pm On Jun 18, 2010 |
Aboki mentality still dey run for SANNI KAITA system. person wey no do u anything u go dey match am. That guy wicked. He no see the oyinbo man leg kick, na him peni.s him target. |
Jokes Etc › Re: Religious Husband by StudioCFR(m): 4:42pm On Jun 18, 2010 |
Na today u just dey know? Lol |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 4:35pm On Jun 18, 2010 |
Not funny. Efe i'm still waiting o. |
Jokes Etc › Re: Religious Husband by StudioCFR(m): 4:13pm On Jun 18, 2010 |
Stale! |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 4:11pm On Jun 18, 2010 |
Derailed peeps. Lol. Efe, wetin be my offence? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 3:09pm On Jun 18, 2010 |
Dress back |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 9:53pm On Jun 17, 2010 |
when e begin born, na u go first smell am. |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 9:38pm On Jun 17, 2010 |
Dat same D1 na him say i be yahoo.com and dat him dey suspect sey i get gun and knife. I'm a big boy and na God be my voice and my Sponsor, Make dem continue to criticise and tell me were i misyarn- I KNOW SEY ONE DAY I GO SHUT MY CRITICS UP WITH DAT GUN AND KNIFE WEY DEM MIS-YARN SAY I GET. |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 9:24pm On Jun 17, 2010 |
*Allegation Irresponsible* |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 9:15pm On Jun 17, 2010 |
*puffs cuban ciggar* No be my fault sey some people get fish brain. *sips MOET* *adjusts couch* *checks my Tag' writch watch, almost 6pm. Picks my car key- off to tantalizers* Let dem keep gossiping about me, i'm aware of my Celebrity Status. |
Jokes Etc › Re: Jesus Is Watching You by StudioCFR(m): 5:56pm On Jun 17, 2010 |
Kunbee i no need to notice u- no need for all that cuz I get babe. *No vex* |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 5:47pm On Jun 17, 2010 |
U dey read my mind? Cuz na wetin i bin wan ask her too be that. |
Jokes Etc › Re: Nigerian Adult Movie Industry by StudioCFR(m): 5:44pm On Jun 17, 2010 |
Lyssa no vex- truth hurtz- i forgot. |
Jokes Etc › Re: If Naija Were To Host The World Cup? by StudioCFR(m): 5:31pm On Jun 17, 2010 |
Well, the game is over - and nigeria is out- thanks to kaita, yakubu and chinedu obasi's in-experience display. This three guys should be bundled back to nigeria first available flight tomorow morning- and be executed publicly at exactly 3pm nigeria' time |
Sports › Re: Vuvuzela Manual by StudioCFR(m): 9:08pm On Jun 16, 2010 |
Dress back first. No match my prada. |
Jokes Etc › Re: IRS Advice by StudioCFR(m): 9:06pm On Jun 16, 2010 |
Hehehehe D1 na u him take dat kind crase resemble na |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 9:03pm On Jun 16, 2010 |
Not funny |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 9:01pm On Jun 16, 2010 |
SLIGHT sef Lol |
Sports › Re: Vuvuzela Manual by StudioCFR(m): 8:59pm On Jun 16, 2010 |
*Dies* |
Jokes Etc › Re: Sexual Jokes by StudioCFR(m): 8:58pm On Jun 16, 2010 |
U dont mean it lol |
Sports › Re: Vuvuzela Manual by StudioCFR(m): 8:56pm On Jun 16, 2010 |
I never see the joke- still dey find am |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 8:53pm On Jun 16, 2010 |
Bros dress back small - u dey block me |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 4:37pm On Jun 16, 2010 |
Him wan take head waka go village? |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 4:36pm On Jun 16, 2010 |
Is okija not part of 9ja? Bloody illiterate |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 3:56pm On Jun 16, 2010 |
Chai |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by StudioCFR(m): 3:55pm On Jun 16, 2010 |
D for Dry |
Jokes Etc › Re: Mr And Mrs Mumu ! by StudioCFR(m): 1:39pm On Jun 16, 2010 |
Chai |
Jokes Etc › Re: IRS Advice by StudioCFR(m): 1:38pm On Jun 16, 2010 |
Lol Make Doctor Oshodi Goat- catch you. |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 12:32pm On Jun 16, 2010 |
Hehehe |