₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,064 members, 8,443,655 topics. Date: Sunday, 12 July 2026 at 09:09 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 321 322 323 324 325 326 327 328 329 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Let's Joke About The On-Going 2010 World Cup In S/A by StudioCFR(m): 4:29pm On Jun 26, 2010
De guy go don begin dey regret why lagerback include him name for world cup squad by now. Lol
Jokes EtcRe: Dinner For Sani Kaita by StudioCFR(m): 4:26pm On Jun 26, 2010
Some people joke wan make me cry instead of to make me laugh
Jokes EtcRe: Cyanide Prescription by StudioCFR(m): 4:20pm On Jun 26, 2010
This One a killer joke?

No make me laugh abeg.
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 4:18pm On Jun 26, 2010
Comot for road- my Golf4 no get brake
Jokes EtcRe: Ebuka N Oga by StudioCFR(m): 4:15pm On Jun 26, 2010
This joke no tyte, Too long- too dry.
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 4:07pm On Jun 26, 2010
Na your prayer be that?
Bad belle
Jokes EtcRe: A Story For The Guys by StudioCFR(m): 4:01pm On Jun 26, 2010
Na wa o,

Derailed Sting- no spoil me abeg.
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 3:53pm On Jun 26, 2010
U wish
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 8:01pm On Jun 25, 2010
Na my babe be my ball and na her under be my pitch.

When i score the goal, i go buy una biscuit.
Jokes EtcRe: A Story For The Guys by StudioCFR(m): 7:56pm On Jun 25, 2010
Sting,
Off with your head.

*puffs ciggar*
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 7:50pm On Jun 25, 2010
Hey tiny chicken head shift go left- my Golf4 no get brake.
Jokes EtcRe: THE BANK MANAGER by StudioCFR(m): 5:55pm On Jun 25, 2010
The joke is fucking dryB-)

*burns down thread*
Jokes EtcRe: Stubborn Johnson. Lol by StudioCFR(m): 5:51pm On Jun 25, 2010
Stale!
Jokes EtcRe: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 5:48pm On Jun 25, 2010
Were is the joke?
Jokes EtcRe: Implication Remix by StudioCFR(m): 5:44pm On Jun 25, 2010
Thief
Jokes EtcRe: Sexual Jokes by StudioCFR(m): 5:41pm On Jun 25, 2010
The goodluck for Ibadan?
Jokes EtcRe: A Story For The Guys by StudioCFR(m): 5:38pm On Jun 25, 2010
Hmmm- no be everybody wey wear better cloth' normal.

I dey suspect some people for here.
Jokes EtcRe: Sexual Jokes by StudioCFR(m): 5:23pm On Jun 25, 2010
Police I.G na my uncle.
U suppose' fear me.
Jokes EtcRe: Sexual Jokes by StudioCFR(m): 5:18pm On Jun 25, 2010
No match me- make i no sound u
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 5:13pm On Jun 25, 2010
Lyssa, the only thing i like about you Na the way u dey chop pigin for mouth.

Shey U belong to the street or na ajebota by birth wey manage soji herself u be??

*No offence*
Jokes EtcRe: A Story For The Guys by StudioCFR(m): 9:33pm On Jun 21, 2010
ok sweety, i'm there now.

DOne! wink

i go soon wakka.

u know now grin
Jokes EtcRe: A Story For The Guys by StudioCFR(m): 9:18pm On Jun 21, 2010
no i'm fine, i no need any medication.

and na u be one of my inmates.

and youer boy friend na gay tongue
Jokes EtcRe: Sexual Jokes by StudioCFR(m): 9:13pm On Jun 21, 2010
kunbee like men too much, i wonder how wide dat place don reach by now cool
Jokes EtcRe: A Story For The Guys by StudioCFR(m): 9:07pm On Jun 21, 2010
but we just had se.x couple of minutes ago, and we enjoyed it. cool

how are my gay?
Jokes EtcRe: A Story For The Guys by StudioCFR(m): 8:47pm On Jun 21, 2010
Were is the joke?
Jokes EtcRe: Bra Size by StudioCFR(m): 9:17am On Jun 20, 2010
Hell fire await those wey no give dia life to christ.

Bra and condom people, i no go talk pass dis one.
Jokes EtcRe: IRS Advice by StudioCFR(m): 2:02pm On Jun 19, 2010
MODZ wia una dey?
Jokes EtcRe: IRS Advice by StudioCFR(m): 1:02pm On Jun 19, 2010
I dont think so.
*shakes head in pity*
Jokes EtcRe: Pix Talk by StudioCFR(m): 12:59pm On Jun 19, 2010
Lol
Jokes EtcRe: Religious Husband by StudioCFR(m): 12:52pm On Jun 19, 2010
No vex Ex- i no know u dey around.
Jokes EtcRe: A New Word Has Been Added To The Dictionary-kaita by StudioCFR(m): 12:48pm On Jun 19, 2010
First it was Rev king,

Second, mutallab.

Now The turn of Sanni Kaita.

Na only bad thing fit shoot even a brick layer to fame for nigeria.
Jokes EtcRe: Forget Durex, Use Enyeama For Protection: Lool ;d by StudioCFR(m): 10:32am On Jun 19, 2010
Ok but no be dat kind durex u dey buy from Aboki we dey talk about here.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 321 322 323 324 325 326 327 328 329 (of 416 pages)