Jokes Etc › Re: Let's Joke About The On-Going 2010 World Cup In S/A by StudioCFR(m): 9:08pm On Jun 28, 2010 |
See me as yo brother- as yo hypertek niggar. My 18 karat' gold wrist watch na for sell, helep me find buyer. |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 9:04pm On Jun 28, 2010 |
D1, Stop biffing. Take am easy dey shout-u no be town crier. |
Jokes Etc › Re: Bra Size by StudioCFR(m): 7:39pm On Jun 28, 2010 |
Lol wahala dey, Kunbee like koboko too much |
Jokes Etc › Re: A Story For The Guys by StudioCFR(m): 7:34pm On Jun 28, 2010 |
Lol, Efe if dem beat u, i no go follow cry for you'o |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 7:31pm On Jun 28, 2010 |
Comot for road jor |
Jokes Etc › Re: Let's Joke About The On-Going 2010 World Cup In S/A by StudioCFR(m): 7:27pm On Jun 28, 2010 |
Lyssa and D1, see as una dey monkey una selves for public, If small children begin laugh una now, D1 go dey pursue dem with cane. Una think sey na win i win dat Range Rover jeep wey park for my garage? Anyway, i no need to fumble over material things cuz i no be mugu'. |
Jokes Etc › Re: A Story For The Guys by StudioCFR(m): 12:11am On Jun 28, 2010 |
Me? Defeated? Dem no dey carry last for the part of warri wey i come from. And why u dey double post- na so keyboard dey intoxicate u reach? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 12:05am On Jun 28, 2010 |
Gbam! Dem be omogayz. See as Hector yan.sh dey shake like iya Ruka own |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 8:27pm On Jun 27, 2010 |
D1 your boss never get liver to call me Dis One. U dey ment? |
Jokes Etc › Re: A Story For The Guys by StudioCFR(m): 8:23pm On Jun 27, 2010 |
Midget! No start journey wey u no fit finish |
Jokes Etc › Re: Ebuka N Oga by StudioCFR(m): 8:16pm On Jun 27, 2010 |
When some people no see work do na so dem go just dey mis-yarn. |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 8:11pm On Jun 27, 2010 |
Is diz wat maturity does to people? |
Jokes Etc › Re: Ebuka N Oga by StudioCFR(m): 5:28pm On Jun 26, 2010 |
Hehehe Hhmm |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 5:25pm On Jun 26, 2010 |
Why u cum dey drum for my side na? U think sey i go give u shi-shi? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 5:22pm On Jun 26, 2010 |
U no get work and conductor work go fit you. Stop eyeing dat mod job my guy the pay no hhmm lol |
Jokes Etc › Re: Let's Joke About The On-Going 2010 World Cup In S/A by StudioCFR(m): 5:19pm On Jun 26, 2010 |
Lyssa no even go dia. Dem no fit give dat guy pass enter my estate talkess of entering my compound |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 5:15pm On Jun 26, 2010 |
D1, The kind money wey i get too big for thief. No dey biff me jor. |
Jokes Etc › Re: A Story For The Guys by StudioCFR(m): 5:12pm On Jun 26, 2010 |
All join sha. Una one u fit understand. |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 5:08pm On Jun 26, 2010 |
Danny na chief executive tout- i dunno between him mod job and conductor work which one him dey give attention pass dis days. |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by StudioCFR(m): 5:04pm On Jun 26, 2010 |
Lagos babes gentle dis days o |
Jokes Etc › Re: Dinner For Sani Kaita by StudioCFR(m): 5:02pm On Jun 26, 2010 |
Lol see your mouth, Mtchew |
Jokes Etc › Re: A Story For The Guys by StudioCFR(m): 5:00pm On Jun 26, 2010 |
Lol Smiles |
Jokes Etc › Re: Let's Joke About The On-Going 2010 World Cup In S/A by StudioCFR(m): 4:54pm On Jun 26, 2010 |
All join- Information minister |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 4:52pm On Jun 26, 2010 |
Your business? BRT people dey on strike? |
Jokes Etc › Re: Let's Joke About The On-Going 2010 World Cup In S/A by StudioCFR(m): 4:48pm On Jun 26, 2010 |
Lol Jing sung park take us shine with that free kick, Enyeama leave ball wey him suppose catch dey chase fly |
Jokes Etc › Re: A Story For The Guys by StudioCFR(m): 4:43pm On Jun 26, 2010 |
Lyssa how my matter take concern u na- i call yo name? |
Jokes Etc › Re: Dinner For Sani Kaita by StudioCFR(m): 4:41pm On Jun 26, 2010 |
Well na only u be Dyt's corresponding magga. |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 4:39pm On Jun 26, 2010 |
*Puffs ciggar* Smiles, Why maggas dey show strong head dis dayz? |
Jokes Etc › Re: A Story For The Guys by StudioCFR(m): 4:36pm On Jun 26, 2010 |
Maka why? She no be Celebrity naB-) |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 4:34pm On Jun 26, 2010 |
Kilode na omo boy? |
Jokes Etc › Re: Dinner For Sani Kaita by StudioCFR(m): 4:33pm On Jun 26, 2010 |
Kenny-G, Weeping or whipping  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 4:31pm On Jun 26, 2010 |
I no send u- Lyssa. Free me! |