₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,398 members, 8,445,311 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 07:44 PM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 383 384 385 386 387 388 389 390 391 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Take A Look At This by StudioCFR(m): 10:56am On Apr 07, 2010
Getlost
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 10:54am On Apr 07, 2010
Your blindness don dey affect yo mouth too?
Jokes EtcRe: Weird Facts 1 by StudioCFR(m): 10:51am On Apr 07, 2010
Gbam!
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 10:44am On Apr 07, 2010
Imbecilation?
Why u no dey fit speak wetin we dey familiar with na?
Abi na night school u go?
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 9:42am On Apr 07, 2010
*Rub's hands*
Jokes EtcRe: Tell The Moderators Your Mind : Lay Your Complaints Here by StudioCFR(m): 9:13am On Apr 07, 2010
Please man unban me na habba forgiveness no dey for your dictionary?
Lol
Jokes EtcRe: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 8:54am On Apr 07, 2010
With that doctor's report, who tell u sey u fine?
Mtchew
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 8:45am On Apr 07, 2010
.
Jokes EtcRe: Take A Look At This by StudioCFR(m): 7:07am On Apr 07, 2010
Stale
Jokes EtcRe: Husband by StudioCFR(m): 2:45am On Apr 07, 2010
Ode
u want to corner the truth so that u dont get exposed eh?

Husband snatcher
Jokes EtcRe: Husband by StudioCFR(m): 2:36am On Apr 07, 2010
Mama sukura's husband

u wan deny am?
Jokes EtcRe: Husband by StudioCFR(m): 2:29am On Apr 07, 2010
Husband snatcher lolll
Jokes EtcRe: Husband by StudioCFR(m): 2:15am On Apr 07, 2010
Walahi u no fit implicate me cuz i smart pass u, Ode
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by StudioCFR(m): 2:12am On Apr 07, 2010
Not till i pea in yo mouth, Gayson
Jokes EtcRe: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by StudioCFR(m): 12:40am On Apr 07, 2010
I jump am pass
Jokes EtcRe: Weird Facts 1 by StudioCFR(m): 12:38am On Apr 07, 2010
Hehehehe
Jokes EtcRe: New Pastor by StudioCFR(m): 12:32am On Apr 07, 2010
U dont mean it lolll
Jokes EtcRe: Pastor And His Congregation by StudioCFR(m): 12:28am On Apr 07, 2010
The boi popsy na herbalist na.

U don forget?
Jokes EtcRe: 69 by StudioCFR(m): 12:24am On Apr 07, 2010
.
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 12:21am On Apr 07, 2010
Ode u want me to talk dirty with u so that u go get aroused and later go inside bathroom to finger yourself as usual abi i lie?

Sex starved states mugu
Jokes EtcRe: 69 by StudioCFR(m): 12:14am On Apr 07, 2010
I dont seek for no attention, Na una dey die to talk to me
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 12:11am On Apr 07, 2010
Digest that one first b1tch
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 12:08am On Apr 07, 2010
Pea's in her mouth
Jokes EtcRe: 69 by StudioCFR(m): 12:06am On Apr 07, 2010
Mumus,
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 11:52pm On Apr 06, 2010
When e begin dey burn na u go first smell am

i don give u time to turn a new leaf but like stupidity no want u to reason well
Jokes EtcRe: Weird Facts 1 by StudioCFR(m): 11:47pm On Apr 06, 2010
When u sef dey talk wetin no get meaning nko
Jokes EtcRe: Pastor And His Congregation by StudioCFR(m): 11:39pm On Apr 06, 2010
.
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 11:35pm On Apr 06, 2010
Tanimz

walahi this is not how to joke with people, U are taking it too far.

U are annoying me here seriously.
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 10:05pm On Apr 06, 2010
Whats wrong, Is everything OK with you?
Why the nagging?
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 9:53pm On Apr 06, 2010
.
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by StudioCFR(m): 9:45pm On Apr 06, 2010
Joke baby thats how the baby dey prove to me sey she like me lol
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 9:38pm On Apr 06, 2010
Ehen na me na, Whats wrong with u?
Its not funny anymore

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 383 384 385 386 387 388 389 390 391 (of 416 pages)