StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 387 388 389 390 391 392 393 394 395 (of 416 pages)
at 16, i wonder wetin u dey do for another woman's husband office this earlly morning. |
sorry clem, DO I KNOW YOU? |
carry your K-LEG comot for road o jare |
sylvex, T.B JOSHUA never still deliver u from this river blindness disease wey u dey suffer from? |
i dey abuja discussing amnesty terms with Mr. President. , that mafia for ASO ROCK dey prove stuborn. lol u Nko? how u manage settle your criminal case with EFCC naw? lol |
gabrryyy this your nomination get K-Leg. ![]() Ben20001:atleast been a hotel manager still better pass been a mo'tuary attendant wey u be naw. Jeophri:No be me and you dey kidnap rich men's dog abeg. watch what u say bout me here cuz i have a Rep to Protect Lol |
na me be that. how market naw? lol |
the reason why i like u is cuz u DREAM BIG. dream on fella ![]() |
Mukina wish she still dey 3years old sha. |
i no tell u before u marry am? |
yeah i know, i dont need to be told , i'm here to take u home baby, just go inside and get all your things ready, lemme quickly get something outside. Brb ![]() |
thats my gurl. lol |
i only came to pick what i forgot mehn, ![]() You ofcourse |
sexyleamon, whyy u dey shine eyes like sylvester? well, this is from me to you with LOVE.
|
Controversial is an english language, make una try come down to our mother tongue so that i go fit understand una wella. @mykaily, militancy never still tire u abi? i don tell my home boy yar'adua to extend the amnesty deadline for your sake. and u had better grab it now before we give u, sylvester and saucekid a mass burial near yabaleft. @sexyleamon, where have u been with that your kurukere legedis benz sef? the rest of my country men and women, HOW MARKET? |
hell no sweet kokolet, just be my hand bag and i will be fine |
i reserve my comment. Lol |
sweetlet wrote my name twice on that list of fineboiz lol, maybe na style wey she wan like tell the whole world she wan become MY HAND BAG. Lol |
@poster! better remain silent and be thought a fool than to speak out and remove all doubt. ![]() |
no mind that boi , lol |
i reserve my comment |
u think sey everybody be like u abi? |
i thought as much ![]() |
come my house come know why ![]() |
i dont know what u mean by swutch. lol, but my family dey tyte. infact i dey talk to u now, them they jolly for CHICAGO ![]() yours nko? |
i dont understand, break is down for me please. im interested ![]() |
Maka why? ![]() |
![]() |
Lol, so lyssa dey look for who' to hook up with, na hin she nor tell Ben ![]() |
na my pikin pick the call since i still dey bussy hammering her momma ![]() |
lysaa:take me the way i am lyssa, and dont forget to put me in your prayers. THATS IF U EVEN KNOW HOW TO PRAY. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 387 388 389 390 391 392 393 394 395 (of 416 pages)

Lol


