₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,411 members, 8,445,387 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 11:25 PM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 386 387 388 389 390 391 392 393 394 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by StudioCFR(m): 12:47pm On Aug 11, 2009
a virgin can never be a master.
me say so!
Jokes EtcRe: Lysaa Is Missing--------HELP Find Her by StudioCFR(m): 12:44pm On Aug 11, 2009
i think sey u no dey fear before.
Jokes EtcRe: Jokes Section Amusement Park 1 by StudioCFR(m): 12:42pm On Aug 11, 2009
Boko Haram faithfull in action
Jokes EtcRe: Joke Section 2009 Awards by StudioCFR(m): 12:37pm On Aug 11, 2009
Economic Recession don make some people nor dey fit afford to go cafe again. lol
Jokes EtcRe: Lysaa Is Missing--------HELP Find Her by StudioCFR(m): 12:33pm On Aug 11, 2009
who be the all wey u dey talk for here?

virgin like you, TSEWWWWW
Jokes EtcRe: Joke Section 2009 Awards by StudioCFR(m): 12:24pm On Aug 11, 2009
u have kids to feed? Ole omo, kidnapper
Jokes EtcRe: Jokes Section Amusement Park 1 by StudioCFR(m): 12:22pm On Aug 11, 2009
dont forget to put him in your prayers tonight
Jokes EtcRe: Joke Section 2009 Awards by StudioCFR(m): 12:17pm On Aug 11, 2009
u think sey everybody be like romade wey no get work?
Jokes EtcRe: Where Are My Peeps @? by StudioCFR(m): 12:11pm On Aug 11, 2009
seconded!




anusman,

no wonder you dey run out of blood for system.
Jokes EtcRe: Joke Section 2009 Awards by StudioCFR(m): 12:06pm On Aug 11, 2009
prick u cant do without,
Jokes EtcRe: Joke Section 2009 Awards by StudioCFR(m): 12:02pm On Aug 11, 2009
clemcycunt i dey warn u, no make me show u the other side of me o
Jokes EtcRe: Lysaa Is Missing--------HELP Find Her by StudioCFR(m): 11:56am On Aug 11, 2009
dem say love is blind, i no expect her to see road before until she find out the truth.
thats if she can.
Jokes EtcRe: Joke Section 2009 Awards by StudioCFR(m): 11:51am On Aug 11, 2009
shattap!
before i pull out my long thing.
Jokes EtcRe: Jokes Section Amusement Park 1 by StudioCFR(m): 11:44am On Aug 11, 2009
your doctor sey time never reach wey u go dey see without black shade abi?
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by StudioCFR(m): 11:40am On Aug 11, 2009
sweetliet just admit she no wear pant.

which action word pass that one? Mr. Roforofo?
Jokes EtcRe: Where Are My Peeps @? by StudioCFR(m): 11:37am On Aug 11, 2009
people wey don find green pasture go Niger Delta.
Jokes EtcRe: Sharp Guy Lol by StudioCFR(op): 11:34am On Aug 11, 2009
bussy body na sylvester the yahoo yahoo boy i dey ask o jare.
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by StudioCFR(m): 11:31am On Aug 11, 2009
watching dem with keen interest,
Jokes EtcRe: Lysaa Is Missing--------HELP Find Her by StudioCFR(m): 11:27am On Aug 11, 2009
rommie wey don marry with 6 daughters



, no single boy, na hin u dey call your darling?

tseewwww
Jokes EtcRe: Jokes Section Amusement Park 1 by StudioCFR(m): 11:23am On Aug 11, 2009
sylvex, na u know were u see the balls. lol



clemcycunt,
i bet u knoe benedickyansh reach house.
Jokes EtcRe: Lysaa Is Missing--------HELP Find Her by StudioCFR(m): 11:20am On Aug 11, 2009
i think sey u no know your job before.
Jokes EtcRe: Joke Section 2009 Awards by StudioCFR(m): 11:17am On Aug 11, 2009
no mind that yeye woman wey nor dey face her own warrant.
Jokes EtcRe: Lysaa Is Missing--------HELP Find Her by StudioCFR(m): 11:15am On Aug 11, 2009
enemy of joy comot for road
Jokes EtcRe: Joke Section 2009 Awards by StudioCFR(m): 11:08am On Aug 11, 2009
Lol, yeye gurl kiss
Jokes EtcRe: Jokes Section Amusement Park 1 by StudioCFR(m): 11:06am On Aug 11, 2009
na me sey make u dey fly school fence during school hour?
Jokes EtcRe: Lysaa Is Missing--------HELP Find Her by StudioCFR(m): 11:03am On Aug 11, 2009
Te hehe hehe
no be small thing. grin
gardeners daughter and phemour cheesy
Jokes EtcRe: Three (3) Things About Me by StudioCFR(m): 10:50am On Aug 11, 2009
for someone to call himself a Goat, There's Problem.
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by StudioCFR(m): 10:43am On Aug 11, 2009
Te hehe hehe
Jokes EtcRe: Joke Section 2009 Awards by StudioCFR(m): 10:40am On Aug 11, 2009
thats the reason why i sent u to school naw.
Jokes EtcRe: Jokes Section Amusement Park 1 by StudioCFR(m): 10:38am On Aug 11, 2009
one collabo to another and na with different, different people.
Jokes EtcRe: Joke Section 2009 Awards by StudioCFR(m): 10:34am On Aug 11, 2009
hhmm,  children of these days.  sad

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 386 387 388 389 390 391 392 393 394 (of 416 pages)