₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,411 members, 8,445,387 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 11:25 PM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 388 389 390 391 392 393 394 395 396 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by StudioCFR(m): 12:20pm On Jul 20, 2009
i tell u sey dem cease me before. ?
grin how u dey na?
Jokes EtcRe: Compensation by StudioCFR(m): 5:43pm On Jun 24, 2009
grin grin
Jokes EtcRe: Ble Retires by StudioCFR(m): 5:40pm On Jun 24, 2009
him nor dey hear word
Jokes EtcRe: Ble Retires by StudioCFR(m): 5:35pm On Jun 24, 2009
bEN


shattap,
no forget sey u no get any human right at all as far as this NAIJA IS CONCERN .
Jokes EtcRe: Ble Retires by StudioCFR(m): 5:30pm On Jun 24, 2009
i no biff the bobo at all. infact im happy for him tongue
Jokes EtcRe: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by StudioCFR(m): 5:25pm On Jun 24, 2009
i pray for patience, but they want to make me face a way. sad
Jokes EtcRe: Ble Retires by StudioCFR(m): 5:18pm On Jun 24, 2009
see them, Lol , doubting thoma and thomase's grin

them think sey na set up sha grin
Jokes EtcRe: Ble Retires by StudioCFR(m): 5:06pm On Jun 24, 2009
na my papa get shell na  grin
Jokes EtcRe: Sharp Guy Lol by StudioCFR(op): 5:03pm On Jun 24, 2009
Te hehe hehe

Lyssa u nor well at all grin
Jokes EtcRe: Ble Retires by StudioCFR(m): 5:00pm On Jun 24, 2009
militant in the building
Jokes EtcRe: Studio Cfr Brian Diagram Illustration by StudioCFR(m): 4:55pm On Jun 24, 2009
LYSAA u don forget sey nor be everything wey eye see mouth dey talk?
Jokes EtcRe: Ble Retires by StudioCFR(m): 4:52pm On Jun 24, 2009
stamp and sealed cool


warri babes nor dey carry last lol
Jokes EtcRe: Studio Cfr Brian Diagram Illustration by StudioCFR(m): 4:49pm On Jun 24, 2009
from my trashcan i guess grin
Jokes EtcRe: Ble Retires by StudioCFR(m): 4:45pm On Jun 24, 2009
that short guy na romanus junior brother
Jokes EtcRe: Sharp Guy Lol by StudioCFR(op): 4:41pm On Jun 24, 2009
your number nor dey available when i dey distribute I'v's na , sorry,
Jokes EtcRe: Ble Retires by StudioCFR(m): 4:38pm On Jun 24, 2009
that video is WOW!!

M.i kiss
Jokes EtcRe: : My People : by StudioCFR(op): 4:36pm On Jun 24, 2009
Te hehe hehe,

sylvex no go kill me with this wicked question wey him ask dikele so grin
Jokes EtcRe: Ble Retires by StudioCFR(m): 4:31pm On Jun 24, 2009
u too romanus.

bleble own don serious pass re-branding. infact i go recommend erm>>romade what do u think?
Jokes EtcRe: Heart Attack! by StudioCFR(m): 4:27pm On Jun 24, 2009
Stale sad
Jokes EtcRe: Ble Retires by StudioCFR(m): 4:23pm On Jun 24, 2009
Lol, son of the Soil wink
Jokes EtcRe: Sharp Guy Lol by StudioCFR(op): 4:19pm On Jun 24, 2009
Te hehe hehe

as if u know sey na wetin i wan talk be that sef grin
Jokes EtcRe: Ble Retires by StudioCFR(m): 4:13pm On Jun 24, 2009
Lol,
rugged huh
lol, well, im just fine bruv. and u nko?
how niger delta region today? lol




Ben, who is tupac?


i think romanus get point there.lol
Jokes EtcRe: Studio Cfr Brian Diagram Illustration by StudioCFR(m): 4:06pm On Jun 24, 2009
Lol, dont worry girl friend, SEXYLEAMON just cant do without us. grin, if she go, she go still come back. i swear wink grin
Jokes EtcRe: Ble Retires by StudioCFR(m): 4:01pm On Jun 24, 2009
Bad advice Ben wink grin
Jokes EtcRe: Studio Cfr Brian Diagram Illustration by StudioCFR(m): 3:57pm On Jun 24, 2009
Te hehe hehe,
Lyssaa no well at all grin
Jokes EtcRe: Ble Retires by StudioCFR(m): 3:53pm On Jun 24, 2009
Ben u are so fulla shit.
Gawd.

i fit swear sey u never kiss before of your life. always about women. from boobies to back side and now today is kisses.
mehn, i think u need rebranding.
serious one.
Jokes EtcRe: Studio Cfr Brian Diagram Illustration by StudioCFR(m): 3:42pm On Jun 24, 2009
Te hehe hehe,


erm, sexyleamon and anandel, sad this place is no Niger Delta Region Please.
Jokes EtcRe: Ble Retires by StudioCFR(m): 4:02pm On Jun 22, 2009
no mind that guy above you, na so so men hin sabi kiss
Jokes EtcRe: Dani And The Spelling Book by StudioCFR(m): 3:59pm On Jun 22, 2009
Abbygyal:
hmmm psycho undecided
that u cant do without
Jokes EtcRe: Dani And The Spelling Book by StudioCFR(m): 3:54pm On Jun 22, 2009
show me your back first tongue
Jokes EtcRe: Sharp Guy Lol by StudioCFR(op): 3:52pm On Jun 22, 2009
all this Ajegunle slangs never still comot for your mouth abi
Jokes EtcRe: Dani And The Spelling Book by StudioCFR(m): 3:51pm On Jun 22, 2009
yes, whenever u are around

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 388 389 390 391 392 393 394 395 396 (of 416 pages)