Jokes Etc › Re: Frank Edoho. . by StudioCFR(m): 7:28pm On Jun 02, 2009 |
 and danny nor be like this before o |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day by StudioCFR(m): 7:25pm On Jun 02, 2009 |
please do o jare, cuz i dont wanna miss an important chick like u for here mehn |
Jokes Etc › Re: Frank Edoho. . by StudioCFR(m): 7:19pm On Jun 02, 2009 |
well, maybe hin sef don dey chop that thing wey hin cronnies too dey chop. but free the guy  |
Jokes Etc › Re: Lola Temp. Banned by StudioCFR(m): 7:13pm On Jun 02, 2009 |
See ya tiny tits, mchew |
Jokes Etc › Re: Frank Edoho. . by StudioCFR(m): 7:07pm On Jun 02, 2009 |
Tee hehe hehe, thanks danny. i'm sure ABBYGAIL GO LIKE THAT FLOWER  swit D. how u dey naw? |
Jokes Etc › Re: Lola Temp. Banned by StudioCFR(m): 7:01pm On Jun 02, 2009 |
Mchewww |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day by StudioCFR(m): 6:59pm On Jun 02, 2009 |
lol, Tsunami come happen next abi?  |
Jokes Etc › Re: Frank Edoho. . by StudioCFR(m): 6:54pm On Jun 02, 2009 |
Te hehe hehehe  |
Jokes Etc › Re: Lola Temp. Banned by StudioCFR(m): 6:50pm On Jun 02, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day by StudioCFR(m): 6:45pm On Jun 02, 2009 |
tytylayor: studio, u r wanted here o 
shade turn sharon  sylve11: Studio don start again   |
Romance › Re: Another Girl Threatening You With Ur Boyfriend's Phone by StudioCFR(m): 10:08pm On Jun 01, 2009 |
dem sey smile she dey give kiss. hhmm na wa o |
Romance › Re: Settle Your Nairaland Romantic Disputes Here by StudioCFR(m): 10:06pm On Jun 01, 2009 |
i get spiked bra resistant for body, but u fit come try ya luck.  why did u delete that pic of yours na? |
|
|
Romance › Re: Settle Your Nairaland Romantic Disputes Here by StudioCFR(m): 9:46pm On Jun 01, 2009 |
slapping me wiff ya scary tits? hhm, i like chalenges  oya im ready  |
Romance › Re: Settle Your Nairaland Romantic Disputes Here by StudioCFR(m): 9:41pm On Jun 01, 2009 |
Oxone is my home boy so zip up those ya scary tits before i get my niddle and stitches.  |
Romance › Re: Another Girl Threatening You With Ur Boyfriend's Phone by StudioCFR(m): 9:37pm On Jun 01, 2009 |
who u take am resemble?  |
Romance › Re: Settle Your Nairaland Romantic Disputes Here by StudioCFR(m): 9:35pm On Jun 01, 2009 |
sharap dia o jare. u know u are very fragile in nature, so dont mess wiff me , or,  |
Romance › Re: My London Cyber Girlfriend by StudioCFR(m): 9:33pm On Jun 01, 2009 |
lol poster, u too funny die wiff all this ya true life experience from this babe hand. Well, the only advice i have for you is to delete her completely from ya life and move on. Erm , Some people still dey think sey TRUE LOVE STILL DEY EXIST sha  chop and clean mouth na hin fit this yeye babes  Mo sori gan o. |
Romance › Re: Settle Your Nairaland Romantic Disputes Here by StudioCFR(m): 9:12pm On Jun 01, 2009 |
Not when i'm around  |
Jokes Etc › Re: Abacha Is Not Dead by StudioCFR(m): 8:56pm On Jun 01, 2009 |
Lol na for the DUBAI for atlantic ocean hin dey  |
Jokes Etc › Re: I Am? - Dvd Edition by StudioCFR(m): 8:53pm On Jun 01, 2009 |
This jokes section sef don too fulla over sabi people.
infact , i don dey tire. |
Jokes Etc › Re: Abacha Is Not Dead by StudioCFR(m): 8:44pm On Jun 01, 2009 |
I beg to differ Abbygal,  afterall hin kill lotsa people during his reign on earth, forgotten thunder go hammer hin yansh One day.  |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by StudioCFR(m): 8:35pm On Jun 01, 2009 |
Now thats something  |
|
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by StudioCFR(m): 8:05pm On Jun 01, 2009 |
Lol  |
Jokes Etc › Re: Beware Of Your Friends by StudioCFR(m): 8:02pm On Jun 01, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: : My People : by StudioCFR(op): 8:01pm On Jun 01, 2009 |
na your yoruba middle name be that na  |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by StudioCFR(m): 7:58pm On Jun 01, 2009 |
Dem don dey open there yansh small small for here  |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day by StudioCFR(m): 7:55pm On Jun 01, 2009 |
Lol, why everybody dey fear of Ban sef?  |
Jokes Etc › Re: From Friends Party With Great Love. by StudioCFR(m): 7:47pm On Jun 01, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: From Friends Party With Great Love. by StudioCFR(m): 7:31pm On Jun 01, 2009 |
that bedroom wey nor get common fan sef abi |