₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,537 members, 8,445,944 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 07:26 PM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 403 404 405 406 407 408 409 410 411 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: The Language Of Luv by StudioCFR(m): 4:10pm On May 30, 2009
patkelly:
u don't get this joke do u?
Ben she dey ask u question, oya close tits and come up wiff the answer jare grin
Jokes EtcRe: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 4:07pm On May 30, 2009
u nor fit see my back teissy kiss
Jokes EtcRe: : My People : by StudioCFR(op): 4:03pm On May 30, 2009
u talk sey u dey look for means to replace ya Torn Boxers.
Jokes EtcRe: : My People : by StudioCFR(op): 3:57pm On May 30, 2009
i dey complain?
Jokes EtcRe: Laffzzzzzzzz by StudioCFR(m): 3:55pm On May 30, 2009
i beg to differ my friend.

looking at him from head to toe sef, person nor supposed tell u sey him pocket too dey go through recession.

serious one
Jokes EtcRe: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 3:54pm On May 30, 2009
Recession don make some people nor dey fit wake up from slumber on time.
Jokes EtcRe: : My People : by StudioCFR(op): 3:52pm On May 30, 2009
Grade 1
Jokes EtcRe: Laffzzzzzzzz by StudioCFR(m): 3:51pm On May 30, 2009
kidnappers wey look dis one side don miss road
Jokes EtcRe: : My People : by StudioCFR(op): 3:49pm On May 30, 2009
how much are we talking bout?
Jokes EtcRe: Laffzzzzzzzz by StudioCFR(m): 3:48pm On May 30, 2009
no, na pikin miss road.
Jokes EtcRe: Girls Night Out: by StudioCFR(m): 3:48pm On May 30, 2009
Chigonye who u take am resemble?
Jokes EtcRe: : My People : by StudioCFR(op): 3:44pm On May 30, 2009
sorry, i think sey u nor dey fit read well for afternoon
Jokes EtcRe: Luv Offer by StudioCFR(m): 3:43pm On May 30, 2009
Stamped!
Jokes EtcRe: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 3:42pm On May 30, 2009
Only if its raining grin
Jokes EtcRe: : My People : by StudioCFR(op): 3:40pm On May 30, 2009
DANNY

Na THE ONLY THING U SEE READ BE THAT?
Jokes EtcRe: Beware Of Your Friends by StudioCFR(m): 3:37pm On May 30, 2009
Dem for know sey AC no be Fan
Jokes EtcRe: Luv Offer by StudioCFR(m): 3:35pm On May 30, 2009
ti EBUTE META
Jokes EtcRe: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 3:34pm On May 30, 2009
teissy!
Jokes EtcRe: Obj's Tragedy by StudioCFR(m): 3:33pm On May 30, 2009
danny,

i forget to put ya name for the list of my good jokers.

please remind me next season kiss
Jokes EtcRe: : My People : by StudioCFR(op): 3:31pm On May 30, 2009
i hate orders angry

make i yarn dey go were?
Jokes EtcRe: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 3:29pm On May 30, 2009
Shout make i dash u left hand naw.
Jokes EtcRe: : My People : by StudioCFR(op): 3:25pm On May 30, 2009
danny, lol

u dey feel me abi?
Jokes EtcRe: Girls Night Out: by StudioCFR(m): 3:21pm On May 30, 2009
Littledevil i rebuke u in jesus name, somebody please say amen tongue
Jokes EtcRe: Luv Offer by StudioCFR(m): 3:17pm On May 30, 2009
Ehen, kini big deal?
Jokes EtcRe: From Friends Party With Great Love. by StudioCFR(m): 3:14pm On May 30, 2009
uhuwuhuwuru grin
Jokes EtcRe: Beware Of Your Friends by StudioCFR(m): 3:11pm On May 30, 2009
if only i acted as cool as i look,
Jokes EtcRe: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 3:09pm On May 30, 2009
nothig go still happen even if i mention names.

just that i dont want another tsunami here, shogbo?
Jokes EtcRe: : My People : by StudioCFR(op): 3:06pm On May 30, 2009
o yeah .lol

well, this is no joke mehn, Erm , u ain't mistaken if you call it a PROMO!
Jokes EtcRe: From Lola To Studere by StudioCFR(m): 2:59pm On May 30, 2009
dannyoung,

how body? kiss
Jokes EtcRe: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 2:58pm On May 30, 2009
teissys:
What do you want my definition for, to make soup with it?
wetin some people sabi sef?
Jokes EtcRe: : My People : by StudioCFR(op): 2:52pm On May 30, 2009
sylve11:
STUDIO THE CHIEF COMMANDANT IS BACK FOR THE FIRST TIME cool
Thank you!

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 403 404 405 406 407 408 409 410 411 (of 416 pages)