Jokes Etc › Re: Happy Children's Day by StudioCFR(m): 9:50am On Jun 01, 2009 |
abeg no slap, u know sey BEN2001 is a very fragile human being. |
Jokes Etc › Re: You Are The Luckiest Guy by StudioCFR(m): 9:48am On Jun 01, 2009 |
nor come along wiff that recession wey dey hit u anyhow o |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 9:44am On Jun 01, 2009 |
teissy,
Do you need our prayers? |
Jokes Etc › Re: Beware Of Your Friends by StudioCFR(m): 9:42am On Jun 01, 2009 |
sylvex,
whats your own definition of a Tit? |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by StudioCFR(m): 7:09pm On May 31, 2009 |
as if u get eyes before,
mchewww |
Jokes Etc › Re: Girls Night Out: by StudioCFR(m): 7:07pm On May 31, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: You Mess, Apple Fly Gate! by StudioCFR(m): 7:05pm On May 31, 2009 |
swit D: Help me confuse studio make he forget tessy, Trust me , I go pay u well well, Na Sin! lol |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day by StudioCFR(m): 6:56pm On May 31, 2009 |
small pikin wey dem don Dis virgin abi? |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by StudioCFR(m): 6:52pm On May 31, 2009 |
Te hehe hehehe  |
Jokes Etc › Re: Beware Of Your Friends by StudioCFR(m): 6:34pm On May 31, 2009 |
LOlla Enjoy me nor be small  |
Jokes Etc › Re: Luv Offer by StudioCFR(m): 6:30pm On May 31, 2009 |
Good to know |
Jokes Etc › Re: The Prison(toto) And The Prisoner(koboko) by StudioCFR(m): 6:28pm On May 31, 2009 |
wey nor get left hand abi? |
Jokes Etc › Re: Girls Night Out: by StudioCFR(m): 6:20pm On May 31, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by StudioCFR(m): 6:09pm On May 31, 2009 |
since na the only thing wey hin sabi do be that nko? |
Jokes Etc › Re: You Are The Luckiest Guy by StudioCFR(m): 6:06pm On May 31, 2009 |
As usual  |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 5:55pm On May 31, 2009 |
Recession don make some people dey dream big for this hot afternoon.
bahamas ko, banana republic ni. tsewwww |
Jokes Etc › Re: The Language Of Luv by StudioCFR(m): 5:11pm On May 30, 2009 |
hahah |
Jokes Etc › Re: You Mess, Apple Fly Gate! by StudioCFR(m): 5:09pm On May 30, 2009 |
I dey come |
Jokes Etc › Re: From Friends Party With Great Love. by StudioCFR(m): 5:07pm On May 30, 2009 |
yes, im a true son of the soil.  |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by StudioCFR(m): 5:05pm On May 30, 2009 |
as if u know am reach house |
Jokes Etc › Re: The Language Of Luv by StudioCFR(m): 5:02pm On May 30, 2009 |
hahahahaha, danni, u are too young to understand  patkelly, i'm interested  errm, why not follow me to my bedroom  |
Jokes Etc › Re: You Mess, Apple Fly Gate! by StudioCFR(m): 4:59pm On May 30, 2009 |
Jambito  |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day by StudioCFR(m): 4:56pm On May 30, 2009 |
recession of the head |
Jokes Etc › Re: You Mess, Apple Fly Gate! by StudioCFR(m): 4:54pm On May 30, 2009 |
LOL, I think teissy is cool somehow  |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day by StudioCFR(m): 4:49pm On May 30, 2009 |
Which market jamb dey sell wey dem dey get customer? |
Jokes Etc › Re: Girls Night Out: by StudioCFR(m): 4:47pm On May 30, 2009 |
Till i hear from the horses mouth first, before i know what to say or do after  |
Jokes Etc › Re: Beware Of Your Friends by StudioCFR(m): 4:44pm On May 30, 2009 |
 well, im a CHELSEA FAN and i don dey beat EVERTON ALREADY , FA CUP IS MINE  |
Jokes Etc › Re: The Language Of Luv by StudioCFR(m): 4:41pm On May 30, 2009 |
Erm sorry pat, whats the name of that 'THING' u are talking about cuz i nor understand  |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 4:34pm On May 30, 2009 |
una don gang up against me abi  |
|
Jokes Etc › Re: Girls Night Out: by StudioCFR(m): 4:15pm On May 30, 2009 |
Now that is something  infact Lolla male or female must hear this  |
Jokes Etc › Re: Beware Of Your Friends by StudioCFR(m): 4:12pm On May 30, 2009 |
The only thing i like about that match is the way puyol heleped me TAKE CARE OF C.RONALDO. No doubt, MESSI IS THE BEST  |