StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 401 402 403 404 405 406 407 408 409 (of 416 pages)
Abbygyal:Na me even miss u pass sef Ore mi todun bi Obe iya basiratu ![]() were u go naw? |
awww, why dem go ban me drearest lolla without telling me naw. |
how much are we talking bout? tatafo lol |
na wa o, dramma everywhere ![]() |
THANK GOWD AT LAST ![]() DANNY ![]() |
hhmm |
no no no lol Teissys u meant danny. nOW SEE WHAT I'M TALKING ABOUT. |
essex1 talking from expenrience? ![]() danny, u too dey fear sef |
i never even look better people face for here sef, talkless of an ordinary KENYAN like you. i nor get ya time. Fuc* off |
u nor expect others AC to be like yours naw |
i nor expect u to gimme money before. thats why babes nor dey gree for you. stingy human being |
and me and my LONG THING. AC go help us reduce the sweat, no worry |
keep working hard to make me laugh. |
BEn pleaseeee wait for meeeeeeeeeeee |
essex. come my bedroom make i help break am down for you |
Not funny . |
u too dey go same disapointment |
now the ball is in your court BEN. @essex1 yaba left u meant |
shey be? whats that ![]() |
Recession |
that u cant afford to get ya sef a new bra abi? |
Warning - while you were typing a new reply has been posted. You may wish to review your post. wtf ![]() BEN, i don extract the one wey dey important for dannys thread and which is about lolla. LYsaa the plumber is back again. essy1, u and teisys be twins? |
romade:kettle calling pot black brick layer like you. i dey tight o jare. the problem wiff me and ble be sey she want make i do am without C.D but i nor gree cuz it seems to me she nor want make my pikins wey i get wiff other women know there papa |
Lolabbey:that thing wey u dey chop lately don make u nor dey fit know ya mate again abi |
danny if na true dem ban lolla, tell ya oga to lift the ban or else i go tender my resignation letter immediately. |
Abbygyal:olenu bi Eku jare Ore mi todun bi obe iya basira ![]() se bebenlo sha ![]() lysaa:i ain't dead yet hater ![]() u know once in a while, person need to dey change environment. newbies don too full ground, so i wan like give them chance to prove themselves ![]() |
Thanks for reminding ma gawd ![]() |
D1KeleVra: sylve11:Te hehe hehehehe ![]() Now u guyz are taking this thread to the next level. ![]() Abbygyal:next time, learn to seperate the boix from the MEN like us. but anyhow sha, nothing do you sweetheart ![]() |
teissy is so full of shits. |
dapada jare, better people dey talk, u wey nor dey fit afford to pay ya NEPA BILLS sef wan talk. mchewww |
were u dey when LITTLEDEVIL fall my hand for here naw? ![]() |
tytylayor:mchewww |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 401 402 403 404 405 406 407 408 409 (of 416 pages)







