Celebrities › Re: Acting Isn’t What Pays Our Bills – Nollywood Actress Omobutty by Sundrus: 9:15am On Jul 31, 2019 |
As if we no know the main thing way dey pay una bills  |
Music/Radio › Re: Apple's Siri: Davido's Blow My Mind Is Most Popular Song In The World - by Sundrus: 10:26pm On Jul 29, 2019 |
The song just quench my mind. Mumu overhyped song  |
Romance › Re: Make A Girl Fall In Love With You: 46 Best Proven Tips Ever by Sundrus: 8:03am On Jul 28, 2019 |
Waytin broke àss niggà gain with woman love  |
Christianity Etc › Re: When A Man Is Not Humble by Sundrus: 7:54am On Jul 28, 2019 |
E dey some people nature to dey arrogant. Them no go fit change am E.g Zlatan ibrahimovic, Jose Mourinho |
|
|
|
Crime › Re: Barber Dies Saving Drowning Pig In Benue State (Photo) by Sundrus: 8:22am On Jul 26, 2019 |
Way d person way die na  |
Sports › Re: Man Utd Target Milinkovic-savic As Potential Replacement For Pogba by Sundrus: 7:08am On Jul 26, 2019 |
The way dem dey pamper this pogba just tire me  |
Romance › Re: Top 5 Rare Values Most Nigerian Ladies Are Gradually Losing by Sundrus: 4:11pm On Jul 22, 2019 |
Hanks0000: I believe you cause I have actually never knack'd anyone, too.. i mean i neva knack virgin  |
Romance › Re: Top 5 Rare Values Most Nigerian Ladies Are Gradually Losing by Sundrus: 12:37pm On Jul 22, 2019 |
Hanks0000: You go find one oo.. Who go marry the ones you don knack i neva knack anyone  |
Romance › Re: Top 5 Rare Values Most Nigerian Ladies Are Gradually Losing by Sundrus: 12:03pm On Jul 22, 2019 |
Funmmyastic: Is a lie!Tell me more. is a true oo. Na girls like u dey discuss am when i been dey with them  |
Romance › Re: Top 5 Rare Values Most Nigerian Ladies Are Gradually Losing by Sundrus: 11:59am On Jul 22, 2019 |
Funmmyastic: Girls don't disvirgin themselves,men do.I agree with your point on indecent dressing.Beside to make marriage work is the responsibility of both patners for a happy home. some ladies dey deflower demselves. I even hear say lesbians don dey deflower their virgin partners... E just dey pain me. I dey find virgin to marry now e don scarce. |
|
Investment › Re: Please How Do Invest My 80k by Sundrus: 8:25am On Jul 20, 2019 |
Bring am give me make i help u triple am  |
Celebrities › Re: Davido Reveals The Only Thing He Doesn’t Like About Beyoncé by Sundrus: 7:11pm On Jul 19, 2019 |
I like chioma, but she's with OBO  |
TV/Movies › Re: BBNaija: Gedoni And Khafi Kissing (Photos) by Sundrus: 3:32pm On Jul 19, 2019 |
Pornó things in session  |
Politics › Re: Governor Sanwo-Olu Begins Patching And Rehabilitation Of Bad Roads In Lagos by Sundrus: 10:13am On Jul 19, 2019 |
|
Politics › Re: Governor Sanwo-Olu Begins Patching And Rehabilitation Of Bad Roads In Lagos by Sundrus: 5:40pm On Jul 18, 2019 |
Sweet one...i been think say na initial gra gra dis sanwo olu been dey  |
Sports › Re: Barcelona Unveil Antoine Griezmann From Atletico Madrid,reveal His Shirt No(pic by Sundrus: 8:19am On Jul 15, 2019 |
IsraelSongz: ...not forgetting the unnecessary VAR application which has gained more criticism than thumbs up. One of the things people loved about football was that it was never a perfect game. One can only wonder what Football will be like in 20 Years. 20years 100years from now it still won't be perfect |
Sports › Re: 10 Years Ago Today, Over 80,000 Fans Witnessed Ronaldo's Presentation At Madrid by Sundrus: 12:47pm On Jul 06, 2019 |
Legendary  |
Crime › Re: An Ss1 Student Cruel Beaten By His Teacher In Yobe State by Sundrus: 9:16am On Jul 06, 2019 |
Nothing way person no dey see 4 dis kwountry way i dey. Smh  |
Sports › Re: Legendary Captain Gianluigi Buffon Returns To Juventus by Sundrus: 5:10pm On Jul 04, 2019 |
Comedian2019: The day he will meet Barça, Messi go use am shine. That day, he go know say, baba don old  which mumu messi. That dwarf way no dey fit perform when him team need am most. |
Romance › Re: What Do You Think Sustains Relationship And Marriage by Sundrus: 4:38pm On Jul 04, 2019 |
From d things way i don see na good sex & money |
Jokes Etc › Re: Memes That I Like To Watch Before Sleep by Sundrus: 4:37pm On Jul 04, 2019 |
|
Crime › Re: Lady Flogs Her Househelp For Crying Out After Her Brother Tried To Rape Her (Pix by Sundrus: 4:29pm On Jul 04, 2019 |
Why human beings dey heartless like this...women & their embittered & senseless behaviour sef. As for that boy way him pênis no dey stay one place na HIV dey wait for am  |
Romance › Re: If Your Ex Prepares This Food For You, Will You Eat It? by Sundrus: 9:59pm On Jun 27, 2019 |
Yummy...why not  |
Romance › Re: Is There Any Guy Or Girl Above 25 That Has Never Cheated For Once?? by Sundrus: 5:04pm On Jun 27, 2019 |
I no even get girlfriend talk more of cheating...what's the benefit of cheating sef  |
Romance › Re: Why Do I Act I Am The Only One That Has Problems by Sundrus: 7:39am On Jun 27, 2019 |
At least u have taken a step to know u act childishly, & that's progress. The next step is for u to start applying maturity in the things u do...Get a role model that u can be looking up to. Do not go & pick a weirdo like tonto dike oh  |
Health › Re: Beautiful Girl In Bikini Almost Ran Mad After Party In Abuja (video) by Sundrus: 7:30am On Jun 27, 2019 |
Almost...ok |
Agriculture › Re: This Long Python Was Killed On The Farm Yesterday by Sundrus: 1:17pm On Jun 14, 2019 |
Lol...front page cooking, lala food go soon ready. |
Family › Re: Should I Give My Virginity To Sex Worker by Sundrus: 11:05am On Jun 14, 2019 |
 wahala dey oooh |