₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,496 members, 8,445,747 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 01:13 PM

Toggle theme

Sundrus's Posts

Nairaland ForumSundrus's ProfileSundrus's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 50 pages)

SportsRe: I Am Worried On What Will Be The Outcome Of Today's Man City Vs Dortumond Clash by Sundrus: 4:57pm On Apr 14, 2021
No worry, Erling Haaland go stamp that doubt wey u get with ur club man-city.
Dating And Meet-up ZoneRe: Connect Me by Sundrus: 7:15am On Apr 14, 2021
xolocious:
Give am. As it stands, him no get choice.
ok make him do the needful. I go connect am to her.
SportsRe: Neymar Celebrates PSG Win Kimmich's Face (Photos) by Sundrus: 7:04am On Apr 14, 2021
cheesy wicked shildrens
Dating And Meet-up ZoneRe: Connect Me by Sundrus: 7:00am On Apr 14, 2021
The one wey dey available get HIV. She go pay u well.
SportsRe: West Ham Want To Sign Jesse Lingard Permanently From Manchester United by Sundrus: 5:26pm On Apr 06, 2021
Make him dey go abeg. na that type of average club fit am.
RomanceRe: Is He Gay! by Sundrus: 7:24pm On Apr 02, 2021
Just set the faggòt up....
RomanceRe: Thread closed by Sundrus: 11:07pm On Apr 01, 2021
SeaTrade:
The only luck you get be say the guy no get crew,else you'd have been screwed for real(cultists).
I don't support his act ,but you laying hands on him when he didn't lay hands on your people was wrong.
Talk is free,women get all sorts of comments from different people all the time,it is only advisable a smart woman simply turn down such advances and go her way,rather than calling the husband to come and fight.
Your wife is a dull and classless woman in my opinion,what if the scenario turned out worse and you and your crew ended up getting injured? undecided
Over what a simple "not interested" would have solved?
I'm sure you'd want to come and beat me too,be my guest mr flying nodding.
Treat things like this with tact next time.
grin so like say the yahoo boy beat up him wife...him for kuku kill the mumu yahoo boy...na luck him truly get.
PoliticsRe: Unemployment: What Tinubu’s Recommendation Tells Us About Him - Oke Umurhohwo by Sundrus: 6:27am On Mar 31, 2021
ODJ124:
cool But the error in his statement has been corrected Oga... He ment.. 50,000 youths...

Anyway jagaban 2023...




Thread seen....
see them...una go dey support nonsense. We no need any senile old man to occupy that presidential seat again. E don too much.
FoodRe: See The Plantain I Bought For 16k by Sundrus: 6:49am On Mar 30, 2021
& some people go say them get government & leaders for this yeye country. Everything for the jungle don skyrocket.
FashionRe: Lagos Restaurant, Grills By Delis, Denies Lady Entrance Over Her Outfit by Sundrus: 1:33pm On Mar 29, 2021
When u dress like olosho....I no blame u, na that useless client wey u dey call ur date I blame. If like say him straighten u up u for no come online dey cry foul.
RomanceRe: Why Do Men Get Jealous When Their Wives Earn Better Than Them? Honest Answers Pl by Sundrus: 7:31am On Mar 29, 2021
Na very few women fit dey loyal & respectful to their husbands wey them get money pass. Most women no dey fit handle riches. E dey enter their head too much.
RomanceRe: Is She Mad? by Sundrus: 3:51pm On Mar 25, 2021
Yes, she dey madly in love with u grin
PoliticsRe: Leah’s Parents To Buhari: Rescue Our Daughter, We’ll Accept Her In Any Condition by Sundrus: 9:44am On Mar 25, 2021
Second child under captivity undecided I smell Stockholm syndrome
RomanceRe: Missing Someone U Love by Sundrus: 3:09pm On Mar 22, 2021
Konji condition plus hbp
RomanceRe: Young Handsome Man Gets Married To A Lady That Lost Her, Lips To A Disease. by Sundrus: 12:41pm On Mar 22, 2021
Na wa o. I wish them hml sha
Dating And Meet-up ZoneRe: Na Who Go Marry Me by Sundrus: 11:49pm On Mar 21, 2021
This one dey find fuckmate. Him come here dey deceive himself.
RomanceRe: I Need Advice On How To Handle This by Sundrus: 11:38pm On Mar 21, 2021
Na so gayism take dey start... ask those chronic fàggots, them go tell u their weird experience undecided
RomanceRe: I Have Never Broken A Lady's Heart.. by Sundrus: 9:54pm On Mar 18, 2021
Teaveapoet:
Continue! When you clock 40 and you're unmarried just know it's you.
lol...No be everybody go marry. Hanty Calm down.
RomanceRe: I Get Easily Aroused By Contact With A Lady's Body by Sundrus: 8:32am On Mar 16, 2021
Why ur mind & ur body just dey fight each other over woman undecided
RomanceRe: Should I Report Her To Her Parents by Sundrus: 6:08pm On Mar 15, 2021
Wetin she dey come do for ur room sef. E be like say u don let her see u finish. Most times una no know when to draw the lines with all these small small kids undecided
RomanceRe: I Am 24 And She's 56, Do You Think The Relationship Will Walk? by Sundrus: 4:51pm On Mar 15, 2021
E no go only walk....e go run grin
RomanceRe: Advice Needed Should I Still Shoot My Shot by Sundrus: 10:05am On Mar 13, 2021
Carchoice:
Just tell her you wan fvck. Nor Dey whine us
because she dey work for brothel abi grin
RomanceRe: I Need Your Honest Opinion, Does This Make Sense? Picture by Sundrus: 6:29am On Mar 12, 2021
U don ever see where that kind yeye thing happen undecided
CrimeRe: Lookman Onabanjo 'Bugon' Kidnapped With His Driver, Others. 100m Ransom Demanded by Sundrus: 8:54am On Mar 11, 2021
Useless country
RomanceRe: Can Women Spiritually Smell Money? by Sundrus: 7:49pm On Mar 10, 2021
Lol...na the money dey call them....pray against the spirit of wastefulness.
RomanceRe: Beware Of "Dangerous" Married Women. by Sundrus: 6:24am On Mar 10, 2021
grin Some yeye boys wey their pweek no get direction go happily fvck craze comot for the woman body. U be her spec na why she still dey disturb u, but unfortunate for her u get morals & principle. Soon she go meet the ones wey no get & na from there her woes go start.
RomanceRe: Please Tell Me What To Tell This Girl Fast- We Are Chatting by Sundrus: 9:55pm On Mar 09, 2021
Tell am say huge rooster dey for her...
Christianity EtcRe: My Encounter With A Ghost This Morning by Sundrus: 6:20am On Mar 09, 2021
grin
RomanceRe: He Is A Cheat, Yet Won’t Let Me Go by Sundrus: 2:44pm On Mar 08, 2021
cheesy that guy na werey.... I no know why werey people no dey befriend or marry their kind.

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 50 pages)