₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,496 members, 8,445,747 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 01:13 PM

Toggle theme

Sundrus's Posts

Nairaland ForumSundrus's ProfileSundrus's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 50 pages)

RomanceRe: I Need A Mature Woman To Marry by Sundrus: 6:45am On Aug 24, 2021
So ur main goal & accomplishment for this life na to get married with kids undecided
RomanceRe: Reno Just Scatter The Ladies Table (photo) by Sundrus: 5:57am On Aug 24, 2021
Fools no go ever understand wetin this woke individual dey talk about.....until them go learn the hard way.
Jobs/VacanciesRe: Job In Lagos by Sundrus: 5:18am On Aug 24, 2021
How much be the registration fee? undecided
Christianity EtcRe: Wired Dream You Have Had During Sleep by Sundrus: 10:46am On Aug 23, 2021
I dey see people wey don die & those wey go soon die.... The reason why i no wan get any close friend. angry
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Breaking: Arsenal Buys Record $100 Million Nigerian Striker After Chelsea Defeat by Sundrus: 5:30am On Aug 23, 2021
cheesy
RomanceRe: I Need A Soul Mate I'm Depressed by Sundrus: 9:07am On Aug 22, 2021
I no know why our men sabi mumu themselves anyhow. The thing done taya me oh. E be like say i go go off grip again. Nonsense set of people just flood social media. Everyday one nonsense or the other over toto & preek matter angry
RomanceRe: Problems With Relationship These Days by Sundrus: 8:01pm On Aug 21, 2021
All these una woman woman topic sef
RomanceRe: I Have Gone Into Hiding by Sundrus: 2:41pm On Aug 21, 2021
ChildOfDoom:
hmm help me pay my debts. I want to live free again
how much be ur debt?
RomanceRe: I Have Gone Into Hiding by Sundrus: 10:15am On Aug 21, 2021
cheesy come make i borrow u more money make u go continue the bet9ja business
RomanceRe: Ladies Change Your Mindset by Sundrus: 5:18am On Aug 21, 2021
When na that mindset dey give them free dycks & money to take dey live fake life
FamilyRe: .. by Sundrus: 5:08am On Aug 21, 2021
If u go leave ur marriage, plan urself well well for the sake of ur children. Una kids go don learn so many bad things from una well well. Last last na society dey suffer am.
GamingRe: Arsenal Life Don Yakata For The Pes Game I Dey Play (picture) by Sundrus: 12:26am On Aug 21, 2021
Even for computer game them no fit redeem themselves. Mumu club cheesy
RomanceRe: Why Is Sex So Cheap and underrated This Days? by Sundrus: 12:52pm On Aug 20, 2021
EmptyGarden:
How much for your area?
grin just get food for house & look good(dress well), toto na FOC these days. Except na olosho on duty u wan carry go house that one na say u wan buy market...hold atleast 5k.
PropertiesRe: Different Kinds Of People Found In Public Compounds by Sundrus: 12:40pm On Aug 20, 2021
grin
RomanceRe: Ever Enjoyed Urself So Much That U Felt Like Going Nuts Or Dying by Sundrus: 6:45am On Aug 19, 2021
Twistlord:
Hmmm that's not enjoyment again, it's village people opening your book
grin
RomanceRe: Have You Ever Felt Relieved After Ending A Friendship Or Relationship? by Sundrus: 2:16am On Aug 19, 2021
OP u be real soft niggy. 9ja girls dey like niggy like u. Those ones wey be sucking-blood grin.

Back to ya topic: i feel relieve wey one of my weed-smoking friend end our friendship. i don warn am several times make him no dey come my house come smoke weed. the hediot go even bring some of him own ganja smoking friends come my compound for my absence come smoke. Ogun punish am the day wey i come catch them. I tell am wetin him never hear for this life before. I hate friends wey no dey fit respect friendship.
RomanceRe: Has Nigeria Gotten To This Stage? My Experience With The Police Yesterday by Sundrus: 7:59am On Aug 18, 2021
Na now u know say Nigeria na jungle abi...nothing dey surprise me for this country anymore.
FamilyRe: Nairalanders Pls I Need A Word Of Encouragement by Sundrus: 4:42am On Aug 18, 2021
Your own still good...at least ur siblings still dey alive. Na only u fit give urself the best encouragement to move on & dey grateful for the gift of life. If only u fit think deep u go know say some certain things dey happen for a purpose. We no sign any agreement to come this life. No dey focus too much on the dark side ...
RomanceRe: Guy`s Dont Lie: If Your Girlfriend Prospose To You Would You Accept? by Sundrus: 7:30pm On Aug 17, 2021
Very romantic grin
RomanceRe: - by Sundrus: 11:22pm On Aug 16, 2021
For ur mind na u fvck them. Akwa ibom girls wey see fvck like water....
Technology MarketRe: closed:Samsung A50 Needed by Sundrus: 5:12am On May 26, 2021
A12 dey available for sale. Still very new.
FamilyRe: Cutting The Connection Between My Wife And Her Male Besty by Sundrus: 7:02am On May 25, 2021
If u truly want make that friendship wane out naturally, become friend with that her bestie.
SportsRe: Spanish Fans Angry At Hazard's Reaction To Being Kicked Out Of Champions League by Sundrus: 7:05am On May 06, 2021
Na wa oh..all these childish fans wey dey quick vex sef. So make hazard start to cry like Neymar bcus say him former club win undecided
Foreign AffairsRe: In Pictures: The Devastating Effects Of Coronavirus Second-wave In India by Sundrus: 5:19am On May 01, 2021
TheGiftedOne:
How do Indians stand the sight of in cremation of dead loved oneshuh



And many myopic Nigerians still call covid 19 a farce?

Thomas was a name synonymous with doubt... Today I officially replace it with Nigerians

I. e despite all the evidence provided in the case he still didn't believe me. That man must be a doubting Nigerian
Cremation na their culture. I wish say Nigeria fit adopt am sef. If I die make them cremate me. No need to dey throw party or find land or space take bury me. No time to stress the living.
RomanceRe: Why I Hate Runs Girls (The Math) by Sundrus: 11:15am On Apr 28, 2021
MrGrimm:
Is it not about 10,000 naira they pay them? And it's true many men will of course marry runs girls. But count me out.
u go marry runs girl for sure. Na ignorant men dey end up marrying runs girls. U join them grin
RomanceRe: I Give Up On Women by Sundrus: 5:23am On Apr 28, 2021
brainmax2000:
so wetin u wan make we do now eh..abeg park well jare..no go face your book jus dey chase woman by the time carryover nack u 3times you go wise up

radarada
grin
RomanceRe: Your opinions are needed by Sundrus: 7:53pm On Apr 25, 2021
Na bcus say u don chop ponmo na why u dey fear to tell her say u never ready for marriage abi. Boys of nowadays una mata don tire me.
RomanceRe: Cool Guys N Gentle Girls by Sundrus: 7:37am On Apr 23, 2021
This wan dey advertise sokoto. wetin dey for sokoto dey for my shokoto tongue
HealthRe: I Need Help On Painful Intercourse by Sundrus: 7:07am On Apr 23, 2021
Bad sperm...I know say u go dey release inside her undecided

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 50 pages)