₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,541 members, 8,445,960 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 08:09 PM

Toggle theme

Sundrus's Posts

Nairaland ForumSundrus's ProfileSundrus's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 50 pages)

RomanceRe: Sexual Anomalies by Sundrus: 7:49am On Sep 11, 2021
Toto or nothing. We don sign am before we cum this earth
RomanceRe: Why Are Gay Niggas Hell Bent On Corrupting Straight Men? by Sundrus: 8:09am On Sep 09, 2021
U look like virgin to them... Untouched A-hole grin
CareerRe: My Truck Is About To Fall by Sundrus: 10:48am On Sep 08, 2021
Wetin dey inside?
CelebritiesRe: My Friend Slept With My Man, So I Slept With Her Father As Revenge, Lady Says by Sundrus: 4:43am On Sep 08, 2021
Ashawo dey disguise
RomanceRe: Tongue Drives Dem Craxi by Sundrus: 4:38am On Sep 08, 2021
U don lick person wife plate abi... Clap for urself oh. When karma start to work for ur life, hope say u go remember this ur mumu story.
RomanceRe: How To Calm Your Husband's Mind by Sundrus: 2:24pm On Sep 06, 2021
Maxfrancis:
grin grin I know but at least make our Ladies try learn smiley
if them use that format take learn, our population go plenty pass China. Our Nigerian men sabi take advantage of gullibility.
RomanceRe: How To Calm Your Husband's Mind by Sundrus: 2:04pm On Sep 06, 2021
cheesy OP this ur post na for Western women
RomanceRe: Celebrities Styles You Shouldn't Just Wear To Church Except You Want To Snatch Y by Sundrus: 9:07am On Sep 05, 2021
Iyaebe:
My church don't condemn any type of dressing.
ur church dey glorify nudity undecided
CrimeRe: How Man, 32, R*ped & Impregnated Wife’s Sister, 17 by Sundrus: 9:03am On Sep 05, 2021
Oba of Benin don set precedence...make she go ahead & marry the sister husband grin
RomanceRe: Three.some In Lagos... Interested Female Come In Here by Sundrus: 5:49pm On Sep 04, 2021
Ammishaddai:
Ritual things on point
grin
Dating And Meet-up ZoneRe: Will You Be My Friend? by Sundrus: 5:21pm On Sep 04, 2021
U no get brother or male relative undecided
WebmastersRe: Pl by Sundrus: 12:25pm On Aug 31, 2021
If them no teach them bitter lesson them no go hear word. Thieves.
FamilyRe: Is This Right by Sundrus: 7:09am On Aug 31, 2021
That ur friend dey find threesôme with u. grin
RomanceRe: Is This Really Possible? Early Menstruation by Sundrus: 11:56am On Aug 29, 2021
Yes oh...I hear say them dey call am irregular menstrual cycle
RomanceRe: Should I Be Worried? by Sundrus: 8:04pm On Aug 26, 2021
yuping:
Goat and Yam
grin
Nairaland GeneralRe: .. by Sundrus: 7:11pm On Aug 26, 2021
This ur story na why i dey advice young ladies & guys to dey control their pricks & stop the reckless fvcking... As for u OP, u still get enough reasons to dey thankful to God, only if u fit focus on the positive side of life. No too dey subject urself to negativities.
SportsRe: Manny Pacquiao,struggles To Open His Eyes While He's Being Spoon-fed By His Wife by Sundrus: 7:01pm On Aug 26, 2021
cheesy cheesy this na wetin oyibo dey call pummeling cheesy
FamilyRe: Should She Return The Money? by Sundrus: 7:02am On Aug 26, 2021
DaddyRochie1642:
Okafor's law is already in play here, its just a matter of time grin
grin
CrimeRe: Newborn Baby Dumped Inside Gutter In Calabar (Photos, Video) by Sundrus: 6:03am On Aug 26, 2021
Na wa oh...human beings & their wickedness. R.I.P to the innocent pikin. Reckless fuckers make una take precaution.
Nairaland GeneralRe: I Wanna Get RICH By Any Means... What's The Way by Sundrus: 5:48am On Aug 26, 2021
Go find restitution from God first...cuz u don already start to soil ur hands with illegality(crime). Most of our crimes, na our children & unborn generation go still join suffer am. I no be pastor oh, but human beings need to understand say the law of nature(karma) truly exist.

Make ur path dey right, work on urself & seek for legit source of income. As u dey compare urself with those wey don buy range, Lexus, GLK, & GLE, hope say u go still compare urself with those beggars for streets & those bed ridden sick people for hospital, cuz the life na two-way street.
RomanceRe: Married Women Shagg Pass by Sundrus: 8:45pm On Aug 25, 2021
Gentlerespect76:
Someone's wife. Hey, it's morally wrong if you don't know. Do not do it again. If not, something like that could lead to a misfortune befalling one, please.
some boys just like to fvck people wives...some sef enjoy to commit incest. Them ready to fvck craze comot for their sister or daughters body. Them be slaves to their erections.
TravelRe: Lagos To Ghana by Sundrus: 10:08am On Aug 25, 2021
rasheylaw:
The bus fare 60k is it for going and returning?
going alone....things dey expensive now oh. E fit pass 60k sef.
TravelRe: Lagos To Ghana by Sundrus: 5:00am On Aug 25, 2021
By Air


1. Passport...40-50k

2. Vaccination card..15k-25k

3. Flight ticket to and fro -200k

4. Hotel and flexing money, na u know how much u wan use flex there.


By land

1. Passport....40-50k

2. Vaccination card no dey necessary.

3. Bus fare...50-60k(i no too dey sure shah)
RomanceRe: Hi Guy's Please I'd Need Little Help Here by Sundrus: 4:38am On Aug 25, 2021
That thing wey ur heart dey fear concerning dating girls wey dey ur neighborhood go surely come face you once u start to date her. I no know why most men fail to listen to their gut feelings.
CelebritiesRe: Video Watch The Moment Jim Iyke Beat Co Actor by Sundrus: 4:32am On Aug 25, 2021
cheesy jimmy the karate kid
Christianity EtcRe: Please, Can Anyone Here Help Me Interpret This Dream... by Sundrus: 10:54am On Aug 24, 2021
My interpretation: Na ur enemies wey dey try hold u down just die for ur presence. Check inward e fit be friends or family members.
RomanceRe: Friend Zone Is A Dangerous Zone by Sundrus: 8:48am On Aug 24, 2021
grin wise man.... Funny thing be say some mumu guys go still read this ur write up tell u say u no sabi the koko. The day wey one of my friend tell me say him dey go after girls wey dey give am tough time & make sure him win their hearts by hook or by crook. Na that day i decide not to dey interfer for most guys woman matter. According to my friend, him say the thing dey make am feel more masculine grin . The only thing i tell am that day be say, as for me i no fit dey waste my time & resource on top lady wey no like me & dey treat me like shit. Them no swear for me.
RomanceRe: How Can I Take A Lady Out Without Spending A Dime? by Sundrus: 8:38am On Aug 24, 2021
Except the lady dey head over hills for u...& na she dey take u out on a date. If not i go advice u make u no risk urself.
FamilyRe: My Cheating Brother Wants To Send His Wife Away! by Sundrus: 8:31am On Aug 24, 2021
Funny thing be say na una find trouble....i no fit ever encourage irresponsible person make him/her go marry. That one na "double wahala for dead body". Their stupidity go surely double.

I dey feel ur pain OP. E go better make ur brother wife leave the marriage before water pass garri. As u been talk, e good make una help her get job or business. So that she feet take care of the kids. While una dey ontop the matter, make una make sure say una brother no know about the plans oh. Una go caution the wife make her mouth no run rough. If not una brother go always go find her to collect him dues from her by hook or by crook.


We know how these street people dey reason. Lol

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 50 pages)