Politics › Re: Nigeria Is Feeling The Absence Of Her Only Hero;IBB(openion) by Sundrus: 5:19am On Apr 23, 2022 |
Smh |
Sports › Re: Lewandowski Makes Champions League History With 23-Minute Hat-Trick by Sundrus: 8:04am On Mar 09, 2022 |
Na wa oooo. See them dey share imaginary money, dey plan how to kill on top am  Meanwhile, Sir Robert doing the good work  |
Romance › Re: Who Else Like Watching Porn More Than Having Sex by Sundrus: 6:10am On Mar 06, 2022 |
Cucumber & ur fingers go don tire for the stress wey u dey give them. All you need is self control. |
Celebrities › Re: Davido Takes Portable On A Cruise In His 2021 Rolls Royce Cullinan (video) by Sundrus: 6:22pm On Feb 07, 2022 |
Kharol1234: This him bag were e they carry self, wetin they inside? otumopkor  |
Business › Re: Standard Chartered Bank by Sundrus: 12:13pm On Feb 05, 2022 |
GreatManBee: I don't know why but they charge me this stamp duty charge of 50 naira Everytime moment flows into my account.
But GTB doesn't charge me this stamp duty thing. truth dey far from u Oga |
|
|
Romance › Re: What An Elderly Man Told Me About Marriage by Sundrus: 8:18pm On Jan 28, 2022 |
betcliq: I just tire oo Man, what he told me is just opposite of my plan. I have wanted to get a girl pregnant before going to see the parents. follow ur instinct... But I no go advice u make u give girl belle come go dump her. Any girl wey u wan give belle, u need to dey sure say u go marry her. Except u be one of those guys wey prefer babymamas. |
Romance › Re: What An Elderly Man Told Me About Marriage by Sundrus: 8:08pm On Jan 28, 2022 |
Na good advice him give you... Although e still make sense to taste engine before you buy. |
Celebrities › Re: Actress, Iyabo Ojo & Her Daughter, Priscilla Look Like Sisters In New Photos by Sundrus: 7:06am On Jan 25, 2022 |
Elianawalker: Most of these ladies are almost always on makeup...
Mayne its just me or something, because I don't fancy make up and jewelries... except my waist beads  na dawan I hate pass. E dey make me feel say d lady dey diabolic. |
Celebrities › Re: Bobrisky Sent Out Of Benin For Asking Oba Of Benin To Marry Him (Video) by Sundrus: 6:59am On Jan 09, 2022 |
Some kind utterances fit activate pummeling... Only the wise understands. |
Celebrities › Re: Kanayo O Kanayo Gulps Soup From His Plate As He Mocks Lagos Big Boys (Photos) by Sundrus: 7:56am On Dec 31, 2021 |
Abi oo. Some men go dey form like say dem wear skirt |
Family › Re: Husband Touching His Wife Inappropriately Is Rape Under New VAPP Law: Lawyer by Sundrus: 1:15pm On Dec 30, 2021 |
Men don suffer for this concrete jungle...  |
Family › Re: My Father Always Swears For Us His Children by Sundrus: 1:12pm On Dec 30, 2021 |
Unfortunate father wey no suppose marry or get offspring |
Education › Re: Young Lady Harassed By Group Of Boys After Getting Drunk (VIDEO) by Sundrus: 11:50am On Dec 27, 2021 |
 Edo boys & girls at it again |
Family › Re: Nairalander End Of The Year Party by Sundrus: 1:35pm On Dec 03, 2021 |
Oya ooh...where be the venue |
Business › Re: Man Tries To Commit Suicide In Banking Hall After Fraudsters Withdrew His Money by Sundrus: 10:43am On Dec 03, 2021 |
If u kill urself u still lose. |
Business › Re: John Ekpa: GTB Should Comply With Court Judgement, Pay Innoson Or Risk Takeover by Sundrus: 10:40am On Dec 03, 2021 |
lessonotes: If you all are complaining of GTB, then which Bank do you want to go to? standard chartered bank  |
Romance › Re: 10 Things That Attract A Woman To A Man Instantly by Sundrus: 8:00am On Nov 09, 2021 |
So OP na broke ass niggaz u dey love to date. No wonder you no add money for the list.  |
Education › Re: Ogume Grammar School Delta Shuts Down, Female Student Murdered In Cult Clash by Sundrus: 9:25am On Oct 22, 2021 |
Ogume  .... D name of d school sef |
Romance › Re: My Experience After 1 Week Of Getting Married �� by Sundrus: 8:52am On Oct 20, 2021 |
Garner experience well 1st b4 u go cum dey advice us. One week too young 4 dis kind ur long episode  |
Romance › Re: Why As A Man You Should Avoid Dirty Life by Sundrus: 7:00am On Oct 18, 2021 |
Na two way street. If d people dotas no open legs for them, how them wan take see hole smash  |
Romance › Re: The Worst Invention Ever Made Against Women (graphic) by Sundrus: 6:56am On Oct 18, 2021 |
 dawan say she lick him anus. U for shit inside her mouth |
Romance › Re: Help!!! I Am Having A Very Deep Urge Of Commiting Murder!!! by Sundrus: 8:17pm On Oct 14, 2021 |
If u truly wan kill am, u no go dey here dey shalaye unnecessarily. I no come know whether u be boy or girl sef. |
Family › Re: My 35 Year Old Brother Is Still A Trouble To My Parents and siblings by Sundrus: 9:17am On Oct 14, 2021 |
|
Family › Re: My 35 Year Old Brother Is Still A Trouble To My Parents and siblings by Sundrus: 9:11am On Oct 14, 2021 |
OP I understand ur pain. Just leave am. nature go take e course. If we start to narrate our own experience with siblings & relatives, u sef go see say ur own experience dey learn work. Seriously, I wish say I get brother wey dey half as good as this ur brother. |
Celebrities › Re: See Full Option Wey Davido Dey Miss– Reactions As Chioma Steps Out In New Outfit by Sundrus: 7:36am On Sep 29, 2021 |
masterplan303: Dogs appreciates human vomits. some dey like to chew their cud like ruminant animals. |
Food › Re: I Was Saved (PHOTOS) by Sundrus: 8:56am On Sep 21, 2021 |
If no be ur time to die no be ur time oh. This kind laxity don kill many people. |
Romance › Re: The Lady I Intended Marrying Has This ... by Sundrus: 7:36pm On Sep 20, 2021 |
|
Romance › Re: Accidental MouthAction by Sundrus: 11:49am On Sep 14, 2021 |
Yes ooh. U go soon suffer from anusilicoisis  |
Celebrities › Re: Nigerian Singer, Terry Apala And Friends Get Robbed On Third Mainland Bridge by Sundrus: 10:40am On Sep 14, 2021 |
Them don dey carry their hunger & laziness enter highway |
|