₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,473 members, 8,445,639 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 10:33 AM

Toggle theme

Sundrus's Posts

Nairaland ForumSundrus's ProfileSundrus's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 50 pages)

Technology MarketRe: I Saw This New Earbud With 5000mah Power Bank At Cheap Price - Is This Real? by Sundrus: 6:03pm On Feb 16, 2021
How much jhor?
RomanceRe: Is Secretive Dating True ? by Sundrus: 6:51am On Feb 16, 2021
U don post her own picture as love of ur life for ur own social media account huh undecided u don see redflag say the girl just dey freestyle & she no want commitment... Girl wey love & cherish u, u no need to tell her those things before she go do them. Make una stop to dey force unaselves for love wey no dey destined to be. Move on Mr OP she just dey use u past time.
PoliticsRe: El-Rufai: Only Ill-Informed Nigerians Assume Nothin Is being Done About Banditry by Sundrus: 6:43am On Feb 16, 2021
This one go just dey speak from two sides of him mouth. Shameless politicians everywhere. undecided
RomanceRe: Help! She Want Us To Get Married Yet Lives With Another by Sundrus: 7:03pm On Feb 15, 2021
Oga grow sense & go look for another single lady wey no dey confused. Na so una go dey complicate una lives with una own hands. Nonsense angry
RomanceRe: You May Have Disvirgined Some Girls Without Realizing It by Sundrus: 4:21pm On Feb 15, 2021
which kind smelly talk be this one undecided
CrimeRe: Police Arrested A Man Who Used Pistol To Threatens A Female Prostitute In Lagos. by Sundrus: 8:23am On Feb 15, 2021
See how skinny him dey undecided
RomanceRe: Lady Goes Berserk After Her Boyfriend Proposed To Her In Benin (video) by Sundrus: 7:44am On Feb 15, 2021
Village people at work
RomanceRe: If Only Men Discover That All Cunts Are The Same Then They Won't Cheat. by Sundrus: 6:13am On Feb 14, 2021
Wetin even make u think say all toto na dsame sef undecided them over different ooh from size to color & even texture
RomanceRe: Watching Pornography Is Fornication And Adultery. by Sundrus: 6:05am On Feb 14, 2021
Prettyangelng:
Satisfying a man depends on your character when not making love. If not men would have left their wives and be marrying prostitute. Besides must you watch porn to learn. Did you watch porn to Sabi to kiss.
u don go court go see divorce cases wey dey happen on a daily basis huh 98% of those cases dey sex related. Lack of sexual gratification go force one to cheat on the other one. As for how i take learn how to kiss...na people still teach me how to kiss. I watch them dey kiss & e sweet me, i practice am i come sabi am.

Nowadays, most men dey marry prostitutes bcus some ashawo dey more lively than their wives. Them fit no marry her legally, but them go build house for the ashawo, even get kids from her. If ur character no good for bedroom, e no get how e go good outside bedroom. Young lady, just try up ur sex game make ur husband enjoy u.
PoliticsRe: I Think I'm A Prophet by Sundrus: 5:51am On Feb 14, 2021
pointblank247:
Today many young girls will loose their virginities to some boyfriends because of what the girls may have mistaken for love.
Some call it Valentine's Day. Do you know that some of those girls will get pregnant too and have children out of wedlock, others will abort the fotus. Non of these would have been necessary if they where not enticed with a plate of Valentine's rice and chicken. But how could they avoid the temptation if they could afford the rice at home, if they could buy phone by themselves. It all boils down to the state of things in Nigeria.


Tbc
na one of the intriguing things of life be this... Allow them fucck & express their sexual liberties as long as them don reach the ripe age.
RomanceRe: Watching Pornography Is Fornication And Adultery. by Sundrus: 5:44am On Feb 14, 2021
People dey teach u how to up ur sex life u dey say na adultery & fornication. I just hope say u go fit satisfy ur husband for bed.
RomanceRe: Please Save The Date by Sundrus: 5:37am On Feb 14, 2021
Ur girl get better shape...congrats bro.
RomanceRe: 5 Disadvantages Of Sex Before Marriage by Sundrus: 7:31am On Feb 13, 2021
falcon01:
regret? regret doing something Natural?? You guys are wasting your lives.
grin as for me, sex no be sin...the real sin na adultery. Man must fucck, cuz man no be robot. How them want make person take discharge the excess semen for body. No be everybody wan marry na.
FamilyRe: Is This An Appropriate Apology? by Sundrus: 7:55am On Feb 12, 2021
Children of nowadays no get respect for themselves or anything...i still blame their parents cuz most of them no know wetin parenting dey about. Them busy dey populate the society with spoilt & nasty brats with no sense of belonging. The news sef no shock me cuz i don see worse.
TravelRe: Man Gifts Keke To A Bike Rider Who Used To Carry Him Free & On Credit (Photos) by Sundrus: 7:07pm On Feb 10, 2021
Nice one... na so e suppose be... Make we dey help the struggling man. No be to dey spend carelessly for toto all the time.
RomanceRe: Dwarfs, Disabled: Wedding Photos Of People That Have Proven That Love Is Real by Sundrus: 9:00am On Feb 10, 2021
SoftSport:
I love this picture. I just don't know why...

lipsrsealed
ashawo cheesy
RomanceRe: Getting An Erection When You See Any Sexy Girl Means You Are A Cheat. by Sundrus: 5:22am On Feb 10, 2021
People different....some men dey slow to get erection, while some anything fit trigger them. Sex drives differ. That man wey him own stand fit don dey sex starved for months...& now opportunity awkwardly come arise for am to make use of the gbola. The guy wey him own no stand fit still be serial cheat but him fit control him "hormone". Same thing dey affect ladies too. I don hear of a situation where armed robber go rape one lady infront of her husband & she dey moan joyfully.
CelebritiesRe: BLOWING HOT!! Singer Oritsefemi Places Curse On Himself Over Cheat Allegations by Sundrus: 5:04am On Feb 10, 2021
Mr man go put ur home in check... If ur wife no fit respect u for public, then she no be ur better half.
RomanceRe: There Is A Guy I Like In This Group, I Can't Keep It To Myself Anymore- Lady by Sundrus: 11:36pm On Feb 08, 2021
Smh... Fools go always embrace their folly. Na why e no dey shock me to see topics like this.
RomanceRe: Nigerian Women Are Too Lazy by Sundrus: 11:22pm On Feb 08, 2021
dollytino4real:
minus warri urhobo women, mention the state u are referring to, but I know rivers women sha especially ikwerre women follow lazy
undecided u don dey shift post....na 9ja syndrome dey worry u & the op...Nigerians in general dey lazy, mentally, spiritually & physically. Una matter don tire me. Make una wake up from this una senseless slumber. All the time na to dey point fingers, if no be ethnic blame e go be religious blame or gender blame. Ogun go soon kill all of una soon.
RomanceRe: Yet Am Still Alive by Sundrus: 6:45pm On Feb 07, 2021
No be ur time to die...
RomanceRe: Women Are Not Capable Of Pure, No Strings Attached Genuine Love... by Sundrus: 11:16am On Feb 07, 2021
mosdii:
Nigerian Girls Are Useless...All Of Them
grin them don show u shege well well.


OP that na human thing in general. Some people no dey wired to express genuine love. Na why as a wise person, u must know who u dey deal with.
RomanceRe: Nigerians Are Watching Porn En Masse - Tusweet by Sundrus: 6:56am On Feb 06, 2021
Zzor:
See as he be sef mtchew
na him hustle oh.... no hate am.Atleast him dey bring employment to people wey like fucck. I prefer female IndecentStar than those girls wey dey secretly fucck everybody & anybody.
CrimeRe: 20-Year-Old Lady Caught 2 Months After She Stole Alaba Lawson's Phone by Sundrus: 6:39am On Feb 06, 2021
LawLab247:
Chai! The future is truly female.
grin
CelebritiesRe: Don't Sleep With Men For Money. It's A Miserable Lifestyle - Actress Didi Ekanem by Sundrus: 6:36am On Feb 06, 2021
Tell them ooh...toto bizness na e dey reign for 9ja ladies now. Na where for 9ja toto bizness no dey undecided even inside churches e plenty there. The govt suppose legalize prostitution for Nigeria, since our ladies no wan get sense.
RomanceRe: My love by Sundrus: 11:26pm On Feb 05, 2021
I pray & hope say him dey safe for wherever him dey ooh...Ami /\
RomanceRe: 8 Reasons Why You Are Still Single (must See) by Sundrus: 5:02pm On Feb 05, 2021
Linson29:
None of the above is the reason but i m still single
grin Mr Singleton.
SportsRe: World Ronaldo's Day by Sundrus: 7:04am On Feb 05, 2021
HBD to the great Ororo cool

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 50 pages)