Sunex's Posts
Nairaland Forum › Sunex's Profile › Sunex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
wat will b effect of the so calld citizenship in a country lik my country naija,wen all borders are open |
For wetin nah?:GEJ is working indeed |
Ms Nas: Shey the woman no know say dem get that kind gene for their family before she go marry them ni??mayb she's unaware of it |
tins dey happen ooo.... |
he's luking gud...bt he Is a thief |
idy15: wetin those stout bottle dey do there, abi na them cause the break failure. Father Help us oooooooooooooomayb d driver took som bottle of stout and skunk b4 taking off..may God save us for ds country.... |
I trust my gunners...we gun dem down...lol to al, haters |
shabi d snake dey friendly, y dem clip d mouth nah,dey for let am use teeth massage too nah, foolish piple... |
sanniemoe: When trouble sleep, yanga go wake amme tire for ds white flesh piple ooo... |
[quote author=notinmege]Sanusi is leading this Country to END-TIME oooo. God will surely visit him soon if he doesn't repent![/q if finger print can replace the normal digit entry on an ATM and as a means of identification in banks well that's cool, I don't see anytin wrong in dat.. |
that will be the begining of anti-christ in nigeria.I better kip my money in my ous... |
the video is ok... |
Goldenheart: This is crazyU be omo baba olowo ooo.. |
Mykel4God: Imagine a plane taken off nd a flying car coming d same direction.......wont dat b dangerous?D result will be collision...lol |
Weda on air or water or road,I still trust lagos for traffic jamz... ![]() |
this is totally wrong,misuse of power...this remind me of the day I went to collect my stolen bb 9800 ,with 4 air force men ,that day I pity civilians ooo, we took jus a car but b4 we got to half the distance we had 3 other cars hijacked by ds. air force men and not just dat different scenes of punishment encountered by civilians on our way, after accomplishing our task the air force men collected a total amount of 50k all from. civilians.. |
nice one,I have to try dat one day,hop it works.... |
cnt stop laffing .... ![]() |
let som1 upload more pics of wats happening or rather a video |
I wonder y some piple call a dark cloud an eclipse |
igbsam: The Eclipse has refused to show in some part of Nigeria i will not mention due to the high rate of KIDNAPPING in that area. If dem kidnap eclipse now, na who wan pay the ransom ?Nah federal government oooo |
Didn't see any in ikorodu ooo |
masses way dey build d country dey tin,one man called president and his family dey fat... nawo ooo |
he luk gud compare to nw |
Tins dey happen 4 naija ooo... tinkin ...wat culd b wrong wit d p***y.. ![]() |
Dats wat I call winning souls and making money..na wa ooo |
Dats Naija for u... |
So no b only Nigeria dey sell degree....lol can't stop laffing.. Wonders...lo. |
Creative |
Her mumu go old ooo |
Money gud ooo |
..in his time even foreigners wanna belong
to al, haters
