Sunisonflex29's Posts
Nairaland Forum › Sunisonflex29's Profile › Sunisonflex29's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Titheman:think of ur life bro |
only in nigeria.. |
When the humans of lagos refuses to use the pedestrain bridge,animals will use it for them.
|
ADVICE TO ALL CHURCHES Please buy projectors and display lyrics of songs for members lest they murder songs in such manner as these "You are handsome in this place" Original is "you are awesome in this place "We go dey hee, hee hee hee Debade holiday holiday Original "we go dey hail your name,day by day all the way" "Email,email her,email her,jeho email her Ayinekele gymnastic email her,email her jeho email her Just and advice shey... Smh I nearly died when one guy was taking praise n worship session in a church I attended today.. |
Pray,eat,chop and clean mouth and othing willl happen..even request for more sef..tell him to put the same poison that nothing will happen.den chop clean mouth thank him and be going..then go and gv testimony in church on sunday like this "Praise the lord,I want to thank God for using my enemies food to reconcile us" case closed. |
Abeg I dey purge,I fit shi..t for this thread? |
Dina talk true,to Bleep remi dey hungry u.blike u don dey toast her sotey she come dey form hard to get..u kw as e dey be na..but dino na small small dem dey use toast gal na..my gf of now been form hard to get for 2 years for me.bt I no gv up shey..but nw dino even u sef u envy our love.dino dnt give up.remi will gree for u codedly if u do your homework well..young boys like me will understand Use your wardrobe allowance plus your constituency allowance and dash remi lemme see if u won't knack that pketus.. Don't judge me o No be waiting I dey do o I just dey gv dino free advice E wan taste remi by force. |
Dina talk true,to Bleep remi dey hungry u.blike u don dey toast her sotey she come dey form hard to get..u kw as e dey be na..but dino na small small dem dey use toast gal na..my gf of now been form hard to get for 2 years for me.bt I no gv up shey..but nw dino even u sef u envy our love.dino dnt give up.remi will gree for u codedly if u do your homework well..young boys like me will understand |
Who kill am con thro am for gutter naim we wan know.. |
Jesus..a whole gofernor is talking like this..jonah yaff suffer o.na jona convoy dey use d road sotey e skata?incompetent buffon nai osho be.common fix that road n stop blaming the innocent man.idiot,u can't visit ur village but u can visit ur inlaws in cape varde..fool of the highest order |
I dey hustle dey make money even graduates dey ask me hw I dey do am..una dey here dey holla carry over..dropping under my ass..nothing like spill over in my world.iwell,I will go to sch,not to come out and look for job o..but to come out and apply that knowledge for hustling exploits..dangote started from somwere. |
Wait o.are they having a meeting via skype?..a whole governor will sit and watch gate n dangote in skype..father pick my call let me hama as an upcoming world class photographer.just like wenger will say. "The boy is young with potential,he will be break into the 1st team with more coaching n a cool head. |
Them want to dasukied money o.make I kuku carry my bowl like a.boki go yobe.omo no dulling |
M. I dey come mk I tidy up frm wrk.this land is not for sale |
NaijaMutant:for I am a riversian that resides in woji |
Must our armed forces tell the public abt there strategies?nawa o....if 3rd world war were to begin nw..God forbid..I wonder wat weapons naija will use. |
Am a riversian..bt I dnt support this militants a bit..were was the struggle when jonah was there? #nigeria army do the needful if my stubborn bros dnt wana hear word abeg.
|
MrDavidson:wat is this one trying to defend? North na north no dey bobo us wt long epistle of saul |
When e finally clear for the hailing hailers eyes en....abokinaisation continues.. Abeg mk I continue to drink my garri wt out salt or suger. |
Ghana sef don turn apc..hian..the blame game continues.. |
USB gbawe..na usb sure pass |
++ |
mcyemite:u dey mind him lies? |
Truth be told,v never enterd a train o..even though this GEJ's train passes my back yard daily frm ph to aba and back, |
Love don't cost a thing..make I kuku kill myself so I go go heaven go watch last fight..I love watching fight en.. |
Chai its good to be back again o..one mod banned me for one year since january.I got fed up and had to open a new accnt today..the mod banned me for a year..I use my church mind forgive her |
