Jokes Etc › Re: Projan News ### Ist Edition by sutoboy(m): 11:18pm On Feb 13, 2012 |
;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d |
Jokes Etc › Re: That Awkward Moment ( Drop Yours ) by sutoboy(m): 11:17pm On Feb 13, 2012 |
That awkward moment when sutoboy sleep Nakedd |
Jokes Etc › Re: Bad Friend!- -dedicated To Donkollione! by sutoboy(m): 11:14pm On Feb 13, 2012 |
wetin u knw?
abeg talk am! |
Jokes Etc › Re: Npjc: by sutoboy(op): 11:14pm On Feb 13, 2012 |
me bb?
u should knw beta now!
i never reach bb lvl!
wat's wrong with ur frank id on yahoo? |
Jokes Etc › Re: The Total Bin Xperience. . . .gbagbolosophy! by sutoboy(m): 11:11pm On Feb 13, 2012 |
abeg remind me ur ward again!
i don forget!
na ward 2? |
Jokes Etc › Re: You Must Read Dis! (wetin Concern Dem?) by sutoboy(m): 11:10pm On Feb 13, 2012 |
wetin concern booqee with NPJC?
wetin concern Projan Presido with NPJC presido? |
Jokes Etc › Re: Bad Friend!- -dedicated To Donkollione! by sutoboy(m): 11:08pm On Feb 13, 2012 |
den never knw ni jere!
den go soon knw! |
Jokes Etc › Re: Projan News ### Ist Edition by sutoboy(m): 11:06pm On Feb 13, 2012 |
all projan are coming to NPJC soon!
den just dey run their mouth |
Jokes Etc › Re: That Awkward Moment ( Drop Yours ) by sutoboy(m): 11:05pm On Feb 13, 2012 |
i too like u!
u dey vex sharply
u no say na fyt we fyt last night too!
we no go fyt dis nyt sha! |
Jokes Etc › Re: Npjc: by sutoboy(op): 11:04pm On Feb 13, 2012 |
we still fit plan am now!
let chat on yahoo now! |
Jokes Etc › Re: Bad Friend!- -dedicated To Donkollione! by sutoboy(m): 11:03pm On Feb 13, 2012 |
ahahah why all dis question sef?
he is not using that anymore! |
Jokes Etc › Re: Stingy by sutoboy(m): 11:01pm On Feb 13, 2012 |
u no miss me? |
Jokes Etc › Re: Bad Friend!- -dedicated To Donkollione! by sutoboy(m): 11:00pm On Feb 13, 2012 |
abi oh! |
Jokes Etc › Re: Sad by sutoboy(op): 10:58pm On Feb 13, 2012 |
hmmm see oro!
u re right jere! |
Jokes Etc › Re: Npjc: by sutoboy(op): 10:56pm On Feb 13, 2012 |
boss i remain loyal oh!
u no say na ijebu ode i dey(Tasued)
so i get one parry for Equity hotel tomorrow(former gateway hotel) |
Jokes Etc › Re: Projan News ### Ist Edition by sutoboy(m): 10:54pm On Feb 13, 2012 |
u can laf again boss |
Jokes Etc › Re: Picture Of The Day by sutoboy(m): 10:54pm On Feb 13, 2012 |
hmm bb wahala!
u kan post am here so we go no say u get bb,abi? |
Jokes Etc › Re: Bad Friend!- -dedicated To Donkollione! by sutoboy(m): 10:52pm On Feb 13, 2012 |
cant beliv booqee is sayin dis!
keep it up Booqee! |
Jokes Etc › Re: How To Know Valentine Day. by sutoboy(m): 10:51pm On Feb 13, 2012 |
she sick no be small!
anyway na projan family den no too dey make sense anyway! |
Jokes Etc › Re: True Life Story! Hahahaha by sutoboy(m): 10:50pm On Feb 13, 2012 |
no dey giv us copy and paste joor |
Jokes Etc › Re: Npjc: by sutoboy(op): 10:48pm On Feb 13, 2012 |
Abeg wetin una dey like oh?
maybe i go like am too! |
Jokes Etc › Re: Projan News ### Ist Edition by sutoboy(m): 10:47pm On Feb 13, 2012 |
Holy Mary Mother of Jesus Christ! |
Jokes Etc › Re: That Awkward Moment ( Drop Yours ) by sutoboy(m): 10:38pm On Feb 13, 2012 |
me i don dey luv her oh!
That awkward moment when sutoboy fall in luv with Agybabae! |
Jokes Etc › Re: Npjc: by sutoboy(op): 10:32pm On Feb 13, 2012 |
i want peace pls!
Booqee dont be rude!
go back to ur ward!
NPJC for life! |
Jokes Etc › Re: Projan News ### Ist Edition by sutoboy(m): 6:46pm On Feb 13, 2012 |
fake news!NPJC says so! |
Jokes Etc › Npjc: by sutoboy(op): 6:08pm On Feb 13, 2012 |
Drinking Drinking little BEER How i wonder what a BAR Quarter rates r up so HIGH Drink a peg with chicken Fry! ha ha |
Jokes Etc › Re: That Awkward Moment ( Drop Yours ) by sutoboy(m): 6:07pm On Feb 13, 2012 |
hmm u no well at all! |
Jokes Etc › Re: True Life Story! Hahahaha by sutoboy(m): 6:06pm On Feb 13, 2012 |
o join tiiiii! |
Jokes Etc › Re: Sad by sutoboy(op): 6:05pm On Feb 13, 2012 |
ahahaha boss lailai u knw now! |
Jokes Etc › Re: In The Resturant (lucky's Ajc) by sutoboy(m): 6:03pm On Feb 13, 2012 |
osheeeeey! |
Jokes Etc › Re: True Life Story! Hahahaha by sutoboy(m): 5:46pm On Feb 13, 2012 |
abi o ti join projan ni! |
Jokes Etc › Re: Sad by sutoboy(op): 8:47am On Feb 13, 2012 |
u can ask dat again! |