Sylvarresta's Posts
Nairaland Forum › Sylvarresta's Profile › Sylvarresta's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 (of 39 pages)
Some pple here really amazed me, u neva chop and u are here posting abt billionaire....... D witch in ur village is using ur picture to fan herself ;DSome pple here really amazed me, u neva chop and u are here posting abt billionaire....... D witch in ur village is using ur picture to fan herself |
Emu and Akara on point..., Abeg se messi don agree to play 4 naija |
[quote author=liaslo++]Lautech khe We neva smell dis level abeg[/quote]buh we are almost there, @least we don dey use Chrysler and 2013 Range rover sport |
Gbajabiamila1: Nice posts, I pray my gf isn't seeing this post... She go just dey laugh me when I dey throw her d stunts I don learn here. Nice one OP. ![]() Gbajabiamila1: Nice posts, I pray my gf isn't seeing this post... She go just dey laugh me when I dey throw her d stunts I don learn here. Nice one OP. |
xxxtedyxxx: First of all..dat stuff abt d hostel wey she say she forget..na lie she no forget.. Tanx bro. Nw am happy. God bless u |
xxxtedyxxx: Make lots of approaches, if u r gona give ur dating game the necessary spike, den you will need to either go out there and meet babes..or if u r doing online..den u will need to chat the girls Up. There is no middle ground. If u are goin to do this, den u must fully commit to it.. Abeg o, she promise cum 2 my hostel b4 travelling home, later wen I called her she told dat she is already @ home dat she is sorry she 4got. Den since den av nt been calln or chattn with her... Hope wat am doing is right cos am really hurt |
Op: there is fire on the mountain, there is dis gal dat I luv, she is cute and very funny, we call her ourselves Cutest but d problem is dat am scared to propose to her because my 1 of frends too is into her................ Just don't knw wat to do. |
Well dis is gud, buh I neva finish my Engineering Mathematics, hw I go stay online 4 18hrs...... Abeg give me anoda charm |
Where is my TNT and Dynamite, iyaf koba urself nw....... Money iyaf enter bush Where is my TNT and Dynamite, iyaf koba urself nw....... Money iyaf enter bush |
Welcome to Nigeria where Corruption is a normal way of life......... |
Happy 4 u guys, abeg wen is Lautech resuming? Abeg let me check my beans wey I de cook..... Brb |
just passing by, buh dis woman too old o |
We neva smell dis level abeg[/quote]buh we are almost there, @least we don dey use Chrysler and 2013 Range rover sport
Where is my TNT and Dynamite, iyaf koba urself nw....... Money iyaf enter bush
Abeg let me check my beans wey I de cook..... Brb
just passing by, buh dis woman too old o