Sylvester70's Posts
Nairaland Forum › Sylvester70's Profile › Sylvester70's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
virtual soccer renderd a friend useless that he doesnt have a dime,my first time of seeing an attemted succied |
dante12:no i dont smoke i just go there when i want pretty good stuff at very low price but de guy dat accompanys me is my street guy dat serves as my security there cos he got connections there. |
oga why u still de lie like dis e good for eye. u wey get boys dey buy phone 10k from ur boys and sell at 12k,wey me self for aba here go buy my infinix hot2 for york @2.5k but no be beans oh if u no carry person wey dem know come u go setul finish u no go carry am comot i just ended up giving my guy 3k |
Nowadays church posters are they trying to win souls by this or trying to display sense of humor came across this poster today
|
make a mistake once u learn from it but make it twice u are a FOOL no be talk oh |
tooco:remember i said for my own side s/e not for igbo leaving in lagos and other places |
i go talk for my own side it like its passed down to generations eg igbo man&igbo woman=85%,to yoruba woman=13%,to hausa woman=2% and so it is for other tribe.people tend to marry cos of culture and tradition therefore puts their tribe first |
killer herdsmen no more fulani herdsmen but if it were to be missing herdsmen u tag it ipob hmmm there is god oh one day monkey go enter bush e no come out ok lets keep watch. |
sorom4:and i don sale the last integrity wey dey my shop just now.if u wan learn biz tactis learn from an igbo man |
betting center but i dont play(atleast not anymore) |
remembered when a called a single lady in her late thirties madam na so she asked me if she senior my mama say make i call her by her name. |
oga abeg am supposed to be in the church and not here cos i need deliverance from my pastor #myvillagepeople. |
wey de snake make i congratulate am.oh hope a nairalander wont kill it ooh |
Sylvester70: |
this room is hooot, which way did i came in from i cant find the exits door ah *jumps from the window* |
that one na #20 fried lie,the woman de sleep there ni,she no get house, and to say she is married is the husband late,if say na rape the woman no go talk pim cos she will be threatend with something pls mods this kind of fairly used lie shouldnt be on front page its high time u guys start treating front page with respect. |
make i park well dey wait for dss to open dat their sore mouth and talk on this one youruba lets unite like this and the fulanis herdsmen while be a gone story |
KOMBE:shut up and say wa u knw my sis is a student there and she is all a victim they said that those who have not paid will not be able to take the exam and will not be allowed to pay again even when the exam have not reached,why give them atleast 1 week final warning |
heavenisreal18: |
[quote author=benedictnsi post=44530696]Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Hahaha Haha my dear go find work |
this bail be like tite for church bring 1/2 of ur profits no wonder our politician steal without mercy,steal 10billion and u will be granted of 500 million,do the maths |
assuming say words are bought this oye won't have open his useless mouth to spew trash well i dont blame them *in obys voice* *they think with their pocket. |
@op when u tell a lie and a 7 year old kid starts laughing at your lie then imagine what an adult will do.if say u dey my left hand side now i for don tear u 3 simultenous slaps u go know the difference between indomie and noodles nonsense. |
kai oboy if na my friends place na pepper soup be that oh watch out for "a big snake that a nairalander eat today |
GrAnDwEeZ:mine was E-yes |
mine was E-yes |
acenazt:u will be the judge of that urself |
my sibling asked me this question and my reply will be the same with what other people will reply you. "if y-e-s(spell) is yes(pronouce) then e-y-e-s(spell) is what" then watch some of them expose their low iq to you.so what was their reply to you oga seun why dont u ask mynd44 and see his reply to you.mine was E-yes |
that is a wrong sentence stop abusing english language it is supposed to be "PMB ALWAYS SITTING NEXT TO OBAMA" kai na who dash monkey bannana |
nnachukz:nwannem iseee. gosh cant belive it |
*walks up boldly to ritababe*: baby i luv u talk ur own *walks up boldly to ritababe*: baby i luv u talk ur own |
before change if u enter my side(aba- obohia)e go silient like graveyard every body go the flex light for him home even my battray de reach 10% e no go worry me but now there is change dem mistakenly touch our switch come see as everybody dey shout UP NEPA! UP NEPA!! UP NEPA!! u go come the run make u go plug ur power bank,extra battray and ur phone wey dey 58%(na gen i use charge am) as u wan plug am na so dem go com take am u com remember say u fall down for stair case while u dey run na so u go de hear THIS MAD PEPOEL DON TAKE LIGHT. besides i dey sleep one night my bros come wake me up ask me why i dey smile like that i tell am say 2019 don reach for my dream. |
*walks up boldly to ritababe*: baby i luv u talk ur own