₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,977 members, 8,428,878 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 07:09 AM

Toggle theme

Tanimz's Posts

Nairaland ForumTanimz's ProfileTanimz's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 322 323 324 325 326 327 328 329 330 (of 420 pages)

Jokes EtcRe: Promoting An Office by tanimz(f): 7:30pm On Apr 29, 2010
Studio CFR:
*Spits*
You get bele? shocked shocked
So its true that you are a hermaphrodite, chai! undecided undecided

D1KeleVra:
Studio don dey confuse!
Na today?

sylve11:
see dis guy o, u wen go insert plastic id card for DSTV decoder shocked shocked shocked shocked shocked cool
Chai!! grin grin
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by tanimz(f): 7:28pm On Apr 29, 2010
chi-baby:
good is just a joke cool
Yes na, no be jokes section we dey? tongue tongue cheesy cheesy

D1KeleVra:
sad so no story? sad
Sad, but true. sad sad
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 5:39pm On Apr 29, 2010
tkb417:
so wetin una dey yarn for hia?
None of ya business cheesy cheesy

D1KeleVra:
see as your shoe open mouth YAAA!. . . e be like say na him start the yarns
You dey mind am? angry
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by tanimz(f): 5:37pm On Apr 29, 2010
chi-baby:
shocked wat i do? sad sad cry
My Dear, you didnt do nothing ohh. . . was just looking for trouble  tongue tongue

D1KeleVra:
cheesy LET THE STORY COME OUT!!! TANIMZ?
Why you wan know? Tatafo  shocked shocked

D1KeleVra:
^^ I just want to hear a story oooo! chai! that pishure hot o! grin
angry angry angry

chi-baby:
Tanimz haz da story and i cnt wait 2 hear it so i cn appologise sad sad sad cry thanks!
I was just joking na, why the tears already? undecided undecided
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 5:33pm On Apr 29, 2010
papine:
hmm fish or no fish na wetin studio like be dat.
@tanimz wetin be d mumu tin wey u do? hmm abi u 2 b chop butter like?
huh huh huh
FYI, I no dey do mumu tins' cool cool

papine:
@TANIMZ but y u dey swear? na baba là wò place u dey?

abi na your hobby? , u go jus dey swear 4 any body
I no dey baba lawo place, and swearing no be my hobby cool cool
I no just dey swear for anybody, na you I dey swear for undecided undecided
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by tanimz(f): 3:17pm On Apr 29, 2010
Thanks you! cheesy cheesy
Jokes EtcRe: I Don't Smoke by tanimz(f): 2:14pm On Apr 29, 2010
romsky:
awww that's definitely studio
grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 1:51pm On Apr 29, 2010
Studio CFR:
u should be afraid of me gutter-gurl cool
Stupidity is a disease. undecided undecided
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 1:50pm On Apr 29, 2010
papine:
which fish? i tell u say i dey sell fish. and point of correction, studio dnt eat local fish, na whale, abi studio,
I swear you be confirmed mumu! grin grin grin
Whale no be fish huh huh

D1KeleVra:
lol whale no be fish? the guy throat sef big.
You dey mind am?
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by tanimz(f): 1:47pm On Apr 29, 2010
D1KeleVra:
Nothing to deny babe. . . u're my one and only smiley YOU'RE MY ONE AND ONLY it's spelt out clear for all to see. . . even rivals grin as for Studio. . . he think say we be like him and Dyrt! We Bonnie and Clyde babe!
Aww. . . I trust you, I was just pulling your legs kiss kiss kiss kiss
Jokes EtcRe: Male Bashing by tanimz(f): 1:48am On Apr 29, 2010
romsky:
hmm D.A.V.E u r a shame to the world in general
Chai!! grin grin grin
Jokes EtcRe: Promoting An Office by tanimz(f): 1:39am On Apr 29, 2010
Nope, I aint God cool cool cool
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by tanimz(f): 1:37am On Apr 29, 2010
D1KeleVra:
come on na! no flirting. . . why she your rival na?
Stop denying it! It's very obvious. As for she being my rival, its a veeerrry long story tongue tongue tongue

Studio CFR:
Lol
Whats funny huh huh huh
Jokes EtcRe: Promoting An Office by tanimz(f): 10:50pm On Apr 28, 2010
I no vex before, just mind yourself in subsequent replies to me. cool cool cool cool
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 10:48pm On Apr 28, 2010
No wonder, dont tell me its Papine's fish he stole.
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by tanimz(f): 10:46pm On Apr 28, 2010
Yes, you were flirting- and with chi- baby, my rival embarassed embarassed embarassed
Why would you want to defend her? sad sad sad
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 10:41pm On Apr 28, 2010
Wetin dey your throat? undecided undecided undecided
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by tanimz(f): 10:39pm On Apr 28, 2010
angry angry angry angry angry
Jokes EtcRe: Promoting An Office by tanimz(f): 7:43pm On Apr 28, 2010
Studio, did I ask you if anything embarasses you huh huh
Forum GamesRe: Internet Scrabble by tanimz(f): 3:17pm On Apr 28, 2010
Cried
Jokes EtcRe: Now, I Am Not Racist But This Is a very Peculiar Phenomena!!! by tanimz(f): 3:07pm On Apr 28, 2010
grin grin grin grin
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by tanimz(f): 2:52pm On Apr 28, 2010
Where you go before? undecided undecided
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 2:48pm On Apr 28, 2010
Ben-10:
I did no 'mumu' thing jor. . .I be ajebutter unlike you cheesy
Can this be true? grin grin grin
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by tanimz(f): 2:44pm On Apr 28, 2010
gidson12:
and your earnest and anticipated reply to the silly one makes u become what?. A sick fimicolous dummkoph, mugu.
grin grin
Jokes EtcRe: Promoting An Office by tanimz(f): 2:39pm On Apr 28, 2010
Studio CFR:
Burns down thread,

Promo don finish, Everybody disappear.
Chai!! You don vex ni? grin grin
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 2:28pm On Apr 28, 2010
Thanks babes, I just dey warn am. cool
Forum GamesRe: Guess The Job Of The Person Above You. by tanimz(f): 2:13pm On Apr 28, 2010
Cassava Farmer
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 2:12pm On Apr 28, 2010
Studio CFR:
Who be dis one?
Clear make i pass gutter-gurl.
If I sound you ehn! angry angry
Forum GamesRe: What Type Of Animal Does The Nairalander Above You Represent And Why? by tanimz(f): 11:31pm On Apr 27, 2010
Kitten
Music/RadioRe: What Are You Listening To Right Now? by tanimz(f): 11:30pm On Apr 27, 2010
Waving Flag- K'naan Chai. . . this song is addictive
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 10:33pm On Apr 27, 2010
^^ Chai, no wonder undecided undecided
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 9:30pm On Apr 27, 2010
Chykason:
@Dikele

wetin be dat thing wey u dey pick 4 ground wey u neva pick finish? grin
No break your back ooo! lipsrsealed
lol grin grin grin
Are you alright? undecided

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 322 323 324 325 326 327 328 329 330 (of 420 pages)