Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,929 members, 7,824,904 topics. Date: Saturday, 11 May 2024 at 08:39 PM

Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? - Jokes Etc (8) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (13073 Views)

Who Be The Mumu? / If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Go Down)

Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 5:24pm On Apr 19, 2010
robot dey need food ? abeg liv d mumu boy jor
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 5:52pm On Apr 19, 2010
Haterz!
They're just everywhere.


See as dem wan chop me unto sey i dey try protect my wife privacy,
Mtchew, Biffers una no dey tire?
Warri see me see dis people and dia gbege o lol
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Abbygyal(f): 9:54pm On Apr 19, 2010
papine:

robot dey need food ? abeg liv d mumu boy jor

jokkkeez
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 2:33pm On Apr 20, 2010
Studio CFR:

Haterz!
They're just everywhere.


See as dem wan chop me unto sey i dey try protect my wife privacy, Mtchew, Biffers una no dey tire?
Warri see me see dis people and dia gbege o lol



grin grin grin grin
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 5:15pm On Apr 20, 2010
hate u ? anybody wey 1 biff u self no fit sell, u kwn y, u b bad market
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 5:39pm On Apr 20, 2010
Bros, I'm just an entertainer, But u have the right to call me whatever u like, I no send, I go keep dey state the fact and no maga or mugu fit dull my parole.

U no understand
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 5:45pm On Apr 20, 2010
no tell me more about ur mumu life.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 5:54pm On Apr 20, 2010
Farmer!
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 5:57pm On Apr 20, 2010
Lol caveman
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 6:00pm On Apr 20, 2010
i look down from my perhouse suite and i see to mumu's arguing and shining teeth. . . Thank God i no b mumu smiley thank God pepper rest for my bank account smiley
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 6:06pm On Apr 20, 2010
Empty vessel na dem dey make noise pass
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 6:09pm On Apr 20, 2010
@d1k i agree but i wan dey sure say u self no follow mumu. wetin b ur acc.no. if u knw fit tell me dat means say u mumu
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 6:09pm On Apr 20, 2010
Studio CFR:

Empty vessel na dem dey make noise pass

. . . actually it's the vessels carrying goods that make noise. . . u see, because of the goods they are carrying the engines have to work harder. . . resulting in the slightly louder noise. . . u always get stuff wrong. . . u no gats show say u be mumu everywhere u go u know smiley

papine:

@d1k i agree but i wan dey sure say u self no follow mumu. wetin b your acc.no. if u knw fit tell me dat means say u mumu

lol okay. . . 015937194484 smiley how did i do?
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 6:16pm On Apr 20, 2010
lol. mumu. u no knw say i fit confirm acc. na ebu. try again. lol
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 7:24pm On Apr 20, 2010
farmers
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 9:52am On Apr 21, 2010
@studio how old are u anyway?. cos i wouldn't want any child abuse report on nland.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 9:57am On Apr 21, 2010
papine. . . no make me laugh abeg. . . that ancient man? child abuse?
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 10:17am On Apr 21, 2010
@d1k u never tell, all dis small boys dey over do tins atimes.@studio 4 ur sake let me kwn ur age now.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by flexystar(f): 2:27pm On Apr 21, 2010
every body dey claim big boy na who den go be small boy?

@studio, e don tey wey i see u dey offline
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 2:29pm On Apr 21, 2010
D1KeleVra:

papine. . . no make me laugh abeg. . . that ancient man? child abuse?

grin grin grin grin
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by flexystar(f): 2:47pm On Apr 21, 2010
wetin dey make u laugh
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 2:50pm On Apr 21, 2010
flexystar:

every body dey claim big boy na who den go be small boy?

@studio, e don tey wey i see u dey offline

lol maga never 'gree pay grin
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 2:54pm On Apr 21, 2010
flexystar:

wetin dey make u laugh


Why do you think im laughing? smiley smiley
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by chayx: 4:14pm On Apr 21, 2010
@David22uu: u be king of childhood mumu sha. but me self i try: as a six year old, Dad bought me catapult(sling shot). not knowing how to use it, i picked a well-rounded stone and pulled d string facing me. Omo d stone landed on my throat. for five days, i no fit even swallow saliva!
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by sylve11: 4:19pm On Apr 21, 2010
kai! chayxxx, na ur own be the greatest mumu of all time grin cool
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 6:13pm On Apr 21, 2010
sylve11:

kai! chayxxx, na your own be the greatest mumu of all time grin cool

greatest mumu of all mumu, hmm na lipsrsealed dont get it wrong
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by flexystar(f): 6:50pm On Apr 21, 2010
d guy mumu carry weight because that one na common sense although no sense is common.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by flexystar(f): 6:55pm On Apr 21, 2010
tanimz:

Why do you think im laughing? smiley smiley

because not long ago u where displaying ur 32.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by skfa1: 7:00pm On Apr 21, 2010
flexystar:

because not long ago u where displaying your 32.

Wetin be the mumu thing wey u dey do when u dey small cuty?
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 7:24pm On Apr 21, 2010
jamb Q
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 7:26pm On Apr 21, 2010
Una don miss me tire abi? Lol

papine, I'm a young man not a teenager though. I'm a big boy hehehe
flexy is crazy i swear lol




FLEXYSTAR,
U Dey miss me abi? Lol
well i went out with a friend to see a movie, How u dey?
How market? Lol




Dikele,
I'm not a runs guy like you,
I no be like u wey depend on internet yahoo yahoo runs to survive U SCAM ARTIST.

i worked so hard yesterday, thats why i'm shining today.
If i'm broke, i know who to look up to BABA GOD and my sure folks.

U TOO DEY BEEeh, No be sey u get anything.

*be yourself man, U no fit see my back*
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 7:42pm On Apr 21, 2010
?

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Romance Joke / Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda / b

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.