Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,319 members, 7,957,849 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 09:55 PM

Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? - Jokes Etc (7) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (13388 Views)

Who Be The Mumu? / If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Go Down)

Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Abbygyal(f): 9:19pm On Apr 17, 2010
there i nuffin mumu aout me eating pepper n garri , .i wouldnt ty decieving u coz wivout my help, u already decieving urself grin
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 9:20pm On Apr 17, 2010
mumu ni e o lolll,

trust me now i dey always soji myself unlike u grin
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Abbygyal(f): 9:21pm On Apr 17, 2010
oh puleasse . .
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 9:25pm On Apr 17, 2010
truth hurts grin
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Abbygyal(f): 9:27pm On Apr 17, 2010
well, its nt the truth . . i dy chop . . ct be bothered arguing wiv ya
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 9:37pm On Apr 17, 2010
bla bla bla,
abyboy lol
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Abbygyal(f): 9:47pm On Apr 17, 2010
dnt even sart allin me abbyboy o
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 9:54pm On Apr 17, 2010
hhmm, bribe me or else angry
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Abbygyal(f): 10:01pm On Apr 17, 2010
or else . . .u go fart? grin ewww
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 10:51pm On Apr 17, 2010
No comment

*rub hands*
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Kunbee: 3:37am On Apr 18, 2010
Ikebe na mobey cool
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 9:49am On Apr 18, 2010
sad
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Abbygyal(f): 2:38pm On Apr 18, 2010
Studio CFR:

No comment

*rub hands*
rob am wella
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 5:29pm On Apr 18, 2010
lol rob hand , hmmm guyz if u no fit find ur handset or anytin dey miss 4 urside, u kwn who 2 hol 4 dat.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 9:30pm On Apr 18, 2010
Papine,
Your name alone na suspect lol
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by lbotus(f): 10:02am On Apr 19, 2010
^^cos u don tey for omila bizness to know who be suspect
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 10:25am On Apr 19, 2010
sad guyo! u dey smell no be small
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by lbotus(f): 10:52am On Apr 19, 2010
^^because u don too wash deadbody na make u dey confuse my Hugo Boss cologne with ur deadbody smell grin
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 10:53am On Apr 19, 2010
lmao u mean say u don die? cheesy
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by lbotus(f): 10:59am On Apr 19, 2010
^ i mean say ur sensory organ dey malfunction grin
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 11:02am On Apr 19, 2010
Me? lol na who dey lie for table. . . tongue stickin out
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 11:25am On Apr 19, 2010
Na wa o undertaker 2 don dey 4 nland,
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 11:30am On Apr 19, 2010
lol see ya mouth like spoon
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 11:53am On Apr 19, 2010
Sniffs coke
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 2:55pm On Apr 19, 2010
^^ shocked shocked shocked
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 3:11pm On Apr 19, 2010
Kini big deal, Tarnimz
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 3:15pm On Apr 19, 2010
Nothing ohh. . . Its not my business sad
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 3:17pm On Apr 19, 2010
*gigglez* see ur round head grin
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 3:23pm On Apr 19, 2010
Why u come dey shout?
U wan wake my wife?
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 3:27pm On Apr 19, 2010
sorry! no! i wouldn't want to wake the hippo, no! sad
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 3:28pm On Apr 19, 2010
Studio CFR:

Why u come dey shout?
U wan wake my wife?

shocked shocked shocked
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by lbotus(f): 4:13pm On Apr 19, 2010
^^ sleeping at that time of the day abi

weldone studio, no food for lazy boy man grin

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

19 Hilarious Quotes By Pete Edochie That’ll Leave You On The Floor / gongo aso / Post Your Funny Pics Here

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.