Celebrities › Re: #bbnaija: Kemi Olunloyo Reacts To Tweets That Anto Sounds Like Her by Tartie(m): 8:09pm On Feb 10, 2018 |
0xford utd do me strong thing 2dy,common to draw com hard them. Dem jst dull boiz weeknd |
TV/Movies › Re: BBNaija: Princess Gives K.Brule A Handjob In Front Of Other Housemates by Tartie(m): 6:47pm On Feb 10, 2018 |
NBC are quick to ban 9ja songs(science student) but to ban big brother 9ja dey hard them..I still #blamebuhari |
Celebrities › Re: Cyril Stobr Kisses His Wife Elizabeth Banu. Hides Her At Their Wedding Reception by Tartie(m): 5:12pm On Feb 03, 2018 |
Abeg make una epp me pray make man utd fit win dis game,dats d only game am waitin 4 2 collect 82k. Dis 1 wey man utd dey follow hudd measure prick so. |
Celebrities › Re: Marvis Shares Her Bikini Picture, Ice Prince Reacts (photo) by Tartie(m): 11:12am On Feb 03, 2018 |
charleybam: U will be at loss every week if dis is how u play bet,common man dere re so many options bros I knw there are many options but while I play bet9ja I also gum body wit old men dat plays pool and if those guys say enyimba and barca go play draw no jst follow dem argue because dos guys no send who messi b if d game comes 4 dem as draw. |
Celebrities › Re: Marvis Shares Her Bikini Picture, Ice Prince Reacts (photo) by Tartie(m): 10:07am On Feb 03, 2018 |
Koralords: City...barca ...Madrid ...Munich ...Liverpool ...juve ..Napoli ...rangers all straight win which rangers? If its glasgow rangers na draw.. |
Celebrities › Re: Marvis Shares Her Bikini Picture, Ice Prince Reacts (photo) by Tartie(m): 10:03am On Feb 03, 2018 |
olihilistic: biggest man of the year. just send the bet9ja bookie I beg you. I need money pass bank right now. nvr knew u lookin 4 money like dat I 4 send u d game I played yester day,now I'm only waitin 4 Man utd to play H against Hudd and Liecester vs swans 1.5 make I collect 86k.. |
Celebrities › Re: Marvis Shares Her Bikini Picture, Ice Prince Reacts (photo) by Tartie(m): 9:58am On Feb 03, 2018 |
olihilistic: Manchester United vs huddlesfied Town.
is there a possibility of Over 2.5?? sure, home win and 2.5. |
TV/Movies › Re: #BBNaija: Nina Apologizes To Her Boyfriend For Kissing Miracle In The Shower by Tartie(m): 8:05pm On Feb 01, 2018 |
And leta some ppl will want to blame guys 4 having sex dolls. U get bf but u com tv, u no even hide o but tv wey all men dey watch com dey kiss person, tho a wise man once told me "no ever tink say u get gf,dat if ur gf com ur house then she ur gf but d moment she leaves no b ur wman anymor". Summary,d way ur wman take brng kpomo com giv u 4 ur bunk naso she go take carry am go giv anoda person. |
Romance › Re: Meet Harmony, The Sex Robot Doll That Moans, Talks (Photos, Video) by Tartie(m): 11:56pm On Jan 19, 2018 |
Axis313: Engaging in intercourse with sex dolls is like sleeping with dead people,so disgusting. no b person dey cane babe wey drunk com vomit 4 body? So 4get dat tin |
Celebrities › Re: Troll Sex Doll Twitter Handle Offer Wizkid Free Doll. See His Response by Tartie(m): 10:28pm On Jan 16, 2018 |
My best friend studying @scotland jst promise 2 send me that sex doll..my friends over here dey worry dey can't wait 4 d package to come.. |
Celebrities › Re: Calabar Chic Kidnapped By Fulani Herdsmen; Regains Freedom by Tartie(m): 4:36pm On Jan 13, 2018 |
Milonis: I don't know how she or anyone know they were FULANI HERDSMEN...Fulani herders don't abduct and release, they don't even abduct, they kill. bros dey do abduct ppl 4 ransom too.. |
Sports › Re: Players To Look Out For In 2017/18 NPFL Season by Tartie(m): 10:20pm On Jan 08, 2018 |
If KALU is not on the list then d list is not complete, boy is even younger than dat nura Mohammad of a guy . He was signed frm zoo utd kano to wikki tourist of bauchi. |
Health › Re: Doctor Olufunmilayo: "3 Minutes Is Enough For Sex, You Don't Need Drugs At All" by Tartie(m): 11:13pm On Dec 29, 2017 |
michael142: Ogbeni make you update you arsenal of weapons na shuu. You still dey use all them old samsu for 2008/2009. Go pharmacy ask for sex delay spray. Na spray them dey of different types from price range of 1500 to 3000k. Just buy the 2800k or 3k own. Once you spray am for your cap you fit go start work after 20mins. And he nor dey hurt you like samsu ogbeni u na badt guy,I used dat spray mehn na die I dey dat day,cap jst galant com red,waist got 2 fail me dat day boi D still salute.. |
Health › Re: Doctor Olufunmilayo: "3 Minutes Is Enough For Sex, You Don't Need Drugs At All" by Tartie(m): 10:48pm On Dec 29, 2017 |
3min my D still dey shake base on e dey exciting state. |
Politics › Re: "President Buhari Will Do Better During His Second Term" – Senator Gaya Says by Tartie(m): 2:27pm On Dec 29, 2017 |
chiefojiji: Congrats.. Send the 3k wey dey on top the 263k give me...
Thanks thnk u,make I leave office 1st.. |
Politics › Re: "President Buhari Will Do Better During His Second Term" – Senator Gaya Says by Tartie(m): 2:22pm On Dec 29, 2017 |
chojoike30020: To win is the decision of the mind and ability to choose the right option call or whatsapp in the ticket if you want to today or saturday game guy all dat u doin na wash. Over here we don't need to whatsaap u guys,I dey forecast real game myself,persepolis of iran jst won I dey collect 263k tonite,no b all dis scammers wey una b so. |
Politics › Re: "We Can No Longer Laugh With Buhari" - El-Rufai by Tartie(m): 4:52pm On Dec 24, 2017 |
As for me and my family I rather save the little fuel I got than watchin a man that put nigerians in so much pain, a man that when he is sick leaves the con3 for medical treatment while nigerians die in syringe-less fed/state govt owned hospitals. |
Celebrities › Re: The Makun Brothers: AY, Yomi And Lanre Makun Release A Better Christmas Card by Tartie(m): 10:24am On Dec 23, 2017 |
My happy xmas gift to you.. Real madrid vs barca X, brighton vs watford X, sheff wed vs m'boro X..thnk me leta |
Celebrities › Re: Praiz Has Been Released From Police Custody by Tartie(m): 6:31pm On Dec 19, 2017 |
Praiz too 1 form gangstar make e no b lyk say him sef nvr enter olopa cell. Dude got story to tell now.. |
Celebrities › Re: Tiwa Savage Shades MTV Base's Top 20 Naija Tracks List 2017 by Tartie(m): 9:40am On Dec 16, 2017 |
MENTORCH: Which video? All over video na,u no c d guy wey move her 4 car 4 d video? U need 2 watch dat video again. |
Celebrities › Re: Tiwa Savage Shades MTV Base's Top 20 Naija Tracks List 2017 by Tartie(m): 9:05am On Dec 16, 2017 |
Even with Rick ross on the video she still b numbr 17, naso the song com bad reach? |
Celebrities › Re: Peter Okoye Signs Singah To PClassic Records by Tartie(m): 5:29pm On Dec 07, 2017 |
Oga p,wetin u sabi sing wey u dey sign anoda artist? Ogbeni jst say u sign anoda back up dancer.. |
Education › Re: Man Meets Professor Alexander Animalu On A Plane To Abuja & Is Excited About It by Tartie(m): 9:55pm On Dec 06, 2017 |
Wit dat face,if dat prof na ur project supervisor na die b dat o |
Family › Re: Cost Of Court Wedding In Nigeria by Tartie(m): 7:04pm On Dec 05, 2017 |
Court marriage 4 2 make sense and its even cheaper abeg epp me confirm if dem dey rent suit n weddin gown too |
Music/Radio › Re: Vector Blasts President Buhari In 'GunShots' His New Song by Tartie(m): 6:44pm On Dec 05, 2017 |
Just because MI say make rappers fix up em life, VEC don go smoke some kind weed 4 him mind "make I use buhari shine" notin doeth u sha @VeC . |
Politics › Re: Atiku Abubakar Arrives PDP Headquarters by Tartie(m): 1:35pm On Dec 05, 2017 |
kcmichael: Desperado .as long Obj is alive,u can never rule in naija obj na god him b or him no fit 2 kpai b4 2019?..not prayin 4 him sha |
Politics › Re: Atiku Abubakar Announces His Return To PDP by Tartie(m): 5:00pm On Dec 03, 2017 |
Baba u are highly welcome #ATIKUlative gba gba..even d prodigal son 4 Bible return 2 his fathers house.. |
Christianity Etc › Re: Daddy Freeze Reacts To Ashimolowo's Allegations: "I Didn't Beat My Ex-Wife" by Tartie(m): 1:48pm On Dec 03, 2017 |
As 4 me I can't pay tithe and I nvr did,hw I wish the chrch can return the tithe my mumsy been dey pay since I dey small,I fit use am open bakery or sachet water company com employ like 10-15 workers. Atleast I don take 15pple outta d strEet.. |
Travel › Re: Trailer Crushes Man To Death In Kaduna (Graphic Photos) by Tartie(m): 1:32pm On Dec 03, 2017 |
NwaAmaikpe:

Such a flexible guy.
Hope he did not die? no,he got up and run cross road..but guy ur madness na inbuilt. |
Celebrities › Re: Stella Damasus: "I Was Abused By Emeka Nzeribe, My Ex Husband In 2009" (photo) by Tartie(m): 10:14pm On Nov 30, 2017 |
Stella d,the way I dey c u so u go 2 lyk d**k o, only u don marry 3 husband not 2 talk of 1 or 2 bf's wey u don get b4 u marry.. |
Sports › Re: NFF Target Kevin Akpoguma Scores Bundesliga's 1000th Own Goal by Tartie(m): 12:04pm On Nov 27, 2017 |
Show me a defender dat nvr scored an own goal or cause a penalty? Its normal 4 defenders 2 do dat..durin my hay-days as a defender I did dat too |
Family › Re: 17-Year-Old Boy Buys A Car For His Mother In Lagos. See Reactions (Photo, Video) by Tartie(m): 8:00pm On Nov 26, 2017 |
U guys are quick 2 ask how?when he was poor una no even send or have d time 2 investigate y he was poor but nw wey smaltin don sure 4 him u guys are askin how/source of him income..abeg allow d guy happen him mumsy..big up bro |