Tatucci's Posts
Nairaland Forum › Tatucci's Profile › Tatucci's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
KashyBaby:but do u knw taking someone's live puts their blood on ur hands? i think u should contemplate the magnitude of that... |
At the risk of sounding callous, but that child dying might be the best thing to happen. I can only imagine the trauma she is going through even though she was taken captive and forced to marry. How much more will a direct offspring go through? The pikin for dey under steady abuse. On the other hand, our Nigerian gov't sabi act like say dem no get sense.. all the Oby wey dey shout bring back our girls, the ones wey dem don bring back how dey treat dem.. wetin d campaign dey do to avoid such trauma by reintegrating dem into society... mtcwwww..... |
sinkhole:it might have to do with the whole brainwashing thing. the mind is a powerful tool... |
KashyBaby:hian! Nne, i fear u o.. |
KashyBaby:so if dem give u fuel and matches u go fit burn ur fellow human being? |
kai! i.d card, #5,000. perhaps its gold plated sha... who knows... and wat really is acceptance fee? am i paying u for accepting me? or i'm paying u for me accepting ur offer of admission? then i will pay registration and tuition fees separately... we just wicked.. ![]() |
Aunty Kate can be petty at times o... |
hian! na everyday she dey go back to school? i think say she bn don go back to school before..... ![]() |
lol. so Papilo still dey plait this him hairstyle?? |
kestolove95:one Nigerian man. ![]() |
if IT student dey ask us this one, who we wan go ask? Anyway, google has almost everything, perhaps u can try them too. |
swag jez too full Phyno body. |
after deceiving the whole country, okwia? ![]() |
Buhari dey travel for economic summits and safety conventions for him nation and una dey complain, dey shout upandan. Wike leave rivers state that is almost on the brink of turmoil jst to go watch match... hian! |
so she cant afford a maid to do that or what? |
story! would they have responded if you had not complained on social media. so for one to get good services you must come and complain on Nairaland. ![]() |
corpers can dey take mumu risks at times sha.. see as dat guy perch for back... |
marshalcarter:if this thing affect u like dis, dont u think u shud commit suicide? end it all. end the pain and the suffering and queuing... ![]() |
BoiledHead:lol. wetin fit u na just singlet and hankie plus boxers.. cultural dancer. babe spend for u u complain. wat abt we wey na text msg we dey get. recycled txt msg for dat marra |
BoiledHead:lol. wetin fit u na just singlet and hankie plus boxers.. cultural dancer. babe spend for u u complain. wat abt we wey na text msg we dey get. recycled txt msg for dat marra. |
deflowering a geh is not news. there is always a first time, its nothing. anyway, at least he was gisting wit his friends abt it. i tink we guys tend to do such dumb sh*t at times. but the person wey com dey announce like news, how far? ![]() |
dearpreye:i think the best lesson from the movie was what one of them said at the end : go after excellence and success will pursue you pants down... ![]() |
this is reasonable joor... and all of you saying "but bubu can still fly private jet", dnt foget na president him be. wat u shud be saying is dat he shud reduce the number of private jets to the barest minimum. dats all. ![]() |
corperscorner:who is the scammer? govt wey wan giv u money to use do business make profit and pay back wit interest, as is normal, abi u wey wan collect money with no intention of paying back. abi u wan go build house with the money? or buy moro? ![]() |
wife of a prominent politician who is a school cook? hian! na dat wan i no believe. ![]() |
wow! i would really like to listen to her talk. She even looks mature despite being 13... |
d geh no fine again sef.. over money don mke her worwor. she looked better before... my opinion tho... which nobody asked for ![]() |
Man wey fit disguise himself into woman, escape from London com back, una tink say na play-play man? una neva chee chontin.. ![]() |
i hope the US will send us the $5m reward money if we turn him in... i think we need it o... |
end time don jazzy! |
copy-copy. even copy the spider man part.... ![]() |
