₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,133 members, 8,429,471 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 10:52 PM

Toggle theme

Tayoxx's Posts

Nairaland ForumTayoxx's ProfileTayoxx's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 65 pages)

RomanceRe: t by tayoxx(m): 11:26pm On Jul 30, 2015
sorry I don't speak English
CelebritiesRe: Rape: Two Women Accuse Timaya Again by tayoxx(m): 3:51pm On Jul 30, 2015
season of rape o ...I go rape you o
PoliticsRe: Man Butchers Friend In Akwa Ibom.(see Photo) by tayoxx(m): 8:00am On Jul 30, 2015
jesuuu
CelebritiesRe: Photos: Boobs For "Sale" At MAMA Awards by tayoxx(m): 12:05am On Jul 25, 2015
See as that one wey de center resemble pistol wey de dey use pound yam
RomanceRe: What Will You Do If This Guy Slaps The Butt Of Your Girlfriend? by tayoxx(m): 3:24pm On Jul 24, 2015
titosantana:
I know, but drugs add to it too.
oh please spare me that....wait self na which kind drug u dey talk...paracetamol na drug too na
RomanceRe: Is This A Trouser Or Net? by tayoxx(m): 3:14pm On Jul 24, 2015
e dey like wetin de dey use sieve akamu
RomanceRe: How I Intentionally Played A Fast Game On A Lady by tayoxx(m): 3:00pm On Jul 24, 2015
ah oseun wa gbayi ...na your papa born you
RomanceRe: My Encounter Wit A Unilag Runs Girl Forming Levels by tayoxx(m): 10:31am On Jul 23, 2015
bestdeals0:
I dont blame u kiss undecided smiley smiley
hehehehe
u no say I understand every every na...road wey dangote truck and petrol tankers dey pass dey get potholes na
RomanceRe: My Encounter Wit A Unilag Runs Girl Forming Levels by tayoxx(m): 8:16am On Jul 23, 2015
bestdeals0:
cheesy lipsrsealed I pray I won't marry such guys too lipsrsealed
see this one o....like say you holly...I dey sure say the road wey de between your legs Don scatter...so so potholes nai full am
RomanceRe: Can You Donate Your Kidney To Your Lover???? by tayoxx(m): 11:08pm On Jul 21, 2015
NO
RomanceRe: Ladies & Gents, Can We Be Honest About This? by tayoxx(m): 11:01pm On Jul 21, 2015
ahh cake keh...too much sugar...can't come and die quick o...oshey mi je...I no chop cake o
RomanceRe: 5 Statements Guys Don't Want To Hear From The Ladies by tayoxx(m): 10:38pm On Jul 21, 2015
make no girl even try use that pregnancy thing play with me o...I AM NOT READY YET...I repeat I AM NOT READY YET O
PoliticsRe: Fuel Scarcity: NNPC Moves Against 3 Marketers, Revoke Licenses by tayoxx(m): 9:33pm On Jul 21, 2015
nawa o
PoliticsRe: "God Does Not Listen To Poor People" - Prophet Walter Magaya by tayoxx(m): 9:28pm On Jul 21, 2015
abeg make person wey near that man help me give am slap ma de hear for here
CelebritiesRe: [PHOTOS] Amber Rose With Son Steps Out In Eye Popping Outfit by tayoxx(m): 9:39pm On Jul 20, 2015
Optimist3rd:
But you gat know say him don chop that meat tire... Person nor just fit dey consume one particular meat dey go na... Now na fish come dey sweet pass o.
even bible self talk say man shall not live by bread alone
CelebritiesRe: [PHOTOS] Amber Rose With Son Steps Out In Eye Popping Outfit by tayoxx(m): 8:33pm On Jul 20, 2015
Optimist3rd:
Meat nor be he problem... He can get any meat he wants wink
na true sha but guy see Babe na...see bweast ..see gorimapka...see waist
RomanceRe: Guys: What Can Cause You To Cry? by tayoxx(m): 3:25pm On Jul 20, 2015
me self no even no...
CelebritiesRe: Nollywood Actress, Ayo Adesanya Yet To Lose Hope Of Getting Married At 45 by tayoxx(m): 3:11pm On Jul 20, 2015
sleep de her eyes
CelebritiesRe: American Rapper The Game Signs Terry G On Entertainment Company by tayoxx(m): 2:59pm On Jul 20, 2015
abegi na time keeper de sign am for....e go go de help dem ring bell for break time
CelebritiesRe: [PHOTOS] Amber Rose With Son Steps Out In Eye Popping Outfit by tayoxx(m): 2:51pm On Jul 20, 2015
choi see bobby...but wizkhalifa don craze o..In short your father for there...how person go leave this kind meat. ..Allah d boy don craze..In fact your papa again...
CelebritiesRe: Caitlyn Jenner Wears A Black Mini Dress To Gay Bar by tayoxx(m): 2:48pm On Jul 20, 2015
MhizDeedy:
Lol this man again..she still look like a man, talk like a man, walks like a man nd I will still call her a man.

Who knws if she sees her period sef?
nibo..where e wan see am...except if he goes broke
PoliticsRe: Police In Abakaliki Kills Unarmed Man (Graphic Photos) by tayoxx(m): 1:09pm On Jul 20, 2015
this is what you get when you give a killing machine to uneducated people...wetin you go hear na accidental discharge and last last dem go transfer am to another place...I fear police more than the army...They don't even no precautions for riffle...na why I no dey like stay near police dey o abi close to those banks convoy...those guys no dey lock there gun mouth and that trigger is so sensitive any small impact e de fire...
PoliticsRe: Echocho Behind ‘faceless’ Kogi State PDP Concerned Group—credible Members Allian by tayoxx(m): 7:04pm On Jul 19, 2015
The only chance pdp stand in kogi is if they give the ticket to Muhammed Aliyu....even with that self I still dey doubt..In short they need to scrap that state self...turn am to local government cuz it's a ruined state.
PoliticsRe: Photos: Two Stubborn Men Block Each Other On A Road (photos) by tayoxx(m): 10:26pm On Jul 18, 2015
this one's no get j9b
PoliticsRe: Checkout The Jamaican Parliament by tayoxx(m): 10:24pm On Jul 18, 2015
this mehn dey high steady
PoliticsRe: I Don’t Deserve This From APC Because I Helped Them To Power, Says Ex-nsa Dasuki by tayoxx(m): 2:34pm On Jul 18, 2015
ohh just shut tha fvck up
RomanceRe: Some Professions That Will Likely Lead You To Divorce. by tayoxx(m): 6:03am On Jul 18, 2015
Me marry dancer chai God forbid....everybody no say dancers for Nigeria na olosho na...confirm ashana
PoliticsRe: Ghana To Legalize Gay Marriage Soon by tayoxx(m): 3:29pm On Jul 17, 2015
its official I no dey go ghana again
PoliticsRe: Buratai Briefs Buhari, To Spend Sallah With Troops In Yobe by tayoxx(m): 5:44am On Jul 17, 2015
straight to work
EducationRe: Kogi State University Watching Basketball Match- See Photo by tayoxx(m): 5:50pm On Jul 16, 2015
Unsad:
I'm surprised. So hausas play basketballhuh The king must hear this
guy wetin b this na...abeg abeg hold am día....kogi no b hausa abeg

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 65 pages)