Teazer4's Posts
Nairaland Forum › Teazer4's Profile › Teazer4's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 15 pages)
This na one ukroops commander here… e go wish for quick death e no go see am….
|
Eeya Zelenski couldn’t save una
|
Zelenski the comedian. Donbass gone already Make Russia take Odessa too, so dem go fit turn em into a landlocked country like Hungary
|
What is this? My thread isn’t for everyone…. If you can’t relate goto bed
|
Messijoseph56:keep spreading the news bro… you’re doing well. We go Dey burst their lies…. Propaganda no Dey win war |
Igbofam:he’s right you can look for the videos from your source.
|
If you believe this, nah una go believe say Ukraine Dey win against Russia |
Igbofam2:whenever you see this username, Dey calm down before you reply, no Dey let your body Dey hot at all. I be OG on the Forum, call me agbawo, I don see a lot here gan, even I don receive death threats, wen I still Dey naija back then….that’s not the point. As I said earlier, unless you’re getting paid for this there’s no need to get confrontational. If you report news from credible source like Skynews and others, you no go see me come for you, cos I go don read am too ….but bringing news from unverifiable source, whenever I see it I go burst you. It’s fun here but you always press P. All those likes and so no Dey reflect inside bank account o, or I don’t know if you want to become a moderator here, well na good aspirations cos I think dem Dey get paid. Drop your news go, if dem drag you drop proof wey even blind man no fit drag, and if dem still Dey drag you ignore and keep doing your thing. Nairaland is for everyone and not everyone go think like you. We are different, left , right, pdp, apc, and so on… nah so life dey be…. Igbo no Dey get personal with me na waste of time. This is fun, absolute fun
|
Igbofam2:are you scared of being punished cos you broke the rule here? I only did the right thing by reporting |
Igbofam2:now wey your body don calm down, check the image I attached , the first three, and my later comments na my personal opinions on Ukraine matter You don’t need to get personal with me, unless you’re getting paid and you have to meet a target, if not it’s pointless. There was a reason I stopped being aggressive with my response here. Things here don’t get to me. Go and farabale read my posts once again. It’s very clear. |
[quote author=Opolopoopolonio post=113021946][/quote]mynd44 Seun lalasticalala mukina2 Rule2 |
Igbofam2:now lemme reply you, I attacked the credibility of your source…. There was rosbalt at the top, I did that intentionally. I’m not gonna get dirty with you. I don’t think that’s too hard to comprehend but your body too dey hot
|
Igbofam2:mynd44 Seun lalasticalala mukina2 Rule2 |
Opolopoopolonio:Mynd44 Seun Lalasticlala mukina2 Rule 2 |
Rosbalt According to the Russian government, your “SOURCE” lacks credibility.…. However, I’m a pUtard, putin assslicker, you don’t need to remind me However, soldiers die cos they’re meant to die, in a war na both sides go dey get killed, I’m trying to understand why you’re happy that one out of hundreds of thousands soldiers wey Russia get, was killed. It’d have been good news if dem killed hundreds of thousands at once. Like a yahooboy wey Dey celebrate small wins. Do you know why most western media don’t give a fvck about the number of top Russia senior military men wey died cos it’s not their priority, unless say na Shogu dem kill, dem go surely celebrate that cos na “Whale” be that, e go equate to killing Putin, baba no even Dey war sef… even Kyiv independent just Dey update livescores of dead Russian soldiers dem no Dey do breakdown…. USA no sign $40B for Ukraine only to kill some Russia senior men, look at the reality on ground. Wake me up , whenever Ukraine liberates Donbass, pls wake me when they get back the Avoz soldiers wey Dey russian prison, over 2000 highly trained military and experienced. They’re good as dead tho, I mean the neo-nazi among na dead meat. Pls wake me up whenever Zelenski and his western back ups successfully chased Russian soldiers out of their territory, make things return to feb 23, that’s the definition of real victory for me. If you want to reply, kindly be civil cos there was no insults in my posts.
|
VictorUSA:… Yeah Hopefully, stay safe |
VictorUSA:Thank you Vic. He’s right tho, e Dey hard to break into legal system in a foreign country, The point is do what you like, like tha you’ll not get bored. |
VictorUSA:if you’re not going to study Law, then I’d advice you to go for International Relations. You gonna like it. |
VictorUSA:that’s no problem, as long as you meet your departmental or school cutoff… what course did you apply for ? If you don’t mind me asking |
VictorUSA:Wow!!! I’m glad to hear that. Congratulations to you. That’s a good results. Shey dem still Dey do PostUTME, if yes you need another scores like this too. I wish you all the best. Feel free to keep me posted, if you don’t mind. Stay blessed Victor.
|
Igbofam2:I don’t care bro, as long as it is affiliated with Ukraine, you shouldn’t expect an unbiased reports from em. As I said earlier, show me screenshots from Skynews and co…. Soldiers are meant to die that’s nothing new. I’m not crying lmao , why I wan cry none of my family dey fight for Russia…. I could care less OMG!!! can’t you have a decent conversation with me, atleast I didn’t insult you this time. I don repent. Just defend this fake news with a credible source , and I go edit my posts … till then this na
|
Drenimarcus:Abi nah we be Putard, or Putin asslickers…. Dem no kuku deny me visa anywhere in the west, when I’m not a terrorist or terrorist sympathizer… Make we Dey burst their lies once in a while…. It’s fun. I’m waiting for this to hit FP regardless |
Igbofam2:just like Kyiv Independent, na ppl wey own the website be this and you expect em to report an unbiased news. Same way you dey yarn whenever I post news from RT news or Sputniknews, you go say na Putin’s propaganda machine .
|
Igbofam2:That’s not my own definition of a verifiable website… I need from reputable ones abeg…. I already gave you clues nah |
Drenimarcus:Nairaland don cast since nah, However, I hope the dopamine dey add to his bank balance, cos it’s definitely not helping Ukrainians right now. Nah “we we” dey see this…. The one wey dey make me laugh nah his screenshots, before you take pin, e go don send like 10 screenshots to back up his lies, from unverifiable sources, at times na people’s comment on Quora or Reddit… that boy na comedian
|
Igbofam2:send screenshots from Skynews, bbc, cnn, Reuters I Dey wait… Abeg don call me Putard, that’s my nickname here I know already |
Drenimarcus:the mods go move am to front page wait and see, funny enough it doesn’t change Ukraine’s reality. He likes spreading fake news, I don’t know wetin e Dey gain with that, i really don’t understand, if na BMC now we no say dem get do their master’s work ni, but this one and his padi wey be moderator, e con be like dem denial em Russia’s visa
|
Igbofam2:you don come again, but I bet the mod go move am to front page regardless. Make I pitch my tent, I think 10th to comment or so. You see say I no insult you, na the message I attacked instead…. I don repent, but I still Dey burst fake news. Send me screenshots from Skynews, cnn, bbc or any trusted western mainstream media I will edit my post. There’s no need to call me Putard or putin assslicker, dos words don stale already
|
Svlla:nah hogwash….
|
Drenimarcus:lol bro, you can never see it anywhere cos na fake news, if he’s not reporting from trusted western mainstream media, Dey avoid his threads.
|
Randy111:you have a point bro |
freakyamanda:hilarious all hail our great leader, Lord Zelenski |



