Temismith's Posts
Nairaland Forum › Temismith's Profile › Temismith's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 79 pages)
Ngbeke, na one pikshure be fotos abi? ![]() |
I will comment wen i finish laffing. |
Is u people dat sabi. |
See how beautiful she looks without exposing her body, wish some celebs kud see fashion from dis perspective. |
Mtchewww! #I hiss in arabic# |
Lord have mercy! |
Chai! Oganigwe Oº°˚˚°ºo ! Y dis people can did bad tins like dis!y pregnancy girls naa? is it wicked Oº°˚˚°ºo. |
I dont know oo. |
Trickstartrixy: Heart and kidney transplant within few months? Dats impossible. one needs to get on d organ transplant list b4 u even get d chance to get any d transplant done. How did she get on d list bearing in mind that there are few uk citizens with failed kidneys who r waiting fone that phone call that will change their life. Abi dem buy heart and kidney from malaysia and india ni con post am to uk. Abeg i no buy this kidney and heart transplant tori jo. I wish her well.bad bele people! She don well, do ur worse. ![]() |
Ope o! |
Wat if d mistakes have been made? ![]() |
see her sisters too.wcome to d gorimakpa committee
|
Welldone! Now we have rules and regulations in here. Plus, we need a thumbs up smiley ![]() |
I don't need a rule nor regulations to air my view against islam or moslems. I am a Nigerian and one of my fundamental human right is my 'freedom of speech'if U̶̲̥̅̊ r no respecter of ppls opinion, den don't xpect pple to obey ur rules.keep in mind Dat, 'U̶̲̥̅̊ founded nairaland,but we made it wat it is now.:8 |
She ma don dey resemble dead body na. Watin she rob for face like dt tin wey dem dey use preserve dead body. |
Waow!!! Aisha mohammed all d way!!!
|
Dickayd toto is cold, d oda ngbeke still try small. |
Una don use mouth kill dis man too much. |
Just Fuschia pink mint green purple pepper red sky blue. ![]() ![]() ![]() ![]() |
Seriously, dis is a wake up call for me. My bad. |
tellwisdom: Somethin dey worry ur yansh abi??..start wetin??..Go ahead and abuse ur big bros nacharity dey say begins @ home, and wat brings my big bros into dis? Have u lost ur mind or somtin? |
K |
Waow! Chinedu's parent wont have taught that his height wud make him dis famous. |
Kito,sisi and victoria sandals. |
Grabs a chair, with my guguru and zobo, !D ![]() ![]() ![]() |
Speedy recovery to u |
Craze runs in d family. Agbaya tins. |
Pesin wey get head no get cap, alot of pple re wishing dey had even 200 to study mortuary science education, nd u want to die with ur 218. U be hausa abi, death no be new tin to una. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 79 pages)




