Thaoriginator's Posts
Nairaland Forum › Thaoriginator's Profile › Thaoriginator's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 270 271 272 273 274 275 276 277 278 (of 288 pages)
Anything can happen. Say what, say what. |
Gol-die Gol-die Gol-die. See at the crossroad, you won't be lonely. |
Some of those dogs clean pass most of our NL chicks e.g, berem, idowuobo, ishitlove, shollyp, dem plenty jorrrr![]() |
Ah ah oga GEJ e no make sense na you sef think am with your brain, e make sense? Eh! No let dis your widow put you for inside big kpomo soup oo. Cos bois are not smiling dem lem you like kpomo! How u go tek 4bn build one yeye place wey people dey para dey hunger join. After all na 1bn you dey take whack yearly. No make me vex o cos if vex finish enh I go just launch wan kain deadly attack wey be say even you gaan no go fit stand di heat. So abeg do beta tins for naija pple o! 2015 dey come soon and you begin sing another song, maybe na Dbanj go compose am for you I knw nuh. Some people sef go come here start to dey praise you like say dem mumu for head and brain. I no knw wetin dey worry dem? Instead make dem look di matter constructively, no! Dem go just dey misyarn like persons wey dem smoke charcoal sotey their brain come black pass the charcoal wey dem smoke. Which kain parol be dat? People wen dey smoke igbo sef dem dey talk for where talk dey and if we say make dem legalise igbo now many fish-brains wey their head no fit carry go still come dey yarn opas well as for me, notin do me, I dey blaaaw dey go and nobody pa*pa* fit stop me. For the zone wey I dey even ahuwa dey hail me die sotey if say make dem shoot dem go shoot. Well, the bottom line is, make oga GEJ remove dat dirty hat comot for hin head make e fit reason weller cos dat hin fisherman brain dey puerile e nor dey function at all.I rest my case for here jorrrrrrrrrr ![]() |
1st to comment abi no be me? ![]() |
Bros J, why na? What will you do if you're in they shoes? ![]() |
BREAKING NEWS: Goldie is not dead, she's alive. She woke up last night at the mortuary screaming "prezoo, prezzo!". What a mystery! |
Please who is Goldie? And who's Linda Ikeji? BTW, RIP! |
giditrend: See pics and comment on the divaomo this babe go good for blowj*bs mehn ![]() |
Gold diggers never want to give a G' no kiss, once u're getting money they ready to drink yo piss!
|
ebamma: . ![]() |
Damn so cloes, next time sha! ![]() |
spenca: Repliedok |
spenca: Have not read from u sirebros check ur email. |
feelamong: Nwanne dalu!!!!! I di good!!nwannnee! Ndiala nna lele wan chidi 'kaaalaaa. Taaaaa! Bros nice pics jorrrr! |
touchmeder: Its such a shame because these children are no longer young. They are all adults now and are free to choose where they want to live, what religion to practise and whom they want to see. Its likely they will bond with what they have been brought up with. Such rotten luck for the biological parents, to live a life without having your child.they have been brainwashed by their adopters! What a pity ![]() Now they are lost soul ![]() |
spenca: Thats d axis I live buh am at ile ife now n I need it by friday how do we do it .?..abeg letz settle for the 8guy dat ur prize aint ok at all. I can do it for at 9 last and how do want to come and pick it? |
spenca: Wahz your location I can pay 8k for them omegasmy location is Lekki/ikate roundabout ajah road lagos. Call me 08099167772 or pin 284532D7. But bros those omega will go for 10k abeg! |
[quote author=Βουκέφαλος] [/quote]lmfao bros no offence but you resemble on guy for my street ![]() Guys make I upload mine? Yes? Ok! I'm coming. Make una come buy designer watches and shades here for Val www.nairaland.com/1194080/valentine-sales-buy-cheap-designer |
Bro I've read the message. No doubt it will a good development. But does it means you'll be creating dem blogs for free? |
neksummi: Nobody will be required to teach his team members how to create a blog. What I'm working on is bigger than that.yes bozz! |
ebamma: and what were u expecting albino? ![]() Abeg buy val buys here, see pics www.nairaland.com/1194080/valentine-sales-buy-cheap-designer |
I support he should wait for the next tranfer window to open so he go to a good club. Buy val present very cheap. Here www.nairaland.com/1194080/valentine-sales-buy-cheap-designer |
kettykings: The Title should have read Muslim Brotherhood meets tomorrow to Determine how they will share Niger Delta Oil Wealthoga ooo! Na you get the oil? We wey discover the oil nko? Abeg leave talk for tortoise. Valentine gift sales very cheap! Check here www.nairaland.com/1194080/valentine-sales-buy-cheap-designer |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 270 271 272 273 274 275 276 277 278 (of 288 pages)
e.g, berem, idowuobo, ishitlove, shollyp, dem plenty jorrrr
you sef think am with your brain, e make sense?
well as for me, notin do me, I dey blaaaw dey go and nobody pa*pa* fit stop me. For the zone wey I dey even ahuwa dey hail me die sotey if say make dem shoot dem go shoot. Well, the bottom line is, make oga GEJ remove dat dirty hat comot for hin head make e fit reason weller cos dat hin fisherman brain dey puerile e nor dey function at all.
abi no be me? 
